Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
August 08, 2022, 10:17:15 PM |
|
2morow na Tuesday. I been dey wait 4 d weekly list 2 be published yesterday or 2day, because i promised 2 reward di 1st - 3rd positions of di week but i never see am till now. I dont know how it is done. Frankolala you are welcome to the forum. This is where the real knowledge of bitcoin and other crypto currencies are shared. So you have to lie low to acquire the knowledge in the forum so you can also teach other. We want 9ja 2 legalize bitcoin and before then, we need a large number of users in the country so that when it starts the transaction will be very easy smooth both online and offline. Make sure be active here and other boards. For di efcc mata. nigeria is a lawless contri, how come police, ndela, efcc come dey aras pipo like in we contri. 4 weti I see with mi corocoro eye yestaday, i no fit believ till. ndela just go arrest 2 innocent boys in mi area b4 they arrest them eh. see beating. dem come say any person wey come closer go enta 2. oboy na so i go mi way
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Kvngdan
Newbie
Offline
Activity: 44
Merit: 0
|
|
August 08, 2022, 10:37:16 PM |
|
I greet the house oo. I be new member for here I just join this place recently.
I been dey go through I come see this local board I say make I introduce myself. Am new here and would like to get along. 🙏🏻
|
|
|
|
Wiwo
|
|
August 09, 2022, 06:14:53 AM Last edit: August 09, 2022, 07:54:48 AM by Wiwo |
|
2morow na Tuesday. I been dey wait 4 d weekly list 2 be published yesterday or 2day, because i promised 2 reward di 1st - 3rd positions of di week but i never see am till now. I dont know how it is done.
Baba I no think there is a weekly user update on this thread, what we have is monthly user update and that is always publish by the beginning of every new month and the thread is managed by @igehhh here is the link: https://bitcointalk.org/index.php?topic=5357434.0And we are given an analysis based of the chart on users performance and commentaries by my boss @ uchegod-21 and this has been an entertaining schedule every month as it serves as a wake-up call to all of us most especially those who may be sleeping on duty and lacking in they activeness in this thread. So you have to wait till then, I may be wrong on that if another weekly update exist without my knowledge.
|
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 798
Merit: 30
|
|
August 09, 2022, 07:52:23 AM |
|
2morow na Tuesday. I been dey wait 4 d weekly list 2 be published yesterday or 2day, because i promised 2 reward di 1st - 3rd positions of di week but i never see am till now. I dont know how it is done. Frankolala you are welcome to the forum. This is where the real knowledge of bitcoin and other crypto currencies are shared. So you have to lie low to acquire the knowledge in the forum so you can also teach other. We want 9ja 2 legalize bitcoin and before then, we need a large number of users in the country so that when it starts the transaction will be very easy smooth both online and offline. Make sure be active here and other boards. For di efcc mata. nigeria is a lawless contri, how come police, ndela, efcc come dey aras pipo like in we contri. 4 weti I see with mi corocoro eye yestaday, i no fit believ till. ndela just go arrest 2 innocent boys in mi area b4 they arrest them eh. see beating. dem come say any person wey come closer go enta 2. oboy na so i go mi way
I never come across weekly updates sha na monthly updates I dey see which I Don manage see myself two times for the list. Twale for our senior men dem @igehhh @uchegod-21 and our oga boss brainboss wey get brain. Concerning the legalization of crypto in our country ehh no be new thing to us say our leaders no dey like to see average man dey make am so dey no wan legalize am since dey know say we go make am and the thing dey pain dem. Our God go soon intervene sha The issue of EFCC and NDLEA and the rest just tire me but me I dey think say na set up and avenue to cash out for them. Although na for news I dey always hear the story cux e no too common for my side wey be remote area.
|
|
|
|
Kvngdan
Newbie
Offline
Activity: 44
Merit: 0
|
|
August 09, 2022, 08:16:21 AM |
|
EFCC don forget politicians, them forget those way dey spend foreign currency for them country dey focus on these men them... e no soft at all. The just dey common these days for street and e dey drop there rep. Na so SARS been stat o, soon the street go cable cable for them.
