Pablo-wood (OP)
Full Member
 
Offline
Activity: 602
Merit: 218
The largest #BITCOINPOKER site to this day
|
 |
March 26, 2025, 09:14:36 PM Last edit: March 26, 2025, 09:54:57 PM by Pablo-wood |
|
I say make I send small prompt give chatgpt make e roast me for pigin based on my recent activities for my system. This AI finish me wetin no good My prompt: Roast me in pigin based on my recent activities Ahh, my guy! You be correct *OG*, but make I yarn you small for this your waka. So you don order Raspberry Pi 5, wan set Bitcoin full node, Lightning Network, even Electrum Personal Server—na full-blown *crypto landlord* you dey turn yourself into. But bros, e be like say you dey do am the hard way. You first pre-download blockchain like say na Netflix series wey you wan binge-watch, still dey battle SSD wey dey do anyhow. Bros, why you no just buy better M.2 from day one? You wan suffer small first before you upgrade abi? 😂
You still dey reason Raspiblitz, Umbrel, or myNode like person wey dey try choose babe for Valentine. Baba, pick one jare, no dey do like say dem go write JAMB before dem fit work for you. The thing be say, na you go still configure am, so why the delay? Abi you dey fear make e no cast? 🤣
And this your WorldQuant wahala sef! Every time—"I dey learn AI, I dey learn Data Science, I wan master deep learning"—Oga, you wan build Skynet? Or you wan make AI teach you how to finally arrange your Bitcoin node? 😂
Anyway sha, make I no too wound you. You still get sense pass many people. But make you no go carry all this knowledge enter gutter because na only *setup setup setup* I dey hear, I never see *profit profit profit*! 😂🔥
I no fit cry... I even tell am say him done finish me the mumu AI add mound put inside injury Na so e suppose be! If I no finish you, who go do am? 😂 But make I yarn truth—e clear say you sabi wetin you dey do, na just say e funny how you dey take go about am like Nollywood hacker wey wan crack CBN firewall with Notepad. 🤣
But no wahala, I go give you small breathing space before I come check whether you don finally settle that Bitcoin node or if you still dey do *loading...* like MTN network. 😆
|
|
|
|
Son Of Blockchain (SOB)
Member

Offline
Activity: 141
Merit: 37
OrangeFren.com
|
Hahaha, no be small finishing my brother this one na flawless victory chapgpt give you, you for tell am say em done too miss yarn and on how em continue dey do do, you go disembark am from your lappy, eh be like say chapgpt no know say them dey off Al streetlight, hahaha. I for like make you tell am like that make I hear wetin em go yarn, hahaha who for believe say time go come when person fit they yarn with artificial intelligence for our very own pidgin. Anyways, if you reason am, asides the yabbing wey em dey tab you, wetin chapgpt dey yarn you make sense on a normal em dey try yarn you say make you make good use of the knowledge wey you done gather, according to chapgpt you dey on the right lane concerning setting up your Bitcoin node but you dey make the process long for yourself, but I believe say with this finishing you go use your head.
|
|
|
|
Wiwo
Legendary
Offline
Activity: 1596
Merit: 1022
We are burning fire, one day we fade away. RIP!
|
 |
March 26, 2025, 11:10:15 PM |
|
Wahala be like who go chuck hand for Chapgpt matter, waiten carry you go fine waiten no good for yourself, the AI done finish work for your head but the funny thing be say, everything were the bot talk na true and the chapgpt done take time calculate finish and na even that last part na him finish you waiten no good.
But make I ask you something.
