Bitcoin Forum
October 19, 2024, 10:09:52 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Al and Bitcoin: a powerful combination.  (Read 153 times)
Gooner0 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 4

View Profile
August 16, 2024, 06:23:11 AM
 #1

My country people una good morning oo, with the way AI dey really dey rampard over this few years, I say make I talk about how e go really help the Bitcoin community.
As AI and Bitcoin dey continue to evolve their convergence fit reshape the financial landscape, and e fit unlock new possibilities , opportunities and challenges.
AI and Bitcoin dey really transform and revolutionize dey way we dey live .
Wetin AI dey do e plenty well well , my prayer be say make e for try dey advance more and more!.
Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty..
I dey see a new world of possibilities with this AI.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1708
Merit: 5178

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
August 16, 2024, 06:44:22 AM
 #2

Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty.
AI is not improving any security. If I am wrong, then you can explain yourself. The best security comes from what you know and how to avoid what can make your device or you not secure.

Good traders may not use AI except for notifications. They will not even allow bots or bot AI to execute any trade for them because they will prefer to check what is going on in the market and make analysis before trading again.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Barikui1
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 300

View Profile
August 16, 2024, 06:46:29 AM
 #3

My country people una good morning oo, with the way AI dey really dey rampard over this few years, I say make I talk about how e go really help the Bitcoin community.
As AI and Bitcoin dey continue to evolve their convergence fit reshape the financial landscape, and e fit unlock new possibilities , opportunities and challenges.
AI and Bitcoin dey really transform and revolutionize dey way we dey live .
Wetin AI dey do e plenty well well , my prayer be say make e for try dey advance more and more!.
Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty..
I dey see a new world of possibilities with this AI.
Well,  concerning your thoughts on artificial intelligence, e no too surprised me because where this particular technology dy go so, in the nearest future I believe say e fit remove food for some people mouth, see true true I no dy talk this things to put fear for anybody body but na the reality be that, that's why as an individual wey really want to do well for urself, na to use now work when others dy sleep by investing in yourself, either in education or by learning a higher paying skills so that you go still dy relevance when AI don dy in full swing in our society.

Then talking about Bitcoin, bro,  sincerely speaking, Bitcoin alone no go fit solve all our problem, our problem for we country too big and besides Bitcoin investment na something wey dy rewarding if you are holding for long term purpose, no be for short term purpose, and uptil now, most newbies think say once them investment money in Bitcoin, automatically e go make them rich sharpaly sharpaly, but e no dy like that, so in essence of wetin I dy try to talk is that, in as much as we dy invest in Bitcoin for future gains, make we no forget to invest in ourself, so that we go also dy relevant when AI technology don dy in full flow in our society, if not, we go sure loss our source of livelihood to it.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
[/center]
Gooner0 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 4

View Profile
August 16, 2024, 08:48:52 AM
 #4

Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty.
AI is not improving any security. If I am wrong, then you can explain yourself. The best security comes from what you know and how to avoid what can make your device or you not secure.

Good traders may not use AI except for notifications. They will not even allow bots or bot AI to execute any trade for them because they will prefer to check what is going on in the market and make analysis before trading again.
there are a lot of ways AI can improve security.
For example, AI can detect , identify and alert user's to phishing scams.
AI- enhanced wallets detect and prevent unauthorized acess
There are a lot of ways AI can help improve security, you can do a research yourself.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1708
Merit: 5178

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
August 16, 2024, 08:55:40 AM
 #5

there are a lot of ways AI can improve security.
For example, AI can detect , identify and alert user's to phishing scams.
AI- enhanced wallets detect and prevent unauthorized acess
There are a lot of ways AI can help improve security, you can do a research yourself.
If you know the ways you can avoid scam and hack, you are 100% better. I use no AI for security purposes but I learn how to be secure myself. I do not even use antivirus or anti-malware or whatever they are called because I know the ways devices can be infected with malwar, which are easy to avoid. I devices are all good till this day. About this AI or whatever, know that is you do not learn about scam and hack, they will not be of help.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Gooner0 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 4

