Bitcoin Forum
September 08, 2025, 08:38:53 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Na so diz forum hard??  (Read 317 times)
Osas4real (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 85
Merit: 12


View Profile
June 14, 2025, 11:47:44 AM
Merited by lovesmayfamilis (1)
 #21

I understand how you dey feel. When person first enter this forum e fit be like say e dey hard most especially if your mind dey focused only on Growing of Rank. Make I yarn you the truth of the matter. The major aim of this forum isn't to be growing rank. The main koko for the forum na to 👇

Learn,
Make good contributions and
Connect with a wider community wey sabi about crypto and Bitcoin wella as well as even the forum

Now when you are able to actualize this three major purpose then ranking go start to dey follow you small small 💯

Me now I never took tey for here, I been join around late last month but if you notice I don become Junior Member before you know it I don rank up to Member. This was made posible because of my consistency and my ability to cage my fear and freely express myself through my useful contribution and responses which have been all within the rules of the forum.

Remember say Rome wasn't built in a day. So OP no dey fearful, ask your questions where necessary, make your contributions, and the rank go come. Just know that the knowledge wey you go get for here na the main koko be that.


I jux happy say I try express my thoughts for this post because the comments from guys here dey motivate me already. Now I con understand say here no be where dem dey find workers or something rather na where person gats spend time learn about things wey go still benefit am.

Because di guy wey refer me, en no. 1 words about the forum na di benefits wey dey here... The learning aspect no follow for di koko na jux to try grow account anyhow and begin earn..

So guys I highly appreciate una comments... Now I know how to follow up.

Thanks once again..
iBaba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 343



View Profile WWW
June 14, 2025, 12:44:50 PM
 #22

As you said that the person that introduced you to this forum already told you how hard it is, you should prepare to overcome it by all means, listen every legendary members or other senior members you see today he in this Forum was once a newbie, so don't let that discourage you, but the truth I will give you for free is that, you can never grow over here without contributing positively to discussions around the forum.

Your words are very important and encouraging to the newbie. The truth is, forum is an intellectually driven platform where you engage with others through your intellect, originality and contributions and you're being rewarded over time. OP, your creativity and open-mindedness will go a long way to set you apart and assist you in climbing the ladder of success and rewards on this forum. OP, we can't lie to you, you will also have to dedicate a substantial amount of your time into the forum to be able to understand the nitty-gritty of the discussions here and how to find solutions to it. At least over your first few days, weeks or months. But once you understand the situation here, it is almost always easy for you to make an impact to yourself and to the community.

             ▄▄▄
        ▄▄█▀▀  ▄█▄▄▄▄▄▄
   ▄▄█▀▀       ████████████▄▄▄▄
 █▀           ▄██   ████████████
██  ██▀       ███ ▄▄███████████▀
 █▄   ▀       █████████████████
  █           ████▀▀▀▀▀▀▀▀█████
   █         ▄████▄ █ ██▀▄█████
   ▀█        ██████▄▀ ▀▄██████
    ▀▄       ███████▄ ▄███████
     ▀▄     ██████████████████
      █▄    █████████████████▀
       █    ▀████████████████
        █▄▄█▀▀▀▀▀▀▀▀██████▀
.
TON Poker

     ▄▄▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄▄▄
   ▄▀  ▀█▄▄▄▄▄▄▄█▀ ▀█▄
  █   ▄█▀▀      ▀█▄   █▄
▄█▄ ▄█▀           ▀█▄ ▄█▄
█ ▀██       ▄       ▀█▀ █
█  █       ███       █  █
█  █    ▄███████▄    █  █
█  █     ▀▀▀▄▀▀▀     █  █
▀██▀█▄     ▄█▄     ▄█▀█▄█
  █▄ ▀█▄         ▄█▀  ▄█
   ▀█▄ ▀██▄▄▄▄▄██▀  ▄█▀
     ▀█▄█▀      ▀█▄█▀
         ▀▀▀▀▀▀▀▀▀

▄██████████████████████▄
████████████████████████
████████████████████████
████████████████▀▀██████
███████████▀▀▀    ██████
██████▀▀▀   ▄▀   ███████
███▄     ▄█▀     ███████
██████▄ █▀      ████████
███████▌▐       ████████
████████ ▄██▄  █████████
██████████████▄█████████
████████████████████████
▀██████████████████████▀
.
Explore Now
Princess Leah
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 232


Recognized among the best crypto casino options.


