Bitcoin Forum
November 02, 2025, 08:44:52 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 30.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: This one na for people wey wan give up on cryptocurrency.  (Read 465 times)
AmaGold70
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 144

View Profile
September 19, 2025, 11:08:54 PM
 #21

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
Nothing good comes easy my brother and anybody wey give up na em lose for this journey, any investment wey you dey make suppose make you put all your mind for am especially crypto currency wey dey on board now globally. One of the crypto currency wey I put my mind dey really hard I no go lie because if you really want get something from am e go require you to hold am for long and if you be person wey no get other means of survival and you carry your every every put for Bitcoin investment you mind go touch ground because e go show you pepper but e worth am oo if you go dey patient Sha and another important thing for this crypto currency space be say, if you no get any where else wey you dey collect urgent 2k make you just comot body.

Out of mind
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 994
Merit: 402

I like to treat everyone as a friend 🔹

View Profile
September 20, 2025, 08:38:03 AM
 #22

There are many people who think that earning in crypto is very easy but it is not at all like that but rather difficult. When a new person enters crypto, he has to face a lot of difficult things which make him face more losses than income. On the other hand, it is easy for those who are experienced and skilled to earn in crypto because they know how to start them and they will be profitable, that is how they start and they can earn. However, each person has to consistently focus on these things, then they will be able to earn and make profits. When you invest in Bitcoin, you must hold it for a long time with patience, it will bring good results for the future. To earn in crypto, you must first know all the things and then discipline and patience are the most important.

betpanda.io.
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
████████▀▀▀▀▀▀███████████
████▀▀▀█░▀▀░░░░░░▄███████
████░▄▄█▄▄▀█▄░░░█▄░▄█████
████▀██▀░▄█▀░░░█▀░░██████
██████░░▄▀░░░░▐░░░▐█▄████
██████▄▄█░▀▀░░░█▄▄▄██████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀░░░▀██████████
█████████░░░░░░░█████████
████████░░░░░░░░░████████
████████░░░░░░░░░████████
█████████▄░░░░░▄█████████
███████▀▀▀█▄▄▄█▀▀▀███████
██████░░░░▄░▄░▄░░░░██████
██████░░░░█▀█▀█░░░░██████
██████░░░░░░░░░░░░░██████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
██████████▀▀▀▀▀▀█████████
███████▀▀░░░░░░░░░███████
██████▀░░░░░░░░░░░░▀█████
██████░░░░░░░░░░░░░░▀████
██████▄░░░░░░▄▄░░░░░░████
████▀▀▀▀▀░░░█░░█░░░░░████
████░▀░▀░░░░░▀▀░░░░░█████
████░▀░▀▄░░░░░░▄▄▄▄██████
█████░▀░█████████████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀
.
SLOT GAMES
SPORTS
LIVE CASINO
▄░░▄█▄░░▄
▀█▀░▄▀▄░▀█▀
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄   
█████████████
█░░░░░░░░░░░█
█████████████

▄▀▄██▀▄▄▄▄▄███▄▀▄
▄▀▄█████▄██▄▀▄
▄▀▄▐▐▌▐▐▌▄▀▄
▄▀▄█▀██▀█▄▀▄
▄▀▄█████▀▄████▄▀▄
▀▄▀▄▀█████▀▄▀▄▀
▀▀▀▄█▀█▄▀▄▀▀

Regional Sponsor of the
Argentina National Team
Somto9Light
Member
**
Offline Offline

Activity: 98
Merit: 53

View Profile
September 20, 2025, 08:49:50 AM
 #23

 bitcoin Investment is not a do or die deal, if you feel say ee dey very stressful and the risk way dey inside too fit be another stress. In this sense you have every right to stay back nobody dey force you to do am, na this things na in make why I no dey fit introduce person for bitcoin except say the person waka come meet me say make I tell am about how bitcoin investment dey bee, then I fit just consider say ok, make I tell am but if na to waka come meet you say come join bitcoin investment na lie I no get that time. I don't want person way go come dey put unnecessary blame for my Head, So anybody way know say him no get the strength to Play this bitcoin investment game no supposed put body ee get why.
rachael9385
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 571