View Profile
August 16, 2024, 09:04:13 AM
 #6

Exactly, knowing them your self is way better, but I'm only talking about the positive impact that AI is actually bringing to the table.
I know so many people don't really trust this AI or some just believe it's something that's gonna make people less effective and computer's more effective.
But the whole idea is just to use it to your advantage at this time.
 Remember the world is advancing, so should we
Sticky Bomb
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 37
Merit: 3

View Profile
August 16, 2024, 10:02:50 AM
 #7

My country people una good morning oo, with the way AI dey really dey rampard over this few years, I say make I talk about how e go really help the Bitcoin community.
As AI and Bitcoin dey continue to evolve their convergence fit reshape the financial landscape, and e fit unlock new possibilities , opportunities and challenges.
AI and Bitcoin dey really transform and revolutionize dey way we dey live .
Wetin AI dey do e plenty well well , my prayer be say make e for try dey advance more and more!.
Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty..
I dey see a new world of possibilities with this AI.
Well,  concerning your thoughts on artificial intelligence, e no too surprised me because where this particular technology dy go so, in the nearest future I believe say e fit remove food for some people mouth, see true true I no dy talk this things to put fear for anybody body but na the reality be that, that's why as an individual wey really want to do well for urself, na to use now work when others dy sleep by investing in yourself, either in education or by learning a higher paying skills so that you go still dy relevance when AI don dy in full swing in our society.

AI go only fit remove food for your table if you be just average worker without specialized knowledge for the field, AI go replace many  average workers, but those ones wey don invest in themselves come develop their skills for relevant fields go just need to learn how the AI go fit help them make their work easier. AI na tool,  no be threat, try go update yourself and you no get anything to worry about.

Quote
Then talking about Bitcoin, bro,  sincerely speaking, Bitcoin alone no go fit solve all our problem, our problem for we country too big and besides Bitcoin investment na something wey dy rewarding if you are holding for long term purpose, no be for short term purpose, and uptil now, most newbies think say once them investment money in Bitcoin, automatically e go make them rich sharpaly sharpaly, but e no dy like that, so in essence of wetin I dy try to talk is that, in as much as we dy invest in Bitcoin for future gains, make we no forget to invest in ourself, so that we go also dey relevant when AI technology don dy in full flow in our society, if not, we go sure loss our source of livelihood to it.
Nicely said, bitcoin na investment, no be career or employment, you need to get money even before you begin dey invest in bitcoin, so you go first go build yourself so e no go choke you when you begin invest for bitcoin. you no even suppose invest in bitcoin if you no get another thing wey dey give you your daily bread, you come fit dey save extra money comot from inside. Na the extra money wey you no dey use do anything and you no go use am for some time na him you go use invest in bitcoin, if not you fit broke sotey you go dey melt your portfolio small small take dey survive.

there are a lot of ways AI can improve security.
For example, AI can detect , identify and alert user's to phishing scams.
AI- enhanced wallets detect and prevent unauthorized acess
There are a lot of ways AI can help improve security, you can do a research yourself.
If you know the ways you can avoid scam and hack, you are 100% better. I use no AI for security purposes but I learn how to be secure myself. I do not even use antivirus or anti-malware or whatever they are called because I know the ways devices can be infected with malwar, which are easy to avoid. I devices are all good till this day. About this AI or whatever, know that is you do not learn about scam and hack, they will not be of help.
while em dey good to sabi how you go take avoid all these malwares, I hope say as you no dey use antivirus say your device security features dey updated make boys wey sabi pass you no surprise you. I go like inform you say even top companies dey use antivirus because no one dey above malware attack, no matter your length of experience. You no go fit know every single way you go take avoid malware and trojans because where your knowledge stop, na that place another person knowledge start, so person still know wetin you no know and if the person enter you, you go collect full time.

