Bitcoin Forum
April 24, 2024, 10:28:29 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: Should political discussion be disqualified from total post count for monthly merit review?
Yes
No
No but only 10 political posts should be counted
No but only 7 political posts should be counted
No but only 5 political posts should be counted

Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 [12] 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 ... 283 »
  Print  
Author Topic: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread.  (Read 554636 times)
This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic. (40 posts by 1+ user deleted.)
abdulodoi
Member
**
Offline Offline

Activity: 91
Merit: 35


View Profile
August 13, 2020, 02:18:46 PM
 #221

Una well done here o, Dem for change this board name to Nigeria one ooo as na only pidgin i dey read for here since. Thank God say i don find this area, i be fresh for here and i love say i get people for here
1713997709
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1713997709

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1713997709
Reply with quote  #2

1713997709
Report to moderator
1713997709
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1713997709

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1713997709
Reply with quote  #2

1713997709
Report to moderator
1713997709
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1713997709

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1713997709
Reply with quote  #2

1713997709
Report to moderator
Transactions must be included in a block to be properly completed. When you send a transaction, it is broadcast to miners. Miners can then optionally include it in their next blocks. Miners will be more inclined to include your transaction if it has a higher transaction fee.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1713997709
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1713997709

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1713997709
Reply with quote  #2

1713997709
Report to moderator
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1414
Merit: 1108



View Profile
August 13, 2020, 04:51:06 PM
 #222

My people them, I dey greet una o.
Like this eh, una guy don rank up as member no be chaise.
The life hard I go lie una. My body just sweet me now now as I notice am. But then, me na carry a long man via say, na mainly una for this forum carry me reach here, I say make I for thank una wella and na with this small thing I carry wan do am;
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5268633.0
Respect to BrainBoss and other baba them way dey here. The way una use carry me, na so I go use carry other people here too. I salute una.
Well done.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811



View Profile
August 15, 2020, 09:25:37 PM
 #223

My people them, I dey greet una o.
Like this eh, una guy don rank up as member no be chaise.
The life hard I go lie una. My body just sweet me now now as I notice am. But then, me na carry a long man via say, na mainly una for this forum carry me reach here, I say make I for thank una wella and na with this small thing I carry wan do am;
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5268633.0
Respect to BrainBoss and other baba them way dey here. The way una use carry me, na so I go use carry other people here too. I salute una.
Well done.
E make sense, make una dey post quality posts dey go, full member rank dey await you. I believe say this to dey encourage newbies and junior member say dey fit rank up too.

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Lordhermes
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 379


View Profile WWW
August 15, 2020, 10:11:18 PM
 #224

My people them, I dey greet una o.
Like this eh, una guy don rank up as member no be chaise.
The life hard I go lie una. My body just sweet me now now as I notice am. But then, me na carry a long man via say, na mainly una for this forum carry me reach here, I say make I for thank una wella and na with this small thing I carry wan do am;
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5268633.0
Respect to BrainBoss and other baba them way dey here. The way una use carry me, na so I go use carry other people here too. I salute una.
Well done.
You try well well my brother, you too much, na this kind improvement me wan like to dey hear. This jungle no be here but na on God, we go do well help each other on a cool jeje. @smartvirus, one thing wey me notice for your posts them be say, writings too plenty, many people go just glance through your post two seconds start to dey comment from other people's comments and na only you know wetin you  write. I for like make you use picture for your next post, talk less, but e go dey contributing and helpful, as simple as that, I know say you go do am because I believe my blood, we no dey take last.
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 16, 2020, 06:03:24 AM
 #225

Anybody here fit still remember wetin dey happen with those AMZ guys? After dem ICO and bounty for here dem begin use wayo deny people their rewards wey dem already sent before asking us to do KYC. You ask dem serious question, dem yank you off their telegram group. Na so dem take comot me there too. Anybody sabi wetin dey happen there now? Shey dem don finally scam?

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 620


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 17, 2020, 01:58:19 AM
 #226

Username: josefjix
Country and state of resident: Nigeria, Benue state.
Skills: Graphics Designer, Digital Marketing and host of others..

...we nor suppose look dem side at all or wait for their jobs. And online business sweet die because e dey flexible. Once you get data and your gadget na carry go. Anywhere you go, you carry your office go.

Enjoy bro...

With beta network receiver too. That is to say apart from your smart fone, you go nid like 4G network 4 your sim to waka leave naija jab frustration. The network lately na case. I no no wetin dey happen with the network dis time around. Dem jus dey operate now like nepa abi EEDC, abi which name una know NEPA with for una area. Mtn really need serious competitor

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2058
Merit: 791


Top Crypto Casino


View Profile
August 17, 2020, 02:27:13 AM
 #227

Welcome to our new brothers wey don join our community. You're all welcome. This na our small corner right right on bitcointalk but e go grow in due time. Until that time reach,  we go support each other.

Abeg anybody been take advantage to buy ARPA and DOCK when Becky and Brainboss been talk about am here? Them don craze sha. Solid 100% from the entry points mentioned here. ARPA in particular get hot DeFi news on the 18th  of this month.

I hope una dey try take advantage of this bullish period in crypto?


█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 17, 2020, 06:09:19 AM
 #228

Mtn really need serious competitor
Shebi dem too dey plan to leave Naija sef. But the truth be sey anyhow wey we look the matta, MTN still better pass all the other networks oh. Na Glo or Airtel and 9Mobile you wan compare am with? Dem go give you plenty data but the thing go drag sotey you go frustrate leave am to expire.


