MainIbem (OP)
|
 |
July 10, 2025, 04:18:41 AM Last edit: July 10, 2025, 04:29:31 AM by MainIbem |
|
"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example. Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future. Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too. Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too. Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too. All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
|
|
|
|
Odohu
|
 |
July 10, 2025, 06:39:09 AM |
|
Wetin you yan so no be okpata at all. No where e easy to pack money so everyone gat braze up if them wan succeed in cryptocurrency, any angle them take enter, trading, investing, mining and other plenty plenty way people fit dey see pepper for the business. I dey see am say the people wey no dey waste time get problem with cryptocurrency na those wey dey come with wrong mindset such as get rich overnight, and not putting enough effort.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | .
| | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Shadiq
|
 |
July 10, 2025, 07:54:13 AM |
|
Nothing is easy in the world, nothing is difficult. I always believe in these two sentences. You see a task in two ways, one is easy and the other is difficult. Do you know, from the same position, what is easy for you is difficult for someone else. Why is that? The main reason for this is attitude. You think the task is easy, so it is easy. Someone else thinks it is difficult. Our body and mind work on our attitude and a task becomes easy and difficult on effort.
For example, you can see how important attitude is by putting an elephant and a lion face to face. It is not difficult for a lion to fight an elephant, but it is very difficult for an elephant to fight a lion. Although an elephant is a hundred times stronger than a lion.
Cryptocurrency is not at all difficult as many people think. Only their thinking makes crypto (Bitcoin) difficult for them. If your attitude towards crypto is positive, then crypto is absolutely easy for you. This support comes mainly from interest or positive attitude. A negative attitude towards crypto interest will only expose the hardness of crypto and make it seem like a scam. You are like those people who want to measure the depth of a river without going into it. Crypto (Bitcoin) is not difficult at all, if you know how to use it properly.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Solodoski
|
 |
July 10, 2025, 08:17:53 AM |
|
E no too tey wey one guy for tiktok been come out say, him regret joining anything wey get to do cryptocurrency, as him lose big money inside the trading aspect of it. After several comments e con later talk say, e bin dey greedy na why e lose the money. Almost 17 million naira. This na story o, meaning ah no no if e talk true abi na lie. But if an true, na greed make am lose that money. E done make profit finish e still come go all in with him money and e no pass say na shitcoin e put en money inside.
To dey honest eh, see anytin wey we dey do for trading, abi na investment, or say na minning we need to no rush do am if we neva learn am. People no just dey understand this thing. Na knowledge differentiate a professional to an intermediate or beginner. One decide to calm down learn well while the other they rush into the thing because say people don talk how profiting e fit they.
|
|
|
|
Joy- maker
Full Member
 
Offline
Activity: 224
Merit: 214
THE ONLY EASY DAY WAS YESTERDAY.
|
Everything wey you don talk here na the Koko, some people go just think say this crypto space dey very easy to make money. my brother's my sister's the crypto space no easy oh to make na consistency, patient and discipline they make us they make money for the crypto space, if person no fit apply this three things wey I mention so, na so the person go dey sell eh bitcoin in lost at early stage of accumulation if the person na investor, if the person na trader na so eh go dey trade for the crypto space they lose money everyday. Normally this crypto space no too hard to make money, just that many people wey dey come into this crypto space no dey enter an with the right mindset, some people no even get the comprehensive knowledge of the crypto space, them think say this crypto space na get rich quick scheme which is very wrong, and those people should be guided say no be so eh be for the crypto space, say eh go require them to dey consistent, patient and discipline before them fit make money for the crypto space.
|
|
|
|
EarnOnVictor
|
 |
July 10, 2025, 09:42:38 AM |
|
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future. Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too. Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too. Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too. All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
All these points you iterated come with their pros and cons, and I tell you, the earlier participants are the lucky ones. Those ones engaging in them now are just eating from the scraps, but some people could still be lucky, especially if they have the money and invest at the right time. So, for Bitcoin investment, I advise people to only invest a small amount. This is how they will not come complaining that their asset continues to float in losses for months, even years. For those who trade, I advise them to invest the money they can afford to lose, trading is so risky. And quit when they are persistent in losing. For mining, let's be honest, it is not as easy as before, and it is a waste of time and effort for many. The same goes for airdrops, out of 100 airdrops promised, you may not get tangible success from 2 of them. This is tiring.
|
|
|
|
Hewlet
|
 |
July 10, 2025, 10:03:17 AM |
|
wether your are trading, investing, mining or doing airdrop, if you give up, na fuck up be that and na you loose. no aspect of crypto is easy and 100% guaranteed to yield profit but all of them have made people millionaire. same trading that some people are shouting that it is risky have made others millionaire. airdrops that some others have given up on because of doing project that have failed is still what some persons used to get the capital needed to start up their business. investing might seems to take too much time before the investor gets his desired profit but yet, whales keep coming into the system and are not regretting being a part of the bitcoin ecosystem.
the difference between the categories of people that either come in and give up so fast or that continues investing even after initial failure is in their mindset crypto in general might not be too simple but when followed the right way and all basic rules followed, it can bring about a rapid growth in the financial life of the individual.
|
|
|
|
Doan9269
|
 |
July 10, 2025, 01:36:53 PM |
|
In life, nothing is hard to do, everyone decided to start form somewhere, because we wanted to learn and make difference in life, as we cant afford to continue from where we are coming from, that is why every bits of cryptocurrency will always be appreciated by people starting from bitcoin, because it brings the opportunity of being independent in our financial economy and the people will have to enjoy the benefits than the frustration in using fiat system.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | ..Rainbet.com.. CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Callido
|
 |
July 10, 2025, 04:18:51 PM |
|
I can't say much for traders because i haven't been on that aspect of cryptocurrency, i don't know what losing from trading looks like. How about taking the experience from gambling because it's more risky doing both and chances are slim to get with profits even with some level of skills.