Senior man the mata worst pass as you talk sef. The issue of this efcc things na just drama for this naija. All government agencies dey function under the directive of the sitting president and friends wey dey in power. E no get any agency we dey act independently of its own. If na for oyinbo land now all this agencies like efcc and ndla abi na ndle them go get their power to act right from. Their own boss without minding say them dey fear suspension or replacement. If na for oyinbo land them go don impeach the president from day one but for here them no born them well to even say Mr president you are doing the wrong thing or Mr governor you are not working. No worry bro wait make buhari comot for that seat then you go dey hear efcc everywhere say them catch one politician, them dey find one politician them recover money wey one politician hide, how them take know all this if no be say them dey work together for that aso rock so when another president come now who he favor go come begin expose the others to save their own head. Efcc no fit do anything until the president comot another one come enter come dey give order say the past administration them chop money make efcc find them. See wetin buhari do the format efcc president, he just scak am for no reason come replace am with this 40yrs old man wey I no fit even remember him name now. Just like that president comot efcc leader without reason. He no dey happen like that for another place. Let's wait till buhari leave aso rock then you go see how active efcc go dey.
|
|
|
|
Die_empty
|
|
August 09, 2022, 12:40:04 PM |
|
I greet the house oo. I be new member for here I just join this place recently.
I been dey go through I come see this local board I say make I introduce myself. Am new here and would like to get along. 🙏🏻
Baba I welcome you specially for this Naija Board. Na here wey you go feel the brotherly love wey they flow for Naija blood. Hope say you don read some of the rules of the forum so that you no go make any mistake wey go knack you for cassala. Some other rules dem no right am one place, na as you dey get experience you go dey learn more about the unwritten rules. My advice bi say make you no rush things, abeg take am jeje. You go first learn many things before your leg go strong wela for the forum. Even me sef my leg and hand still dey shake like one of Naija presidential aspirants because I still dey learn. Sometimes I dey look the kind merit and rank wey some people get for the forum and the thing go dey hungry me but when I look for their date of registration I come understand say no bi today dem begin work hard for the forum. My brother, welicome.
|
|
|
|
Kvngdan
Newbie
Offline
Activity: 44
Merit: 0
|
|
August 09, 2022, 01:52:21 PM |
|
I greet the house oo. I be new member for here I just join this place recently.
I been dey go through I come see this local board I say make I introduce myself. Am new here and would like to get along. 🙏🏻
Baba I welcome you specially for this Naija Board. Na here wey you go feel the brotherly love wey they flow for Naija blood. Hope say you don read some of the rules of the forum so that you no go make any mistake wey go knack you for cassala. Some other rules dem no right am one place, na as you dey get experience you go dey learn more about the unwritten rules. My advice bi say make you no rush things, abeg take am jeje. You go first learn many things before your leg go strong wela for the forum. Even me sef my leg and hand still dey shake like one of Naija presidential aspirants because I still dey learn. Sometimes I dey look the kind merit and rank wey some people get for the forum and the thing go dey hungry me but when I look for their date of registration I come understand say no bi today dem begin work hard for the forum. My brother, welicome. Thanks baba... I really appreciate your brotherly love. To follow this place na jeje as u talk am, e no easy at all. Me sef dey wonder the way for that merit... Abeg make person show me way and help me through make I no go do wetin go cause me casala. Make una tell me the rules biko
|
|
|
|
Coyster
Legendary
Offline
Activity: 2198
Merit: 1306
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
|
|
August 09, 2022, 03:48:33 PM |
|
Thanks baba... I really appreciate your brotherly love. To follow this place na jeje as u talk am, e no easy at all. Me sef dey wonder the way for that merit... Abeg make person show me way and help me through make I no go do wetin go cause me casala. Make una tell me the rules biko
Welcome bro, the matter no too they difficult to understand, all the rules wey you suppose know they for meta section, you go see am for the pinned/sticky threads there, go there, take your time read am for better understanding. Well to summarize am ehn, you earn merits when you make constructive posts wey other people like, them go fit give you merits for it, carry for mind say no be merit be the koko here, na your contribution, the better it is, the more likely wey merit go fit show for your side, as for the rules, one wey they most important na im be say make you no plagiarize, no copy person work, come paste am as your own without giving credit. Go check the rules for where i tell you say you go find am, anything wey you no still understand you go use the search button find am, or you drop am here, people they on ground to respond to you. I don check your posts like this, i see say na bounty reports full for there, no be say e bad oh, but make i tell you truth, e they counter-productive, time don go when bounty they productive, better things they plenty other parts of the forum in the long run, if you fit calm down and learn; na your decision sha.
|
|
|
|
Davidvictorson
|
|
August 09, 2022, 04:00:22 PM |
|
I greet the house oo. I be new member for here I just join this place recently.
