Bitcoin Forum
June 27, 2024, 11:26:41 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Invest what you can afford not what you can afford to lose:  (Read 195 times)
Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 32

#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
June 26, 2024, 09:38:05 PM
 #21

Invest on what you can afford and what you can afford to lose na two different things sha.When person tok say invest on what you can afford mean say no go dey do pass you power,if na 30k you fit afford to invest in Bitcoin do am no go dey do pass wetin you no fit afford.Investing on what you can afford to lose no be for Bitcoin na for tokens like memecoins and airdrops wey no go fit give appreciative returns for long term like Bitcoin,pipo wey wan invest on what they can afford to lose in Bitcoin na pipo wey no know the price movement (price decline) but if you know say Bitcoin get both bearish and bullish season you go dey invest on what you can afford because Bitcoin no be ponzi scheme wey go carry your money run.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║ 〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙 ║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!