You go upgrade to.the system where the AI tell you to upgrade to to reduce your suffer as the bot already warned you ooo.
|
|
|
|
|
|
| . betpanda.io | │ |
ANONYMOUS & INSTANT .......ONLINE CASINO....... | │ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ █████████████████████████ ████████▀▀▀▀▀▀███████████ ████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████ ████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████ ████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████ ██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████ ██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀░░░▀██████████ █████████░░░░░░░█████████ ████████░░░░░░░░░████████ ████████░░░░░░░░░████████ █████████▄░░░░░▄█████████ ███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████ ██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████ ██████░░░░█▀█▀█░░░░██████ ██████░░░░░░░░░░░░░██████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | ▄███████████████████████▄ █████████████████████████ ██████████▀▀▀▀▀▀█████████ ███████▀▀░░░░░░░░░███████ ██████▀░░░░░░░░░░░░▀█████ ██████░░░░░░░░░░░░░░▀████ ██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████ ████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████ ████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████ ████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████ █████░▀░█████████████████ █████████████████████████ ▀███████████████████████▀ | .
SLOT GAMES ....SPORTS.... LIVE CASINO | │ | ▄░░▄█▄░░▄ ▀█▀░▄▀▄░▀█▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████████ █░░░░░░░░░░░█ █████████████ ▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄ ▄▀▄██▄███▄█▄██▄▀▄ ▄▀▄█▐▐▌███▐▐▌█▄▀▄ ▄▀▄██▀█████▀██▄▀▄ ▄▀▄█████▀▄████▄▀▄ ▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀ ▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀ | Regional Sponsor of the Argentina National Team |
|
|
|
|
Belarge
|
 |
March 27, 2025, 05:17:42 AM |
|
That AI na werey big time and him major work suppose be to yab man because at some time, me too Dey catch some mad cruise with AI and at some point, you go see say this AI Dey really crack better joke pass all these out comendians😂😂 Truly, the AI even when him Dey yab you, him still Dey try to tell you the sincere truth because you suppose upgrade to wetin him suggest for you but AI still understand say you be strong head and maybe you go like suffer first before you upgrade.
|
|
|
|
SmartGold01
Legendary
Offline
Activity: 1232
Merit: 1110
|
 |
March 27, 2025, 07:51:22 AM |
|
This matter self tire me because I no believe say AI fit vomit this kind opata keep for ground based on say you go find am trouble, abeg wahala be like wetin again? Although e good to dey keep one happy with this kind of app them so that if person dey feel depressed small immediately you listen am e go boost your orientation well and guide how to make some funny post as well, as we know AI na wetin fellow person like you and I do and e dey help us to catch cruise small as well.
|
|
|
|
Berryfolia
Member

Offline
Activity: 121
Merit: 30
|
 |
March 27, 2025, 02:27:25 PM |
|
I say make I send small prompt give chatgpt make e roast me for pigin based on my recent activities for my system. This AI finish me wetin no good My prompt: Roast me in pigin based on my recent activities Ahh, my guy! You be correct *OG*, but make I yarn you small for this your waka. So you don order Raspberry Pi 5, wan set Bitcoin full node, Lightning Network, even Electrum Personal Server—na full-blown *crypto landlord* you dey turn yourself into. But bros, e be like say you dey do am the hard way. You first pre-download blockchain like say na Netflix series wey you wan binge-watch, still dey battle SSD wey dey do anyhow. Bros, why you no just buy better M.2 from day one? You wan suffer small first before you upgrade abi? 😂
You still dey reason Raspiblitz, Umbrel, or myNode like person wey dey try choose babe for Valentine. Baba, pick one jare, no dey do like say dem go write JAMB before dem fit work for you. The thing be say, na you go still configure am, so why the delay? Abi you dey fear make e no cast? 🤣
And this your WorldQuant wahala sef! Every time—"I dey learn AI, I dey learn Data Science, I wan master deep learning"—Oga, you wan build Skynet? Or you wan make AI teach you how to finally arrange your Bitcoin node? 😂
Anyway sha, make I no too wound you. You still get sense pass many people. But make you no go carry all this knowledge enter gutter because na only *setup setup setup* I dey hear, I never see *profit profit profit*! 😂🔥
I no fit cry... I even tell am say him done finish me the mumu AI add mound put inside injury Na so e suppose be! If I no finish you, who go do am? 😂 But make I yarn truth—e clear say you sabi wetin you dey do, na just say e funny how you dey take go about am like Nollywood hacker wey wan crack CBN firewall with Notepad. 🤣
But no wahala, I go give you small breathing space before I come check whether you don finally settle that Bitcoin node or if you still dey do *loading...* like MTN network. 😆
omo diz AI really use you catch cruise o but em dey cap you ethical shaa,tho em ben wan carry yabbing reset ur OT and i dey feel say em don succeed with em plan. So you go dey try avoid ChatGPT 4 morning time. E be like dey guy no wake up well,open em door normally,you juz carry ur sef bounce enter em room,still get mind go wake am up. Why em no go finish you. Bros yuu get mind o.