I been dey go through I come see this local board I say make I introduce myself. Am new here and would like to get along. 🙏🏻
Chairmo, I welcome you specially come this place. You go like am here if you nor dey do gragra. One tin wey I dey try advise new comers be say make you waka go the meta section go look threads wey dem olopka wey dey the forum dey burst users wey dey plagiarize, scam, or break the forum rules. Make you take am easy with the merit matter... see eh if you do better post you go see as merit go follow you like water. If you nor believe as Agbe. If you get any serious question you fit PM any of we brodas here, dem go help you out.
|
|
|
|
Kvngdan
Newbie
Offline
Activity: 44
Merit: 0
|
|
August 09, 2022, 04:33:16 PM |
|
Thanks baba... I really appreciate your brotherly love. To follow this place na jeje as u talk am, e no easy at all. Me sef dey wonder the way for that merit... Abeg make person show me way and help me through make I no go do wetin go cause me casala. Make una tell me the rules biko
Welcome bro, the matter no too they difficult to understand, all the rules wey you suppose know they for meta section, you go see am for the pinned/sticky threads there, go there, take your time read am for better understanding. Well to summarize am ehn, you earn merits when you make constructive posts wey other people like, them go fit give you merits for it, carry for mind say no be merit be the koko here, na your contribution, the better it is, the more likely wey merit go fit show for your side, as for the rules, one wey they most important na im be say make you no plagiarize, no copy person work, come paste am as your own without giving credit. Go check the rules for where i tell you say you go find am, anything wey you no still understand you go use the search button find am, or you drop am here, people they on ground to respond to you. I don check your posts like this, i see say na bounty reports full for there, no be say e bad oh, but make i tell you truth, e they counter-productive, time don go when bounty they productive, better things they plenty other parts of the forum in the long run, if you fit calm down and learn; na your decision sha. Thanks bro I really appreciate you valid boss. Na una go still help this smalar wey I be for this place so. Make I dey learn from una make una dey show me way. I go dey follow the group small small take dey learn, anywhere wey e be like e hook I no go hesitate to ask questions. Na who ask questions no dey lost
|
|
|
|
Kvngdan
Newbie
Offline
Activity: 44
Merit: 0
|
|
August 09, 2022, 04:35:21 PM |
|
Thanks baba... I really appreciate your brotherly love. To follow this place na jeje as u talk am, e no easy at all. Me sef dey wonder the way for that merit... Abeg make person show me way and help me through make I no go do wetin go cause me casala. Make una tell me the rules biko
Welcome bro, the matter no too they difficult to understand, all the rules wey you suppose know they for meta section, you go see am for the pinned/sticky threads there, go there, take your time read am for better understanding. Well to summarize am ehn, you earn merits when you make constructive posts wey other people like, them go fit give you merits for it, carry for mind say no be merit be the koko here, na your contribution, the better it is, the more likely wey merit go fit show for your side, as for the rules, one wey they most important na im be say make you no plagiarize, no copy person work, come paste am as your own without giving credit. Go check the rules for where i tell you say you go find am, anything wey you no still understand you go use the search button find am, or you drop am here, people they on ground to respond to you. I don check your posts like this, i see say na bounty reports full for there, no be say e bad oh, but make i tell you truth, e they counter-productive, time don go when bounty they productive, better things they plenty other parts of the forum in the long run, if you fit calm down and learn; na your decision sha. Senior men dem make una still show me how I go fit dey more productive than just bounty alone. I see a lot of active members, activities and so on, I hope with time o get to be on that list, but in the mean time I no go mind to dey educated from una, learn new things and better way to run matas for this forum.
|
|
|
|
Kvngdan
Newbie
Offline
Activity: 44
Merit: 0
|
|
August 09, 2022, 04:37:51 PM |
|
I greet the house oo. I be new member for here I just join this place recently.