Among all you listed, Bitcoin investment is the surest of them all. You don't need a skill, just be convenient with the price at which you want to buy and also use the right amount to buy in. The only discouraging part of Bitcoin investment is not being familiar or understanding how the markets goes from bullish to bearish, once an investor consider the dip as part of the market nothing surprises.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
WhoYouCantKill
|
 |
July 10, 2025, 08:52:07 PM |
|
In life, nothing is hard to do, everyone decided to start form somewhere, because we wanted to learn and make difference in life, as we cant afford to continue from where we are coming from, that is why every bits of cryptocurrency will always be appreciated by people starting from bitcoin, because it brings the opportunity of being independent in our financial economy and the people will have to enjoy the benefits than the frustration in using fiat system.
Na one na true nah, but no be everybody wey fit do this crypto work and no be everybody dey carry ear hear am, because e get some people wey believe say this crypto talk nah scam. And this kind of people, no matter how person explain am to them or even show them evidence, them no go still reason am, so na just to free them, make them dey. And, also no be everybody brain go fit carry the work, so anyone wey fit do the work too, na to teach them the necessary things, make their better, no mean say those people wey no dey involved say their lives no go better o, e go better but minor differences go dey am from person wey dey work for crypto and wey dey earn for dollar.
|
|
|
|
Joeboy
Member

Offline
Activity: 126
Merit: 65
I Am Because We Are
|
 |
July 10, 2025, 11:46:02 PM |
|
"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example. Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future. Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too. Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too. Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too. All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
Great post OP. Honestly I love when you been talk say consistency is the key to success in the crypto world which of course dey very true. Now when e come to trading matter, consistency no just mean say make you dey show face every day dey press buy or sell, rather consistency here entails - tracking your trades, learning from the market fom others as well as your mistakes, keeping your emotions in check and then sticking to a particular strategy (no dey jump from one coin to another because of fear or FOMO). Even outside of crypto and trading, consistency still be one of the biggest key to success. Like person wey dey learn new skill, maybe programming, engineering, or even gym work, that person no go fit see result overnight. But if person dey try small small every day, dey implement the right strategy, and following the right process, the result go pile up with time. Na so growth dey happen. So my people, if you dey intentional for growth and success in what ever you dey do or you want do, just hold consistency like say na your last card cos e no go fit fail you. Keep pushing, your breakthrough fit just dey one step away.
|
|
|
|
Mr Reporter
Full Member
 
Offline
Activity: 448
Merit: 175
LOVE IS THE GREATEST💚❤💙
|
 |
July 11, 2025, 01:52:58 AM |
|
In life, nothing is hard to do, everyone decided to start form somewhere, because we wanted to learn and make difference in life, as we cant afford to continue from where we are coming from, that is why every bits of cryptocurrency will always be appreciated by people starting from bitcoin, because it brings the opportunity of being independent in our financial economy and the people will have to enjoy the benefits than the frustration in using fiat system.
I must really tell one thing i have observed from the rich be say no matter the hit you never see them worried like that also to an investor in bitcoin accumulation world i think as bitcoin investor you mostly deal patience and consistency accumulate puls aslo been aware that bitcoin market can shift from bullish to bearish which as an bitcoin investor you go faca all his one and more with time learning on how to having potential doing in other to take the portfolio growing stronger.
|
|
|
|
Mehmet69
|
 |
July 11, 2025, 12:28:10 PM |
|
Yes, OP. You are right. There is no object in the world harder than a human being.
There is no task that a human being cannot do. But due to lack of morale, that person cannot do the same task.
The most important thing for a person to take risks is morale. An American study has shown that over time, people lose their morale. The study was like this "Some children were kept in a room and some large non-venomous snakes were kept in front of them. Seeing the size of the snake, anyone was scared. But seeing children playing with snakes, everyone was harassed."
The main point of this story is that those children do not know what a snake is. The words of outside people do not have any effect on them. The people around us always break our morale. But that child's morale was very high. He did not know anything negative about that snake. To him, that snake was also a toy. But the people around us are busy breaking our morale every moment. Every word they say breaks our morale again and again.
Similarly, those who have not succeeded in crypto say that cryptocurrency is hard. No task in the world is hard or easy. Our thoughts and mindset determine whether those tasks are hard or easy.
Crypto is something that we first need to gain some knowledge about. But to gain that knowledge, we keep going to the wrong people. As a result, we think that crypto is not for us. It is too hard. We will not be able to survive in it.