Antiviruses dey good, but use paid plans of strong ones like Nord and Quickheal, em get many forms of attack wey dey possible and the attackers being black hat ethical hackers are most times successfully repelled by the antivirus softwares produced by white hat ethical hackers.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1708
Merit: 5178

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
August 16, 2024, 11:05:51 AM
 #8

while em dey good to sabi how you go take avoid all these malwares, I hope say as you no dey use antivirus say your device security features dey updated make boys wey sabi pass you no surprise you. I go like inform you say even top companies dey use antivirus because no one dey above malware attack, no matter your length of experience. You no go fit know every single way you go take avoid malware and trojans because where your knowledge stop, na that place another person knowledge start, so person still know wetin you no know and if the person enter you, you go collect full time.
I can see how novice you are about this and think generally like how other people think but which is not correct. Top companies will use it because they employ novices if it is about malware but yet hackers are taking over the companies devices with ransomware.

Antiviruses dey good, but use paid plans of strong ones like Nord and Quickheal, em get many forms of attack wey dey possible and the attackers being black hat ethical hackers are most times successfully repelled by the antivirus softwares produced by white hat ethical hackers.
Antivirus are good for novices.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Marvelockg
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 250

View Profile
August 16, 2024, 03:01:39 PM
 #9

there are a lot of ways AI can improve security.
For example, AI can detect , identify and alert user's to phishing scams.
AI- enhanced wallets detect and prevent unauthorized acess
There are a lot of ways AI can help improve security, you can do a research yourself.
If you know the ways you can avoid scam and hack, you are 100% better. I use no AI for security purposes but I learn how to be secure myself. I do not even use antivirus or anti-malware or whatever they are called because I know the ways devices can be infected with malwar, which are easy to avoid. I devices are all good till this day. About this AI or whatever, know that is you do not learn about scam and hack, they will not be of help.
most of the times, depending too much on these AI for most of the things we can do for ourselves don't even help out well. If you take the basic security measures that is needed to  your device, it's proven to be safer than giving a third party full access to protect your device. Thier are areas where the use of AI is necessary but even when it comes to those instances, it shouldn't be that you're handing over your whole security architecture into Thier hands for them to be responsible for.

AI or any other security measures that's controlled by a third party has an higher potential of getting compromised even when you least expect and when it happens unaware you're left at thier mercy. Even when you're trading with a bot, you don't just leave it all at thier hands without doing your own part of analysing what's going on. AI is an aid that helps us in doing what we are supposed to do and never a substitute to our Brians functionality.

.
Duelbits
█▀▀

█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█

▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1120
Merit: 749

View Profile WWW
August 16, 2024, 07:50:36 PM
 #10

In the nearest future I believe say e fit remove food for some people mouth, see true true I no dy talk this things to put fear for anybody body but na the reality be that, that's why as an individual wey really want to do well for urself, na to use now work when others dy sleep by investing in yourself, either in education or by learning a higher paying skills so that you go still dy relevance when AI don dy in full swing in our society.
Yes, it's true say with the invention of Artificial intelligence (AI), in the near future the workforce will be reduced drastically, but this can only happen if you own basic skills which these A.I can do, just as you said above, example, "Script Writer, Word translator, Voice-over and Copy Writing" as A.I has taken over these fields, while secondly, inasmuch as A.I will be needed, it can never be as effective as humans, which is one thing that will always stand out. Because I noticed that inasmuch as A.I has brought positive results to the society, it's has also brought negative effect on the society this days by making people feel lazy more, as people instead of reading books or make research, now rely on A.I for everything, most especially ChatGPT.

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 308

View Profile
August 16, 2024, 09:23:13 PM
 #11

AI na very good creation wey dey touch plenty area them for our lives especially the print media. True true AI don change how things dey operate for plenty industry even though say na something new. As for this forum dey concern, e better to keep AI one side first before e go wound you because AI content no dey allowed here.