I been dey go through I come see this local board I say make I introduce myself. Am new here and would like to get along. 🙏🏻
Chairmo, I welcome you specially come this place. You go like am here if you nor dey do gragra. One tin wey I dey try advise new comers be say make you waka go the meta section go look threads wey dem olopka wey dey the forum dey burst users wey dey plagiarize, scam, or break the forum rules. Make you take am easy with the merit matter... see eh if you do better post you go see as merit go follow you like water. If you nor believe as Agbe. If you get any serious question you fit PM any of we brodas here, dem go help you out. Thanks bro... Maximum respect for una wey dey help to raise new ones like us up. E no easy to take out time come give to another person. I see as a lot of discussions full this place I already know say it's going to be very interesting here. Na make I dey follow up small small. I go take time to read along and check things about the rules and others.
|
|
|
|
Cantsay
|
|
August 09, 2022, 04:45:39 PM Last edit: August 09, 2022, 05:11:56 PM by Cantsay |
|
WAY FORWARD: 103 GET ALL YOUR CRYPTO APPS INTO ONE PHONE AND MAKE THE PHONE YOUR HOME PHONE INFACT HIDE AMMMM WELLA, THEN COME GET SMALL TOUCH LIGHT PHONE FOR OUTING ONCE YOU ENTER YOUR HOUSE YOU FIT DO YOUR WORK ON A LOW KEY.
Brotherly I agree with you Wella. I know say most person's here nor dey fear EFCC or any other security agency sake of say we nor put hand for any illegal matta. But the truth of the matta be say this suggestion wen Senior man Wiwo (abeg nor vex I nor know your gender) bring come table so nor be only for EFCC or those other lazy security officers wen dey look for money wen Dem nor keep. I remember early this month when some Strong men collect my phone and some of my other belongings inside bus if nor be say I dey write all my password for paper nah only God know where I for dey by now.
We just need to dey prepare our self for the worst because nor be everytime person soup dey sweet. <--Snipped-->
Chairmo dey wey you dey create many replies nor go ooh, you suppose quote all of them for the same reply. Nor worry I go look for the tutorial on How to use quote . Once I see am I go edit my post add am so that you fit go read am make you for learn am. Edit: Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQA guide to quoting posts in locked topics
|
| | | | | | | ███▄▀██▄▄ ░░▄████▄▀████ ▄▄▄ ░░████▄▄▄▄░░█▀▀ ███ ██████▄▄▀█▌ ░▄░░███▀████ ░▐█░░███░██▄▄ ░░▄▀░████▄▄▄▀█ ░█░▄███▀████ ▐█ ▀▄▄███▀▄██▄ ░░▄██▌░░██▀ ░▐█▀████ ▀██ ░░█▌██████ ▀▀██▄ ░░▀███ | | ▄▄██▀▄███ ▄▄▄████▀▄████▄░░ ▀▀█░░▄▄▄▄████░░ ▐█▀▄▄█████████ ████▀███░░▄░ ▄▄██░███░░█▌░ █▀▄▄▄████░▀▄░░ █▌████▀███▄░█░ ▄██▄▀███▄▄▀ ▀██░░▐██▄░░ ██▀████▀█▌░ ▄██▀▀██████▐█░░ ███▀░░ | | | | |
|
|
|
Yawa2020
Member
Offline
Activity: 798
Merit: 30
|
|
August 09, 2022, 04:59:15 PM |
|
Senior men dem make una still show me how I go fit dey more productive than just bounty alone. I see a lot of active members, activities and so on, I hope with time o get to be on that list, but in the mean time I no go mind to dey educated from una, learn new things and better way to run matas for this forum.
Wow! Welcome on board! You Don better step for becoming a member of this beta forum and ready to learn. First of all, you need to find time and read forum rules in order to be at peace. We know say all of us no perfect sha but sending messages serially without allowing someone to send before you send another one is against Forum rules. You sent 3 consecutive messages, Na that one we dey call spam. Go check this thread to know some rules small. read before postingunofficial list of bitcointalk.org rulesI Dey sure say those thread go help you small I welcome you to forum and wish you good luck! Together we go succeed.