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
September 20, 2025, 08:44:11 PM
 #24

There are many people who think that earning in crypto is very easy but it is not at all like that but rather difficult. When a new person enters crypto, he has to face a lot of difficult things which make him face more losses than income. On the other hand, it is easy for those who are experienced and skilled to earn in crypto because they know how to start them and they will be profitable, that is how they start and they can earn. However, each person has to consistently focus on these things, then they will be able to earn and make profits. When you invest in Bitcoin, you must hold it for a long time with patience, it will bring good results for the future. To earn in crypto, you must first know all the things and then discipline and patience are the most important.

Nothing good comes easy, a lot of people start up crypto with the mindset of getting rich through it overnight but it doesn't actually work that way. It takes a lot of hardwork for it to actually pay off. Like you said, patience is very important, crypto isn't a ponzi scheme that can make you financially stable overnight. Let's take Bitcoin investment as an example, those that have benefitted much from it have been able to be patient for a long time before getting something substantial. It's a work in progress, it's important to take your time to understand what you are putting your money into, you must learn before you earn.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Su-asa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 485

Contact @yahoo62278 on telegram for marketing

View Profile WWW
September 20, 2025, 08:59:11 PM
 #25

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
People way won invest for crypto currency (mostly for Bitcoin) need long term plans if em won make reasonable amount of profits. One thing the person need to achieve a long term plans he say em really need to dey very patient with em investment plans.
You re right anyway because every traders really need to dey very consistent because em really need to dey very focused on the market so that em go dey get updates. Em need updates to know when em go sell, buy or even buy more. Em also need to get good strategies too because strategy dey help to achieve. Good trading plans wey the market dry friendly.
This airdrop farming own be say person need know the legit ones and the scam ones (ponzi scheme airdrops) so that em no go waste em time for nothing.

Emjay24
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 273
Merit: 121

View Profile
September 20, 2025, 10:06:14 PM
 #26

No be lie you talk, for this crypto matter, knowledge na the ingredient wey go make you get am clear for this industry. Beyond career activities, knowledge go help you maintain your privacy make you escape Blockchain analysis wey fit link your transactions to your real identity. Knowledge go still help you retain your wealth for this space as e go help you take security measures serious so you go fit handle your funds well make you no go dey fall for scam attempts and social engineering wey full this crypto space.

Grace333
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 475
Merit: 147

Contributing to Bitcoin Network

View Profile WWW
September 22, 2025, 12:27:10 PM
Merited by yixichloro2xx (2)
 #27

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
Truth be say na patience and consistency dey separate those wey give up from those wey later enjoy the fruits. This crypto journey no be get rich quick like many dey think, na why plenty people dey rush enter with high expectations then later vex say e too hard..

Like you talk, whether you dey invest, trade, mine or dey farm airdrops, everything get hin own wahala but na the same principle join all discipline, patience and steady learning..  Even when profit no dey show immediately, the real win na the knowledge and experience wey you dey build..  Na that same thing go later make you stand out.

So to anybody wey dey think to give up, I go just talk say, calm down, choose one lane for crypto wey fit you, learn am deep, then hold consistency. Na so the thing go later balance. If you quit early, you no go ever see the part wey e dey sweet.

IceLincoln
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 261

View Profile
September 27, 2025, 09:32:26 PM
 #28

Great post OP! Na real matters you Dey talk and na correct advice especially to newbies, I like as many people Dey concur and share their experiences too and drop one or two extra advices. Na one of the good things of being  in a forum like this, information Dey circulate well well if you put ear for ground you go learn alot of things.