View Profile
June 14, 2025, 03:07:11 PM
Merited by GiftedMAN (1)
 #23

Your words are very important and encouraging to the newbie. The truth is, forum is an intellectually driven platform where you engage with others through your intellect, originality and contributions and you're being rewarded over time. OP, your creativity and open-mindedness will go a long way to set you apart and assist you in climbing the ladder of success and rewards on this forum. OP, we can't lie to you, you will also have to dedicate a substantial amount of your time into the forum to be able to understand the nitty-gritty of the discussions here and how to find solutions to it. At least over your first few days, weeks or months. But once you understand the situation here, it is almost always easy for you to make an impact to yourself and to the community.

No be lie you talk, your advice to the OP they very valid and if em follow am according em no go find am difficult to grow for this forum, at first eh go be like say eh they very difficult when you no understand about much things but as time they go the OP go see am say this forum na one of the best place to be if em wan get better informations about Cryptocurrencies.

 All of us here dine be Newbie before now and if we go fit pass through that stage to the very point where we they den I believe say the OP go fit do am too cause we no get two heads na one head all of us get, we take our time to learn come grow to this point, I mean rank where we they right now, so make the OP no dey discouraged.

Richbased
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 308


Vave.com - Crypto Casino


View Profile WWW
June 14, 2025, 04:12:36 PM
 #24

I jux happy say I try express my thoughts for this post because the comments from guys here dey motivate me already. Now I con understand say here no be where dem dey find workers or something rather na where person gats spend time learn about things wey go still benefit am.

Because di guy wey refer me, en no. 1 words about the forum na di benefits wey dey here... The learning aspect no follow for di koko na jux to try grow account anyhow and begin earn..

So guys I highly appreciate una comments... Now I know how to follow up.

Thanks once again..

Na be the problem wit some people, dem go give you very wrong impression about something without telling you de koko dem wen e be say as the countri dey like dis, anybody wey tell you about platforms wey you go fit dey earn from people go rush am. E dey very bad because na like dis na some people take enter wrong investment because the persin wey introduce dem just talk about the profit dem go fit get without telling the processes wey e go take. Anyhow sha e good as you don see how the forum dey now, no let any body deceive you because e no really dey easy like dat but if you calm down dey follow discussions for the forum dey give your own opinion in a quality way, time go come wen you kwa go grow for the forum and also enjoy the benefits like other people.

Fiasem20
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 170


View Profile
June 14, 2025, 05:13:50 PM
 #25

When you're abiding by the rules of the forum there's absolutely nothing to be afraid of,my advice to you is to never feel discouraged about the forum.Your willingness to learn about bitcoin and the forum will contribute to your growth here on this forum.One more thing you need to know is, don't be in a haste to rank up with the mindset of earning from the forum, that's a wrong start for a beginner on this forum.Acquiring knowledge about bitcoin and making quality contributions from your research will make things easy for you on this forum.Enjoy your stay here mate.
Sexylizzy2813
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 528



View Profile
June 14, 2025, 06:06:23 PM
 #26

I go highly appreciate una thoughts and advice.
Well, maybe na because of getting merit make ur friend tell you sey here hard and unto sey ur mindset na to immediately begin earn, so u too go begin see am dat way. My advice to u go be to unlearn wetin ur friend talk. If to sey u used dat ur friend do mentor, na to change am. Him nor deserve am. A mentor wey nor fit walk im mentee through a difficult process nor be mentor.

