Evergreenpost
Member

Offline
Activity: 64
Merit: 13
|
 |
June 01, 2025, 07:48:05 AM |
|
Username: Evergreenpost State: FCT Country: Nigeria Skill : Software Developer I am also new to this forum. Eversince I joined, I have learned a lot and become genuinely interested in being part of this community. It is clearly that this platform is for people of intellect, and I am ready to learn more.
|
|
|
|
George Edward
Jr. Member
Online
Activity: 49
Merit: 29
|
 |
June 06, 2025, 09:25:27 AM |
|
Username: George edward State : Benin city Country :Nigeria Skill: artists
|
|
|
|
mid9tclaw02
Newbie
Offline
Activity: 29
Merit: 0
|
 |
June 08, 2025, 10:44:14 PM |
|
Dis new thread dey self moderated to prevent spam and scam like activities. I promise say I no go misuse am, e go only come into use when na for the betterment of the community.
To avoid newbie welcome thread spam, use this thread use introduced yourself. Ma people I greet una oh, this thread wey I create like dis na for we to come together and welcome every newbies from naija wey join us for this board. No shy here oh, just dey free discuss everything wey you get for mind for here, if you get any questions we dey for your mind, just ask. Make we just try our best to obey every forum rules read; Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem) by Igehhh NOTE:[1]: No go dey trade with another person you just meet for here unless you trust them and all trade related transaction, carry am go Marketplace board and child boards for transparency. [2]: Official language Pidgin & English. [3]: First timers (All newbies) abeg just introduced yourself so we fit relate weller - Username:
- Gender (optional)
- Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend)
Note: This thread now serve the purpose of welcoming new members to the boards as all assistance and questions can be asked here. Avoid discussing off topic discussion or they'll be deleted. Only welcome users, guide them, answer their questions etc on this thread. Thread will be updated regularly and improved as new things are implemented.[/list] username: mid9tclaw02 State: Rivers State Country: Nigeria Skill:hair stylist
|
|
|
|
Emylion
Newbie
Offline
Activity: 18
Merit: 1
|
 |
June 10, 2025, 04:22:44 PM |
|
I'm new here my name Henry aka emylion . I've heard a lot about this forum and have always wanted to join I'm just so happy I'm here now and will do anything humanly possible to promote this forum thank you
|
|
|
|
Mighty97
Newbie
Offline
Activity: 11
Merit: 0
|
 |
June 11, 2025, 01:05:00 AM |
|
Username: Mighty97 Gender: male Skill: writer I dey very happy to find a board for my fellow country people here and this thread wey opportunate me to introduce myself, I sure say this place go dey of many help to me and other people too Higher we go dey go I am a Newbie I twale for una full time 
|
|
|
|
gracreavix
Newbie
Offline
Activity: 17
Merit: 4
|
 |
June 13, 2025, 11:39:18 PM |
|
Username: gracreavix State: Delta Skil: Video Editor Country: Nigeria
|
|
|
|
Osas4real
Member

Offline
Activity: 66
Merit: 12
|
 |
June 14, 2025, 11:55:25 AM |
|
Username: Osas4real State: Edo State Skill: Graphics Designer
Omorr di thread really long oo... Me na Edo boy oo and I greet everybody wella.
|
|
|
|
Glowy
Member

Offline
Activity: 137
Merit: 11
|
 |
June 16, 2025, 02:29:19 PM |
|
Username: Glowy Gender: Still thinking about it Skill: Data Analyst
Abeg my other name for bae questionnaire, just in case I dey ask plenty questions. Make una mind dey. Home Sweet Home Am I welcome here?
|
|
|
|
Orluemma
Newbie
Offline
Activity: 10
Merit: 0
|
 |
June 16, 2025, 07:28:43 PM |
|
Username : orluemma Gender: male Skill: graphic designer,instrumentalist
I have been three months here and i would love to learn how to grow in this space
|
|
|
|
Money bag
Jr. Member
Offline
Activity: 35
Merit: 2
|
 |
June 20, 2025, 07:07:26 PM |
|
Username: money bag Gender: male State: River State Skill: famer
|
|
|
|
Finebone
Jr. Member
Offline
Activity: 42
Merit: 45
|
 |
June 21, 2025, 01:56:06 PM |
|
Username: finebone Gender: male State: Rivers state Skill: forex trader
|
|
|
|
osasshem
|
 |
June 26, 2025, 10:38:38 AM |
|
Guy-man, waiting naija do dise people? Y ebi say na oly we dem sabi?
u no go blame dem. Gee bois & gals dem dey spoil the country name anywhere dey enta to play 419, even our Africa neighbors dey all claim nigerians wen dey catch dem because na we dey sabi pass. I believe say if you pure baba God go clear wey 4 u like e clear for me from newbie to snr member. e no easy bros I dey try represent us wella to show dem say nobi all nigerians be frauders. No be small thing ohh, the things way these Gee guys n girls de do no good at all, and e de affect our IP, as no be everybody de often use VPN (like me). I go introduce myself to this section of the forum, though I no be newbie for the forum, but for this section, I feel say I be newbie for my own home land way we get for this forum. Username: osasshem Gender: male State: Edo State Skill: ICT Instructor, Graphics Designer, Web Developer(Intermediate level) and BBCode (Beginners level)
|
|
|
|
favaro
Newbie
Offline
Activity: 6
Merit: 0
|
 |
June 27, 2025, 07:08:11 PM |
|
username:favaro gender:Male location: kwara state skill: Graphic designer
I greet everybody o
|
|
|
|
Omahabit
Newbie
Offline
Activity: 48
Merit: 0
|
 |
June 28, 2025, 02:08:11 PM |
|
Just stumbled upon this, am sure am right to submit my introduction? Going further...
Username: Omahabit Gender:Male Location: Delta state Skill: Graphics designer (UI/UX)
Una welldone o!
|
|
|
|
Dulen007
Jr. Member
Offline
Activity: 63
Merit: 4
|
 |
July 02, 2025, 10:11:25 AM |
|
Username; Dulen007 Gender; Male State; Rivers Skill; Instrumentalist(Musician)
|
|
|
|
CamilaStar
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 1
|
 |
July 07, 2025, 09:14:18 AM |
|
Username: Camilastar Skills: I do all kinds of digital artworks and sale NFTs, am also into Web 3 State: Akwa ibom Gender: female I love the family
|
|
|
|
Mighty97
Newbie
Offline
Activity: 11
Merit: 0
|
 |
July 07, 2025, 05:56:20 PM |
|
Username: Mighty97 State: Rivers State Country: Nigeria Skill: Tiler Am new here and will be open for every information that can be helpful and beneficial
|
|
|
|
dubeke
Newbie
Offline
Activity: 4
Merit: 2
|
 |
July 11, 2025, 07:53:47 AM |
|
I greet una specially, make i sharply introduce myself.
Username: dubeke State : Port Harcourt Country :Nigeria Skill: Youtuber
|
|
|
|
Lolipo
Newbie
Offline
Activity: 4
Merit: 0
|
 |
July 11, 2025, 03:17:01 PM |
|
Username; lolipo Gender; Male State; Abia State Skill; painter
|
|
|
|
|