But I no see much connection wey dey between AI and bitcoin because both of them dey their separate lane dey do their thing. Na people wey dey trade I don see wey dey try put AI inside, apart from that, nothing much connect AI to bitcoin. The area wey I dey see the possibility na for the side of payment system wey AI fit help the product and bitcoin the means of payment but such thing never dey in operation.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2422
Merit: 4282

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
August 17, 2024, 08:33:09 PM
 #12

Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty..
I dey see a new world of possibilities with this AI.

No forget say AI dey also make those things wey you mention so vulnerable to hacks and gives some misleading information. The more you depend on AI the less you get fulfilment as a human being because other things wey you suppose dey get from accomplishing a task, you no go get am again as na AI dey do am for you. Before ehh if you trade well with your own analysis, e get how you go dey see life differently but people wey dey depend on AI becomes dependent in life and dem no fit do anything on their own. AI dey actually make us lazy and no be say e dey all beneficial to us.

AI no dey different from Google Search for me, na just rebranding I dey see because e no get e own opinion, na wetin others dun write for internet wey e go give you. E go fit help you give you the best possible suggestion wey him see but e no mean say dem dey 100% authentic. Person wey use him own opinion fit still get better results pass the AI own. No go depend on the security of your investments (especially Bitcoin) on AI because na mistake be that. No forget say AI no dey immune to be compromised, na that kind thing you want trust to guide your assets?.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Davidvictorson
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1148
Merit: 889

Livecasino.io

View Profile
August 18, 2024, 02:58:45 PM
 #13

Ai dey enhance trading efficiency.
Traders who use AI are able to get insights that helps when they want to make a decision about going on with the trade or not. I think that it also serves as the foundation for them to delve deeper into analyzing their trade. Mind you AI is not always right though unless you have some military grade AI then you could at least count on it.

Quote
E dey improve security ,
AI nor dey improve any security o. As long as say nor be you create an, forget, e dey do the opposite.

Quote
E dey optimize investments strategies,
I agree with you on this but first you need to sabi am

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Gooner0 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 43
Merit: 4

View Profile
August 18, 2024, 05:07:10 PM
 #14

Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty..
I dey see a new world of possibilities with this AI.

No forget say AI dey also make those things wey you mention so vulnerable to hacks and gives some misleading information. The more you depend on AI the less you get fulfilment as a human being because other things wey you suppose dey get from accomplishing a task, you no go get am again as na AI dey do am for you. Before ehh if you trade well with your own analysis, e get how you go dey see life differently but people wey dey depend on AI becomes dependent in life and dem no fit do anything on their own. AI dey actually make us lazy and no be say e dey all beneficial to us.

AI no dey different from Google Search for me, na just rebranding I dey see because e no get e own opinion, na wetin others dun write for internet wey e go give you. E go fit help you give you the best possible suggestion wey him see but e no mean say dem dey 100% authentic. Person wey use him own opinion fit still get better results pass the AI own. No go depend on the security of your investments (especially Bitcoin) on AI because na mistake be that. No forget say AI no dey immune to be compromised, na that kind thing you want trust to guide your assets?.
you talk well my brother, I know say all of this follow for the negative impact of AI, after all any thing wey get advantage must follow come with disadvantage, concerning this fact say e go make people lazy, e depends o no be every body go mumu dey fully depend on AI to a point wey e no go fit get time dey do research or to dey do em own personal analysis!
But nevertheless as I dun talk before , dey world dey advance, and we need to dey move with the times.
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1036
Merit: 674

View Profile WWW
August 18, 2024, 07:14:30 PM
 #15

No be lie say, AI na something way go change the way we don Dey do things either for better or even make some people lazy over the smallest thing way them for archive with little effort. When we try to relate AI and Bitcoin, the two Dey distinct via say, one na currency and the other na just something way Dey try to make work and life easy for man.