Anyway, oda compatriots don already suggest to u wetin to do to rank up. Chief among what to do na to be active and contribute constructively to helping odas out.

No be lie you talk oh and I no go too blame the OP and the friend but that one no mean say the idea the mentor abi friend as him call say the idea dey ok. That idea dey weak newbies performance and their mentality no go dey straight forward to the main thing wey carry them come, and this thing dey happen for every organization no be only this Forum, like when I go apply for work for one place like that, the guy wey show me tell me things, the one wey be true and the one wey no resemble true na when I enter nai my eyes clear but I no let that one make me feel weak to carry out the hustle. I later sabi the main thing wey dey happen for the office but that one no mean say I go still do the next person wetin them do me and that na to lie for the next person just to get colleague or to get friend to dey talk with inside office, I no fit do person that one...life no be rush rush, as long as you start the journey with strong determination you go achieve your goal. To rank up no easy but hard work go make am easy, na wetin I fit still add tell you my brother abi na compatriots wey @Mpamaegbu call am.


Support PIGIN For Our Local Board...

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
Jaycoinz
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 354


God is All


View Profile WWW
June 14, 2025, 06:49:39 PM
 #27

Greetings my fellow Nigeria pipo.. I just dey so happy to navigate reach diz board as dis na my first post for here.

Di person wey refer me to diz forum dey always say d forum dey very hard and before person fit grow en account here... En go hear wiiiiii..

And I no go lie.. since I join diz forum, I just dey so discouraged because I feel say I no go really fit grow because of how diz my guy take talk about diz forum. E just be like, if you be newbie sef when you just make post dem fit delete am con ban you on top... So my mind just dey startled like say I wan write exam anytime wey I wan make any post.

So my pipo, I just want hear from una wey don grow una rank already for diz forum... How e really be??
So una fit hep change my mindset...

I go highly appreciate una thoughts and advice.


Lol my brother I no the feeling sha because Omo it's not easy at all if actually your eyes dey on how to get merits fast fast and rank up but if you calm down study and let the forum be part of you then growing here no go even take you time at all, so plenty people wey don start up like you before sef don complain and some even give up but listen just dedicated time to read and study well in the forum and you go see yourself improve.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1302
Merit: 787


WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards


View Profile WWW
June 14, 2025, 10:29:49 PM
Merited by igebotz (3)
 #28

And I no go lie.. since I join diz forum, I just dey so discouraged because I feel say I no go really fit grow because of how diz my guy take talk about diz forum. E just be like, if you be newbie sef when you just make post dem fit delete am con ban you on top... So my mind just dey startled like say I wan write exam anytime wey I wan make any post.

Since you drop this topic, he don reach how many days now? Them drop am down or ban you from the forum? Just answer yourself this question and then reason say that thing wey your friend talk as him bring you come here no be so the thing be. Growing for this forum just require you to be well knowledgeable reading out posts from this forum and also contributing back to the forum.

Quote
So my pipo, I just want hear from una wey don grow una rank already for diz forum... How e really be??
So una fit hep change my mindset...

I go highly appreciate una thoughts and advice.

One thing wey you suppose know for nay platform be say, when you join place with negative mindset, the thing go spoil your whole mind and no go make you really achieve wetin you come for. Nothing really dey easy to achieve especially if the thing dey worthy of achieving but that one no mean say you go lose hope or no put effort to make am happen. Just don’t rush things, take am gently and focus more on building your knowledge of bitcoin and cryptocurrency rather than ranking up, it’ll help you more as the ranking will come naturally through your contribution back to the forum.


.WOLFBET....

