Hodling fiat na bad choice for anybody, you suppose hodl fiat wey you need to settle certain bills and for some kind emergency, no more than that. The wealthy no dey hodl fiat na, it even becomes worse when you are hodling the currency of a third world country like Nigeria, na that one foolish pass. Even if you no wan hodl bitcoin, there are other assets, we get real estate, gold dey, silver dey, bonds dey, investments plenty, just hodl wetin dey appreciate, no be wetin dey dump due to inflation.
Person wey the hold fiat as in form of savings no just understand the devaluation him the give to him financial power, because as time the go on nah so that money the losing purchasing power meanwhile if nah asset like bitcoin nah in profit it go just the add to your portfolio as you the hodl for long.
People way under the economic system right now don rush hedge their money into assets wey get retainable value and them the only want to go fiat only when them get business deal to strike using fiat or them wan purchase stuffs that demands fiat, but them no think to starch am as it was in back days.