So I would say that crypto is not hard, but our perspective of looking at crypto is difficult.
|
|
|
|
Tungbulu
|
 |
July 11, 2025, 10:34:53 PM |
|
The problem be say, plenty people no really know the power of consistency. You do well to help point out the mistakes wey crypto enthusiasts dey often make for this space. Some people don get the idea of getting started, but due to the fear of say the journey too hard to waka am, and then instead of giving a shot, them go just allow their instincts to confuse them into giving up before them even start.
Nothing wey no get easy and hard parts, whether na work o, business or anything, if you no get discipline and consistency, just as the OP mentioned above, e go hard before we fit actually achieve those goal, whether it's long term or short term.
|
|
|
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
[/quote] [center][table][tr][td][center][size=2pt][font=arial][color=#113][color=#447]▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████[/c
|
|
|
MainIbem (OP)
|
 |
July 12, 2025, 04:06:34 AM |
|
The problem be say, plenty people no really know the power of consistency. You do well to help point out the mistakes wey crypto enthusiasts dey often make for this space. Some people don get the idea of getting started, but due to the fear of say the journey too hard to waka am, and then instead of giving a shot, them go just allow their instincts to confuse them into giving up before them even start.
Nothing wey no get easy and hard parts, whether na work o, business or anything, if you no get discipline and consistency, just as the OP mentioned above, e go hard before we fit actually achieve those goal, whether it's long term or short term.
I no for like blame government but eh dey pain me say they done follow contribute to the fact say average Nigerian no fit get patient to dey consistent follow the right way till dey make am cause to them country hard they need do anything wey go bring quick quick money just to survive, many Nigerians done too use that particular talk as excuse but that mentality go fail them if dem wan use same pattern for Cryptocurrency cause two things dey very necessary to use succeed for the crypto space, wey be patience, consistency then you fit come back them up with discipline and if people not get those characteristics, then success really far from them for Cryptocurrency ways.
|
|
|
|
AGogi2003
Member

Offline
Activity: 119
Merit: 59
|
 |
July 12, 2025, 05:19:01 AM |
|
In life, nothing is hard to do, everyone decided to start form somewhere, because we wanted to learn and make difference in life, as we cant afford to continue from where we are coming from, that is why every bits of cryptocurrency will always be appreciated by people starting from bitcoin, because it brings the opportunity of being independent in our financial economy and the people will have to enjoy the benefits than the frustration in using fiat system.
Na one na true nah, but no be everybody wey fit do this crypto work and no be everybody dey carry ear hear am, because e get some people wey believe say this crypto talk nah scam. And this kind of people, no matter how person explain am to them or even show them evidence, them no go still reason am, so na just to free them, make them dey. And, also no be everybody brain go fit carry the work, so anyone wey fit do the work too, na to teach them the necessary things, make their better, no mean say those people wey no dey involved say their lives no go better o, e go better but minor differences go dey am from person wey dey work for crypto and wey dey earn for dollar. Na the thing be that, no be everybody go fit run this crypto matter, because some people are not patient enough to understand how bitcoin dey and that is why we dey always see many things dey hard for us. Anything that will give u profits. make you just no say he know go easy for us we need to sit up before we can reach our goal. Na people where no understand bitcoin will always see it difficult to do but if you are really ready to learn will always see it easy, because they is not any difficult on investing on bitcoin but some don't have the capacity to do it even you explain he will always be hard for them and probably some don't have capital to risk or they didn't put mind for it and anything you are not interesting on will always be hard for u to understand. Not everything that works for u will works for another person some see they didn't have future in crypto and that is why they giveup and look for another alternative to purchase there dreams. But in crypto bitcoin will always be the best and you will achieve your goals by getting profits on bitcoin.
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1372
Merit: 1415
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
July 13, 2025, 04:08:46 PM |
|
Consistency is one thing that is very important as far as crypto currency is concerned so anyone who is ready to work the part of crypto should be patient enough and be consistent because crypto currency investment takes time to before seeing your profit so people should not be in a rush to make make always invest on the long term investment and that is where consistency will come to play
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
I_Anime
|
 |
July 13, 2025, 07:21:08 PM |
|
The reason why I like this space nah say if you Dey determine and discipline you go gain am well well. Yeah consistency play a big role when come to this crypto space . Some people are not patient Dey usually give you close to the time wey be shey dem supposed Dey enjoy the fruit of their labor this one Dey common well well .
To me the best thing to do nah to invest on yourself, like researching staying updated and stuff . these are things you can’t stay without in this crypto space you need dem to survive for this space you nor fit Dey here shey you nor like to Dey research or you nor like to Dey fully up with daily updates for this crypto space .
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
RealNoblee
Jr. Member
Offline
Activity: 81
Merit: 3
|
 |
July 15, 2025, 07:00:55 AM |
|
Na true talk be dis. Anoda thing be say, before any bodi make am for crypto, the person go put him mind inside, look down well were him go get better informate, waka meet piple wey sabi wetin dey wey sabi road. No do like say you too sabi, if not the matter go tire you quick.
|
|
|
|
|