Aside from trading way you talk, I no see how AI really come into play for Bitcoin. Like for example, this issue of security,
E dey improve security ,
How AI wan con enhance security as e concern Bitcoin?
I see say you done already focus your reasons on an alert system but, this na watin normal notification Dey do. Besides, how them Dey take integrate AI with non-custodian wallet to create an alert system, that no be compromise in itself?
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 813

Top Crypto Casino

View Profile
August 18, 2024, 09:57:15 PM
 #16

I don hear this talk plenty and frankly, there is no correlation between AI and Bitcoin — at least not yet. When I been dey write my thesis, them been dey urge me to add AI but one thing wey dey clear be say:

  • AI is a non-deterministic system
  • Blockchain (technology that powers Bitcoin) — is deterministic.

In Blockchain, same input passed by a hashing function go always yield same output. For AI, same input fit produce an arbitrary outputs. Even these crypto projects that say they're AI centric, them just dey use am as buzz words to market their projects.

███████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████

███████████████████████
.
BC.GAME
▄▄▀▀▀▀▀▀▀▄▄
▄▀▀░▄██▀░▀██▄░▀▀▄
▄▀░▐▀▄░▀░░▀░░▀░▄▀▌░▀▄
▄▀▄█▐░▀▄▀▀▀▀▀▄▀░▌█▄▀▄
▄▀░▀░░█░▄███████▄░█░░▀░▀▄
█░█░▀░█████████████░▀░█░█
█░██░▀█▀▀█▄▄█▀▀█▀░██░█
█░█▀██░█▀▀██▀▀█░██▀█░█
▀▄▀██░░░▀▀▄▌▐▄▀▀░░░██▀▄▀
▀▄▀██░░▄░▀▄█▄▀░▄░░██▀▄▀
▀▄░▀█░▄▄▄░▀░▄▄▄░█▀░▄▀
▀▄▄▀▀███▄███▀▀▄▄▀
██████▄▄▄▄▄▄▄██████
.
..CASINO....SPORTS....RACING..

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Obari
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 522

A Proud Father of Twin Girls 👧 👧

View Profile WWW
August 19, 2024, 01:32:41 AM
 #17

My country people una good morning oo, with the way AI dey really dey rampard over this few years, I say make I talk about how e go really help the Bitcoin community.
As AI and Bitcoin dey continue to evolve their convergence fit reshape the financial landscape, and e fit unlock new possibilities , opportunities and challenges.
AI and Bitcoin dey really transform and revolutionize dey way we dey live .
Wetin AI dey do e plenty well well , my prayer be say make e for try dey advance more and more!.
Ai dey enhance trading efficiency.
E dey improve security ,
E dey optimize investments strategies, dey list plenty..
I dey see a new world of possibilities with this AI.
Apparently, the world Dey really advance and a lot of things Dey more easier this days and with the help of AI, air of new possibilities can be reached and just in terms of trading efficiency, I been Dey try to know and figure out how AI fit help improve trade efficiency because me personally I no be fan of AI and of recent times, I don too hear a lot about these AI tools from CHATGTP to the rest and I see how people Dey use am enhance their pictures which simply mean say a lot Dey to gain from this AI

█▄
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Odogwu-Blockchain
Member
**
Offline Offline

Activity: 77
Merit: 49

View Profile
August 19, 2024, 04:28:00 PM
Merited by Igebotz (2)
 #18

Apparently, the world Dey really advance and a lot of things Dey more easier this days and with the help of AI, air of new possibilities can be reached and just in terms of trading efficiency, I been Dey try to know and figure out how AI fit help improve trade efficiency because me personally I no be fan of AI and of recent times,
Normally, the purpose of the world is civilization, new things dey come out everyday with latest technology and innovative, but the thing be say, how e dey solve real life problems, how e dey reduce stress on humanity, how e dey help developers escape to dey use come certain code.

I don too hear a lot about these AI tools from CHATGTP to the rest and I see how people Dey use am enhance their pictures which simply mean say a lot Dey to gain from this AI
To me this AI thing good for educational research, project research and asking questions, other functions may be in additional task but the primary thing na for research.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!