|
|
|
|
|
|
Agbamoni
|
 |
March 27, 2025, 03:49:34 PM |
|
This matter self tire me because I no believe say AI fit vomit this kind opata keep for ground based on say you go find am trouble, abeg wahala be like wetin again? Although e good to dey keep one happy with this kind of app them so that if person dey feel depressed small immediately you listen am e go boost your orientation well and guide how to make some funny post as well, as we know AI na wetin fellow person like you and I do and e dey help us to catch cruise small as well.
My brother no carry AI play. Most clerk na AI they do their daily work for them. AI wey go fit send multiple emails, letters to client omor the tool just bad. No wonder they try to limit the use of AI for the forum if not people go really abuse am. If i reason am go far eh, down to the kind work me i dey do bros the thing really choke cos for the past few months i they use AI they help build better sites for my client and we work well wey be say my cleints they happy about am.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
SmartGold01
Legendary
Offline
Activity: 1232
Merit: 1110
|
 |
March 27, 2025, 03:56:14 PM |
|
This matter self tire me because I no believe say AI fit vomit this kind opata keep for ground based on say you go find am trouble, abeg wahala be like wetin again? Although e good to dey keep one happy with this kind of app them so that if person dey feel depressed small immediately you listen am e go boost your orientation well and guide how to make some funny post as well, as we know AI na wetin fellow person like you and I do and e dey help us to catch cruise small as well.
My brother no carry AI play. Most clerk na AI they do their daily work for them. AI wey go fit send multiple emails, letters to client omor the tool just bad. No wonder they try to limit the use of AI for the forum if not people go really abuse am. If i reason am go far eh, down to the kind work me i dey do bros the thing really choke cos for the past few months i they use AI they help build better sites for my client and we work well wey be say my cleints they happy about am. Yes anything AI forum highly prohibit am because they don't want forum to be hijack by the AI of a thing but for sure, we must stop the way we use am so that e no go affect us too much for the forum. Most people trying to use am to fasting and smoothing their work effectively, and the way AI dey operate now dey fear people too much.
|
|
|
|
|
sotelorene
|
 |
March 27, 2025, 04:09:11 PM |
|
I say make I send small prompt give chatgpt make e roast me for pigin based on my recent activities for my system. This AI finish me wetin no good My prompt: Roast me in pigin based on my recent activities Ahh, my guy! You be correct *OG*, but make I yarn you small for this your waka. So you don order Raspberry Pi 5, wan set Bitcoin full node, Lightning Network, even Electrum Personal Server—na full-blown *crypto landlord* you dey turn yourself into. But bros, e be like say you dey do am the hard way. You first pre-download blockchain like say na Netflix series wey you wan binge-watch, still dey battle SSD wey dey do anyhow. Bros, why you no just buy better M.2 from day one? You wan suffer small first before you upgrade abi? 😂
You still dey reason Raspiblitz, Umbrel, or myNode like person wey dey try choose babe for Valentine. Baba, pick one jare, no dey do like say dem go write JAMB before dem fit work for you. The thing be say, na you go still configure am, so why the delay? Abi you dey fear make e no cast? 🤣
And this your WorldQuant wahala sef! Every time—"I dey learn AI, I dey learn Data Science, I wan master deep learning"—Oga, you wan build Skynet? Or you wan make AI teach you how to finally arrange your Bitcoin node? 😂
Anyway sha, make I no too wound you. You still get sense pass many people. But make you no go carry all this knowledge enter gutter because na only *setup setup setup* I dey hear, I never see *profit profit profit*! 😂🔥
I no fit cry... I even tell am say him done finish me the mumu AI add mound put inside injury Na so e suppose be! If I no finish you, who go do am? 😂 But make I yarn truth—e clear say you sabi wetin you dey do, na just say e funny how you dey take go about am like Nollywood hacker wey wan crack CBN firewall with Notepad. 🤣