|
|
|
|
uchegod-21
|
|
August 09, 2022, 06:01:17 PM |
|
Hello my pipu, omo e don Tay wey I cross this side chaiii ....no be small stress plus come add say body no well ontop, e worry well well .. But ah still dey see how our thread dey blossom, I pray blessings on the pepu wey don dey hold am stand , likes of @wiwo, @smartvirus, @igeeh @CB @uche-god..una too much....e no easy but this time ah just need to recover then ah go try my best to dey show face Happy Sunday, ah hail everybody well for the Arma👐 You are welcome Sandra... Sorry for body wey no gree you wella. Anyhow e be, once you don enter forum, try show face to see how things dey go here. We gather here together. All our new members here I welcome una well. Here dey big enough to contain all of us, na make we understand the rules and regulations wey dey the entire forum general, we go enjoy here. Anywhere you no clear drop questions, Snr men dem dey to answer you. For old members wey been concentrate for bounty, all na hustle, but e never late as una locate us here. @Agbe, the update na monthly, so make you save your merits to use fulfil your promise for month end. You dey do well. Make we try dey live normal and dey safe, e no easy to be a Nigerian and live in Nigeria.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Marykeller
|
|
August 09, 2022, 06:57:48 PM |
|
The reason wey most Nigerian youths in their 20s dey think say they are not doing well financially na because of the standard Yahoo boys and runs girls don set. Useless unsustainable standard. Temporary watery benefits without structure.
Wait ooo, d expect to be Dangote in dia 20s? You know no sae na your your period of formation be that? Na d period you should be broke to build your future.
You be undergraduate, you already want to command Billions. No be juju be that
You be a graduate without experience, you already want to command Billions also.
I know sae many young men d face uncessary intimidation. Pressure d too high for the country.
Some ladies now d even expect boys in their 20s to have mansions, have cars, come shower them money. How possible em be if not stealing?
Some wey no fit meet up go into depression.
The moment wey you see life beyond money, then you go will realize sae you are doing well.
Yahoo boys don spoil things for genuine hardworking people.
Scammers and fraudster don set unnecessary standard for those wey want to compete and die.
Runs girls and whocup babes too don spoilt things with dia unnecessary Standard.
The inexperienced ones d now get jealous and use depression to kill themselves, thinking they are not doing well or their mates don go far.
Life na process. If you come dey in your 20s, em still d normal for you to refine yourself and career through process and gathering of experience.
Make you Stop d rush yourself. Keep off from people wey d pressurise you, for your own good.
In your 20s or 30s, you shouldn't expect too much for yourself, financially. It's a time for your Growth. Stop being money conscious, instead build your value and take life jejely. Make you dey hardworking. Make you no dey lazy. Keep doing your thing and stop to dey think sae village people dey after you for not making billions. Last last, all man go d alright someday for this life wey d see so

RockBell
|
|
August 09, 2022, 07:51:47 PM |

Has I read this post smile no comot for my mouth because everything wey you talk you they on point you go see all this secondary boys and girls they wan drive Benz they wan use latest iPhones etc abeg how you wan take do am and out of intimidation you go see ritualist don full every were now they no fear any thing wey go happen as far as they get money to spend , which day I watch all this Facebook video were the guy they ask girls which kind guy them go like date between yahoo boy and working class and 80 percent of them say na yahoo boy and the reason be that yahoo boys spend for there gals very well compare to working class hmmmm God go help our generation bro the way the thing be now , e go hard to change anything now.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Rruchi man
Legendary
Offline
Activity: 1470
Merit: 1112
Use chips.gg
|
|
August 09, 2022, 07:59:05 PM |
|
The reason wey most Nigerian youths in their 20s dey think say they are not doing well financially na because of the standard Yahoo boys and runs girls don set. Useless unsustainable standard.
Stop to dey compare your life with another person own, you go dey alright...na comparison dey start competition. Na d period you should be broke to build your future.
There is no where that it is stated that in your 20's you must be broke. You be undergraduate, you already want to command Billions. No be juju be that?
Nor be any juju bro, Likewise there is no rule that being educated or a graduate is a requirement to become a millionaire or billionaire. In your 20s or 30s, you shouldn't expect too much for yourself, financially.