CRYPTO CASINO
&
 SPORTSBOOK
████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
██████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████
███████
███████████
█████████████
██████████████
███████████████
████████████████
████████████████
████████████████
███████████████
███████████████
██████████████
████████████
████████████████
|
|
|
|
|
|


███████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████████
 
████████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████
█████████████████
███████████████
████████████
████████████████████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄

EXCLUSIVE VIP
REWARDS

▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄

....PLAY NOW.
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 580


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
June 14, 2025, 10:35:00 PM
 #29

Nothing good comes easy but one thing that makes you grow in anything that you so is consistency and determination...Every user in the forum didn't just wake up and start in a day, it takes time to grow an account and instead of focusing on how to earn quickly it's better to learn as much as you can... whatever knowledge gained here would help you both In the forum and outside the forum, learn before you earn

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Nightwalker(NW)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 72
Merit: 2


View Profile
June 15, 2025, 12:05:57 AM
 #30

Although is been long I posted here, I don't even know what took me here again today because due to my busy schedules didn't have much time to come online to post. Actually had been around for some while now reading things, and what I understood from this forum as a beginner is that you must be the listening type (reader) instead of the talking type. If you put so much efforts in talking every time without at least making any little effort to read and understand things then you must be facing hard time over here.

The lesson one must learn from this forum to grow is that, you must learn to be learning type and also the type that ask question to understand the forum very correctly otherwise you could be having issues here without you knowing direction and what you are doing. Again, other thing I ob's here is that you must not explore other sites to pass information over here as they hate copy and paste, so for you to last longer here newbies like us must be willing to sit and read and after they understand what it takes then they can pass their own contribution to general public. Even as that they must not be that rude or not respectful to others and to couple all, they must not present their opinions as the best in the sight of others.
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 1162
Merit: 771



View Profile
June 15, 2025, 07:34:20 AM
 #31

Greetings my fellow Nigeria pipo.. I just dey so happy to navigate reach diz board as dis na my first post for here.

Di person wey refer me to diz forum dey always say d forum dey very hard and before person fit grow en account here... En go hear wiiiiii..
I realised where the problem is coming from, it's not about the forum, but the mindset you brought to the forum.

If it's the mindset that you just want to post and attract merits to rank up, it will surely be hard if the merit is not forthcoming (the patience is not there). I advise you to focus on posting quality posts and being a natural contributor to the forum. This will not only attract merits to you but also relax your mind from the desperation of getting fast merit to rank up.

      ▄▄██████████▄▄
   ▄███▀ ▀▀██████████▄
  █████     ▀▀█████████▄
 ██████▄       ▀▀████████
█████████▄        ▀▀█████▄
██████▀  ▀▀█▄▄       ▀████
██████      ▀▀█▄▄      ███
███████        ▀▀█▄▄  ▄███
█████████▄        ▀██████▀
 █████▀  ▀▀█▄   ▄███████▀
  ▀███       ██████████▀
    ▀██▄  ▄▄█████████▀
       ▀▀████████▀▀
.
CASINOBET


        ██
      ▄█  █▄
     ▄▀ ▄▄ ▀▄
    ▄▀      ▀▄
   ▄▀  █  █  ▀▄
  █▀ ▄  ▄▄ ▄▄ ▀█
 █▀  ▀  ▀▀ ▀▀  ▀█
▀█▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█▀
THE HOME OF CRYPTO REWARDS
              UP TO 65% RAKEBACK + CASHBACK          


    ▄▄▄█▀▀█▄▄▄
  ▄█▀   ▄▄   ▀█▄
 █▀ ▄  ▄▄▄▄  ▄ ▀▄
▄█ ▀▀▄█▀  ▀█▄▀▀ █▄
█    █      █    █
▀█ ▄▄▀█▄  ▄█▀▄▄ █▀
 ▀▄ ▀  ▀▀▀▀  ▀ ▄▀
  ▀█▄   ▀▀   ▄█▀
    ▀▀▀█▄▄█▀▀▀
2 ETH GIVEAWAY
   FOLLOW & PLAY TO WIN   
150% + 500 FS
    WELCOME OFFER          
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
PLAY NOW


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!