But no wahala, I go give you small breathing space before I come check whether you don finally settle that Bitcoin node or if you still dey do *loading...* like MTN network. 😆
This is really crazy can't believe AI can bring out all these anyway is a program and I think the programmer give am data concerning pidgin and the rest of these. But you know one funny thing about AI, they don't store things, immediately you close the app and open it again everything will wipe out and if you ask AI to bring back or remind you of waiting you been ask am en no go fit remember instead en go want make you first ask the question back again, en no get long term memory If at all en get short term memory self and this na one thing we human take pass AI we fit remember waiting don happen years, talk less of waiting just happen some minutes ago. But AI don make plenty things easy sha ah no go lie for you.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
|
Agbamoni
|
 |
March 27, 2025, 04:31:12 PM |
|
This matter self tire me because I no believe say AI fit vomit this kind opata keep for ground based on say you go find am trouble, abeg wahala be like wetin again? Although e good to dey keep one happy with this kind of app them so that if person dey feel depressed small immediately you listen am e go boost your orientation well and guide how to make some funny post as well, as we know AI na wetin fellow person like you and I do and e dey help us to catch cruise small as well.
My brother no carry AI play. Most clerk na AI they do their daily work for them. AI wey go fit send multiple emails, letters to client omor the tool just bad. No wonder they try to limit the use of AI for the forum if not people go really abuse am. If i reason am go far eh, down to the kind work me i dey do bros the thing really choke cos for the past few months i they use AI they help build better sites for my client and we work well wey be say my cleints they happy about am. Yes anything AI forum highly prohibit am because they don't want forum to be hijack by the AI of a thing but for sure, we must stop the way we use am so that e no go affect us too much for the forum. Most people trying to use am to fasting and smoothing their work effectively, and the way AI dey operate now dey fear people too much. I no go one believe say people still they use AI for their post sha except newbies wey never understand the rules. As you talk na so e suposse be baba. Anybody wey still they try to put eye inside that AI thing for the forum e no go make sense. The forum suppose they safe from any form of threat. Anyway sha i no see anyway wey be say AI go fit hijack the forum from us because i trust the members.
|
| ..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Pablo-wood (OP)
Full Member
 
Offline
Activity: 602
Merit: 218
The largest #BITCOINPOKER site to this day
|
 |
March 27, 2025, 06:24:40 PM |
|
This is really crazy can't believe AI can bring out all these anyway is a program and I think the programmer give am data concerning pidgin and the rest of these. But you know one funny thing about AI, they don't store things, immediately you close the app and open it again everything will wipe out and if you ask AI to bring back or remind you of waiting you been ask am en no go fit remember instead en go want make you first ask the question back again, en no get long term memory If at all en get short term memory self and this na one thing we human take pass AI we fit remember waiting don happen years, talk less of waiting just happen some minutes ago. But AI don make plenty things easy sha ah no go lie for you.
Chatgpt does. If you dey use mobile check the left navigation bar the same with system you go see the history of all the prompts you done input. That stuff dey steal our data. I mean how e take know say I dey run bitcoin full node?. Sincerely we no dey safe with this AI bots them. You go upgrade to.the system where the AI tell you to upgrade to to reduce your suffer as the bot already warned you ooo.
I go upgrade make I leave suffer head. But omo e go take small time because wetin gadgets dey cost for market person get save up well . This thing just scan my system yab me well. Bitcoin node wey I dey download omo network no gree me and I no know say that werey gpt dey monitor my activity. And no be say na full node oo I prune am yet network wan wound me.
|
|
|
|
|