If Nigeria economy is functioning properly, I'm certain you will hold a different perspective. The age range you just used is the proper age IMO to begin considering your financial life and make conscious efforts towards making it better for the later years where you may not have as many opportunities as you may get. There are many young millionaires and billionaires, you don't need to be old before you are financially comfortable. Understand that life is not a competition but a journey of self development and improvement all round, focus on your life...dey happy for others when e dey good for them, make e for still good for you, avoid bad jealousy, e dey delay blessing.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1357
|
|
August 09, 2022, 08:21:21 PM |
|
Inflation in our 9ja e no go dey easy ooo. Today I come dey hear say 1 dollar don reach #710 nd me i don talk am say, b4 dis year go end, a dollar go enta #1,000. and 1 man come dey talk weti make dollar dey go up 4 we contri 4 GOOD MORNNING NIGERIAN SHOW in NTA this morning. He come say na bcos of petrol exportation nai make di dollar rate dey go up and anoda thing again wey he talk na lack of industry and disobedience of businessmen and some politicians 4 di govt internal nd foreign policies. he say if we dey import fuel instead of refining it in di contri dollar go bcos America go won make naira bi devalue so dat dem go get profit 4 di exchange. he come also talk say, if 2 say we get industries in di contri, we go dey produce many thing by ourselves, 4 dat inflation 4 no go up like dis. Me i come dey think 4 di disobedience of businessmen nd politicians. Really if you look well, di closure of did boarders affect only di poor pipo, di businessmen nd politicians r still smuggling things..
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
Frankolala
|
|
August 09, 2022, 08:54:34 PM |
|
The reason wey most Nigerian youths in their 20s dey think say they are not doing well financially na because of the standard Yahoo boys and runs girls don set. Useless unsustainable standard. Temporary watery benefits without structure.
Wait ooo, d expect to be Dangote in dia 20s? You know no sae na your your period of formation be that? Na d period you should be broke to build your future.
You be undergraduate, you already want to command Billions. No be juju be that
You be a graduate without experience, you already want to command Billions also.
I know sae many young men d face uncessary intimidation. Pressure d too high for the country.
Some ladies now d even expect boys in their 20s to have mansions, have cars, come shower them money. How possible em be if not stealing?
Some wey no fit meet up go into depression.
The moment wey you see life beyond money, then you go will realize sae you are doing well.
Yahoo boys don spoil things for genuine hardworking people.
Scammers and fraudster don set unnecessary standard for those wey want to compete and die.
Runs girls and whocup babes too don spoilt things with dia unnecessary Standard.
The inexperienced ones d now get jealous and use depression to kill themselves, thinking they are not doing well or their mates don go far.
Life na process. If you come dey in your 20s, em still d normal for you to refine yourself and career through process and gathering of experience.
Make you Stop d rush yourself. Keep off from people wey d pressurise you, for your own good.
In your 20s or 30s, you shouldn't expect too much for yourself, financially. It's a time for your Growth. Stop being money conscious, instead build your value and take life jejely. Make you dey hardworking. Make you no dey lazy. Keep doing your thing and stop to dey think sae village people dey after you for not making billions. Last last, all man go d alright someday for this life wey d see so
The reason wey most Nigerian youths in their 20s dey think say they are not doing well financially na because of the standard Yahoo boys and runs girls don set. Useless unsustainable standard. Temporary watery benefits without structure.
Wait ooo, d expect to be Dangote in dia 20s? You know no sae na your your period of formation be that? Na d period you should be broke to build your future.
You be undergraduate, you already want to command Billions. No be juju be that
You be a graduate without experience, you already want to command Billions also.
I know sae many young men d face uncessary intimidation. Pressure d too high for the country.
Some ladies now d even expect boys in their 20s to have mansions, have cars, come shower them money. How possible em be if not stealing?
Some wey no fit meet up go into depression.
The moment wey you see life beyond money, then you go will realize sae you are doing well.
Yahoo boys don spoil things for genuine hardworking people.
Scammers and fraudster don set unnecessary standard for those wey want to compete and die.
Runs girls and whocup babes too don spoilt things with dia unnecessary Standard.
The inexperienced ones d now get jealous and use depression to kill themselves, thinking they are not doing well or their mates don go far.
Life na process. If you come dey in your 20s, em still d normal for you to refine yourself and career through process and gathering of experience.
Make you Stop d rush yourself. Keep off from people wey d pressurise you, for your own good.
In your 20s or 30s, you shouldn't expect too much for yourself, financially. It's a time for your Growth. Stop being money conscious, instead build your value and take life jejely. Make you dey hardworking. Make you no dey lazy. Keep doing your thing and stop to dey think sae village people dey after you for not making billions. Last last, all man go d alright someday for this life wey d see so
For dis life everybody destiny no b d same,some go get million early and some at old age, na just say make we no see the life as competition and stay away from illegal activities,pray to God and hold God strong so that u go fit over every temptation from this yahoo boiz and gals na ritual money most of them dey spend.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|