For this crypto space, Consistency is Key when you’re doing it right. U gat make sure say Wetin you Dey practice na the right thing make you nogo Dey consistent Dey do rubbish, u gats sabi Wetin u dey do well well, even if na to get person wey you know say good for that field as mentor e go help a lot make you no make plenty mistakes.

Omo with the way things be for the country, anything worth doing to get money U no gats give up even if e hard or tough for you at the beginning, NO relent No GIVE Up jus keep pushing, surely at the end na you go happy for your efforts. Na MuMu Dey give up Oo, no b small talk be that.

Winna.com

░░░░░░░▄▀▀▀
░░

▐▌▐▌
▄▄▄▒▒▒▄▄▄
████████████
█████████████
███▀▀███▀

▄▄

██████████████
████████████▄
█████████████
███▄███▄█████▌
███▀▀█▀▀█████
████▀▀▀█████▌
████████████
█████████████
█████
▀▀▀██████

▄▄
THE ULTIMATE CRYPTO
CASINO & SPORTSBOOK
─────  ♦  ─────

▄▄██▄▄
▄▄████████▄▄
██████████████
████████████████
███████████████
████████████████
▀██████████████▀
▀██████████▀
▀████▀

▄▄

▄▄▀███▀▄▄
▄██████████▄
███████████
███▄▄
▄███▄▄▄███
████▀█████▀███
█████████████████
█████████████
▀███████████
▀▀█████▀▀

▄▄

INSTANT
WITHDRAWALS
 
UP TO 30%
LOSSBACK
 
[
 
PLAY NOW
 
]
ejikeme24
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 166

View Profile
September 27, 2025, 10:45:02 PM
 #29

wether your are trading, investing, mining or doing airdrop, if you give up, na fuck up be that and na you loose. no aspect of crypto is easy and 100% guaranteed to yield profit but all of them have made people millionaire.

You're correct, but I'm a little bit concerned about this airdrop side. remember there some airdrop projects that is not Worth the time and the data we are going to waste in doing them. Because at the end those Data you have wasted in doing those airdrop you can't recover them, I'm saying this based on my experience.

I'm among this guys that go in search of airdrop projects to participate, but after making Alot of unsuccessful attempt then I decided to let go. Because most of the airdrop projects don't get listed but they will want you to waste the whole year in making the tap tap then after all the tap or maybe they have succeeded in getting the number of users they want in thier industry then they will leave people with unfulfilled promises. though most of the airdrop is Worth it but is very hard to find them this days.

fredericktaylor
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 260

View Profile
September 29, 2025, 06:00:13 AM
 #30

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
To be successful by investing in Bitcoin, it is very important to invest consistently for the long term. Success does not come quickly, it requires knowledge, money, and time. Patience is the key to success. A person who invests in Bitcoin consistently and patiently and waits for the right time can be expected to succeed in his main goal or objective in the future. There are many people short-term investments without specific knowledge about Bitcoin in the hope of quick profits because they want to profit quickly, which can increase the risk of losing money many times over. Therefore, at the beginning of Bitcoin investment, we have to invest consistently with long-term thinking and wait for the right time. Through this, success can be achieved. We must always remember that it is not possible to make quick profits by investing in Bitcoin.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
nfuorus
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 15
Merit: 1

View Profile
September 30, 2025, 10:35:09 AM
 #31

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
You really talk am well my guy, na true be that. The problem be say most people just rush enter crypto with the mindset say na quick money machine, so once them face small challenge they go conclude say the whole thing too hard. But the reality be say, na like every other hustle wey dey legit, you need time and patience before you see real results. Even me i dey dey confuse at times, but i dey take my time to learn small small, I realize say e no too hard like people dey claim.
Mhizlove
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 9

