Bitcoin Forum
October 28, 2024, 10:59:42 PM *
News: Bitcoin Pumpkin Carving Contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Beware newbies....ICHCoin $30 million crypto scam.  (Read 42 times)
Fiasem20 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 70


View Profile
October 06, 2024, 07:25:07 PM
Merited by stadus (1)
 #1

My country pipo I greet oh,I see this stadus thread so I con decide to yan am for Naija board because the information dey very important.

              Dis thread na about the recent crypto scam

Dis ICHCoin na crypto scam wey we suppose dey aware of,because across di U.S like $30 million don enter dis scam project.And from investigation pipo don invest their hard earn money for dis scam project.The scammers dey target social media platform like Facebook and Instagram and of recent report come say dem don dey enter Whatsapp.
And dis scam start since December 2023,and di scammers don reach scam 600 individuals to show say na serious mata.Nai make I bring dis topic come dis board to create awareness,make we dey careful on all dis newly projects wey dey promise huge returns for short term,invest on wetin you know, instead of you to invest on all this scam project e beta make you invest on Bitcoin.

The FBI is investigating the ICHCoin crypto scam, which has defrauded victims of over $30 million across the U.S., urging anyone affected to come forward as the scheme continues to target unsuspecting investors.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!