View Profile
September 30, 2025, 06:44:54 PM
 #32

This is for anyone who feels like backing out from cryptocurrency. I know it's very frustrating due to price fall and rise and this is because at some point the market will be very confusing that all the effort you've put together won't be worth it. And do remember that every successful investor once found themselves where you are now, struggling with uncertainty and hesitation.
Crypto as you see is not all about fast gains but about you having patience, long term visions. Learning of the high lows of it, is also part of the process, and trust me obstacles aren't the end they're part of the journey. Rather than quitting, take steps back to put more effort into learning, adjusting your struggles and progress in a way that suits you. Crucially don't allow brief setbacks to over cloud you from the bigger picture. What appears overwhelming at the moment could be the starting point of tomorrow's success. Just be calm, stay informed and don't keep quiet too soon for  your success might be nearer than it seems.
Ever-young
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1722
Merit: 306

View Profile WWW
September 30, 2025, 07:20:06 PM
 #33

The truth of the whole matter be say, crypto fit frustrate anybody regardless of you status, na why e good to get solid plan before you enter , and no be just say everybody dey enter and the thing don be like trend, so you too wan enter make you fit tear everywhere. Them say na patient dog dey chop the fattest bone, I see say na crypto investors get the talk because if you no get that patience, discipline to fit hold on to your asset regardless of how the market take shake, cos if no be so, na with red eye you go take run comot from crypto.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
Rainbet.com
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄███
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|

█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██

█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
[..►PLAY..]
 
████████   ██████████████
NewRevelation
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 5

View Profile
October 14, 2025, 10:49:21 PM
 #34

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
Normally for life, things they always dey hard for person wey start am new. Imagine to learn how to ride bicycle newly. Nothiythe person wey Sabi am won tell you we dey learn am new wey go make you believe say to ride bicycle dey easy, lie lie. E hard be say E hard, finish. So Na so life be.

Anybody wey enter crypto newly, things go hard am, every where go look strange, wveeytyna new thing for am, but with time, in go start to learn and also come dey adjust. Na small small. But where bad be say the person no fit get patience wait to lean well, in come run leave the thing, Na dat one no good.

Anything person don bring out mind to do, and you don see say the thing Na better tin, Na something wey go give you better results tomorrow, just like as Bitcoin dey like this now, as I'm get worth for future, and person won learn how to they buy am and keep am for long, you gats get mind relax do that you go learn am well, then dey also do am, I believe say you go learn more the more you dey continue. Nothing really dey easy for this life, we must remain focused to the course till the end.
LOVER BOY 422
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 1

View Profile
October 15, 2025, 05:10:44 AM
 #35

Wetin you yan so no be okpata at all. No where e easy to pack  money so everyone gat braze up if them wan succeed in cryptocurrency,  any angle them take enter, trading, investing, mining and other plenty plenty way people fit dey see pepper for the business. I dey see am say the people wey no dey waste time get problem with cryptocurrency na those wey dey come with wrong mindset such as get rich overnight, and not putting enough effort. 
This advice you give me now go still carry me go forward in this forum na God go bless you,ee no easy say some bring out em time come they tell people how to suicide in life ,many people even some of our brothers at home never do am ,I go try never to give as you dey talk ,oluwa go bless you sir
B-BossMan
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 339
Merit: 103

View Profile
October 15, 2025, 05:34:22 AM
 #36

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
That's just the facts, and these are the issues some newbies are facing. Many people who are new to the cryptocurrency space always have these thoughts: 'Cryptocurrency is hard. I don't think I will be able to do it. Do you think I will do it?' So many rhetorical questions everywhere,

However, one thing I believe is that there's nothing you cannot do for this world, because each and every one of us has the same brain, but the more you make use of your brain, the higher it functions effectively, so as a newbie in the cryptocurrency space, calm down and learn to gain some knowledge about Bitcoin or cryptocurrency activities. Don't be deceived by any stranger; there's nothing hard in cryptocurrency.

Hardyrobust
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 246
Merit: 103

View Profile
October 15, 2025, 06:53:16 AM
 #37

 Even with all this things wey OP don mention for here . Crypto currency dey very risky and if na trading wey the person dey into na to start investing. We get different crypto currency and no be all the crypto currency is worth investing in, so my advice to person wey want give up on crypto currency is that make then try invest for potential coin wey dey like bitcoin and make them avoid trading and focus on long term holding at least then go get peace of mind compared to trading as trading dey more risky than to dey invest for long term.

sotelorene
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 314

View Profile WWW
October 15, 2025, 07:34:08 AM
 #38

Even with all this things wey OP don mention for here . Crypto currency dey very risky and if na trading wey the person dey into na to start investing. We get different crypto currency and no be all the crypto currency is worth investing in, so my advice to person wey want give up on crypto currency is that make then try invest for potential coin wey dey like bitcoin and make them avoid trading and focus on long term holding at least then go get peace of mind compared to trading as trading dey more risky than to dey invest for long term.

Investing in Crypto like altcoins, shitcoins and memecoins is a waste of investment because these coins doesn't have a good potential, and some of these coin once they dump they won't correct or rise again that is why it is not good and not advisable to invest these coins but Bitcoin is a good asset that someone can hold with ease though there is no guarantee but it has potential than those other coins and it has proven to be one of the best digital asset and anyone who accumulate it and store  properly will definitely enjoy in the future because it is in the long term you can be able to see how great Bitcoin is.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
Sally9256
Jr. Member
*
Online Online

Activity: 41
Merit: 1

View Profile
October 15, 2025, 05:18:22 PM
 #39

"Hmmm this Cryptocurrency too hard oo", dat one na  the kind talk wey you go mostly they hear from people wey never too sabi cryptocurrency, people wey think say eh too hard, wey think say dey go just start to dey do am begin they get money sharp sharp. My brother, even trading wey dem say get short-term goals still need person to dey consistent. Consistency na one thing wey you need if you wan survive for succeed for crypto, no matter the area you wan focus on, eh good make you sabi am well well then follow the due process too. For example.
Person wey be Bitcoin investor suppose dey discipline, then dey patient enough to watch wetin dem dey invest on grow for the future.
Person wey be trader suppose dey consistent for the market to keep up with the trends and news, eh suppose dey very strategic, know when to enter inside the market, come know when commot too.
Person wey dey mine crypto suppose know the right tool whether na hardware or na software oo eh suppose know the better one to use come get better strategy too.
Person wey dey farm airdrops suppose try sabi projects wey go get hope to do well, eh suppose get engaging community, dey punctual to de farm the project, then get better informations about potential projects too.
All these things na different areas of cryptocurrency wey i sabi and i done try explain am for lay man understanding of how people fit succeed inside any. Cryptocurrency no too hard like people think if you understand the different areas you wan put body inside then do am well, hope dey say you go dey successful.
      
True true me I feel say e hard true true but something de hard when you no wan put mind learn am, if people wey de do am no get two head then why you sef no go fit do am?

The thing be say make u just put mind learn am once and for all and you go see say no be say he hard. Nothing really hard na just your mindset go make am easy for you.

Another thing I notice be say people de find something easy Dem fit learn in a day or two fast fast and na why Dem de see cryptocurrency like something wey too far say Dem no get time to waste.
Silverstonez
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 12
Merit: 14

View Profile
October 15, 2025, 05:42:49 PM
 #40

You have created a very good thread, this crypto space is not hard and it's not also easy it takes commitment, patient, discipline and consistency in other to scale through it. let's assume you want to be am investor the only way you can be able to succeed in your holding is to be commited, have patient, stay disciplined and be consistent in accumulating bitcoin and hold for long term. I won't be emphasizing more on other aspects like trading, mining and airdrops, but all I can say is that, what is worth doing is worth doing well, what ever direction you want to go wether to be a holder in the crypto space or a trader, or a miner all pays well, just be committed, patient, disciplined and consistent you will scale through.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!