Abeg anybody been take advantage to buy ARPA and DOCK when Becky and Brainboss been talk about am here? Them don craze sha. Solid 100% from the entry points mentioned here. ARPA in particular get hot DeFi news on the 18th  of this month.
Yes o! I buy small ARPA and the run dey sweet my belle die. Make I dey look wetin go happen after that date too. Whether e go fly enter $50 🤑🤑

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Lordhermes
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 379


View Profile WWW
August 18, 2020, 12:56:42 PM
Merited by Charles-Tim (1)
 #229

Abeg anybody been take advantage to buy ARPA and DOCK when Becky and Brainboss been talk about am here? Them don craze sha. Solid 100% from the entry points mentioned here. ARPA in particular get hot DeFi news on the 18th  of this month.

I hope una dey try take advantage of this bullish period in crypto?
Chai, see wetin I don miss, shah, I no go too vex cause I been never get money that time, this ARPA and DOCK been dey my mind tey tey but money no been dey my wallet, now wey I don get small money, I go wait for any better announcement from my blood them make I partake.
E get the time Charles-Tim talk about curioinvest, that coin don dey show green also, I no go ever miss again, na my last time. Abeg, bro, any other one person fit buy now?, how about Cartesi, I dey reason to purchase small of am now.
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 18, 2020, 04:52:03 PM
Last edit: August 19, 2020, 05:02:51 AM by Mpamaegbu
Merited by Charles-Tim (1), Lordhermes (1)
 #230

E get the time Charles-Tim talk about curioinvest, that coin don dey show green also, I no go ever miss again, na my last time. Abeg, bro, any other one person fit buy now?, how about Cartesi, I dey reason to purchase small of am now.
Cartesi don do over 50% since IEO on Binance while Curio dey over 100% already. The thing nearly even do $3 today sef, just imagine that. You can wait and choose a good entry level for it. The total supply is just 2million and that one mean sey the coin never even start bull run oh because the market cap still dey low. The shikini supply nor go even reach investors sef. Just check CMC or Coingecko for any coin wey get that low supply and see where their prices dey reach. I nor think sey Curio go dey different. Una remember ESH wey I talk about last time? Im too don begin rise as burning dey take place.

Edited, Aug/19 @ 6am Nig time
Abeg, make no one buy Cartesi today oh. I just sighted a bearish reversal on the daily. Keep off, make una avoid am for now like transformer wey light dey, at least for now.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4811



View Profile
August 19, 2020, 10:14:12 PM
 #231

Edited, Aug/19 @ 6am Nig time
Abeg, make no one buy Cartesi today oh. I just sighted a bearish reversal on the daily. Keep off, make una avoid am for now like transformer wey light dey, at least for now.
Even self, as for now, all coins dey decrease in value. Anyone wey buy coin now can lose small as them price no dey favour. I even dey wait till tomorrow make we know what the price go be.

@Lordhermes, Curio na magic coin na, but to invest for now no go make any sense. We no know where the price of cryptocurrencies dey go na, if the bull back continues, curio price go drop, and as the price dey increase abruptly na so it dey do too when decreasing.

.
HUGE
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 620


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 20, 2020, 01:38:33 PM
 #232

Quote
@Lordhermes, Curio na magic coin na, but to invest for now no go make any sense. We no know where the price of cryptocurrencies dey go na, if the bull back continues, curio price go drop, and as the price dey increase abruptly na so it dey do too when decreasing.

Lol @ Charles-Tim but na so btc too be na... As e dey fly like kite, na so e dey nose dive like plane wey dey crash (As I imagine and read because I never see plane wen im dey crash unless for oyibo peopo film  Grin). Anyhow, if curio give a good entering, na good buy. The team dey active fit 4m wen julerz12 run dey bounty package.
Good day all our peopo here.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 25, 2020, 03:13:17 PM
 #233

My people, shey una dey see how Cartesi dey fall small small? E remain small before any reverse go happen there. But that nor mean sey the project nor good. This correction wey dey happen now dey give everybody the opportunity to buy the coin cheap oh. Again, I believe sey una dey take one eye dey watch how Curio dey do with moon walk, abi? Abeg, anybody wey see project with small total supply like that make una nor hesitate to sound the alarm here. E jor.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2058
Merit: 791


Top Crypto Casino


View Profile
August 26, 2020, 07:56:33 PM
 #234

Good evening my fellow country men, I hope una dey fine like this, local man enter street so I come greet my chairmen, even though I no really dey active on this thread, I dey constantly follow up una discussions.


My people, shey una dey see how Cartesi dey fall small small? E remain small before any reverse go happen there. But that nor mean sey the project nor good.

I been no buy. I been remember when dip to 440 sometime last month abi early this month, I feel say e dey overbought at the moment but I never really take out time to view the chart. Bro, you know of the SXP (Swipe) people dey hype upandan for crypto twitter?

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Lordhermes
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 379


View Profile WWW
August 26, 2020, 10:27:26 PM
 #235

My people, shey una dey see how Cartesi dey fall small small? E remain small before any reverse go happen there. But that nor mean sey the project nor good. This correction wey dey happen now dey give everybody the opportunity to buy the coin cheap oh.
Omoh, I no go miss this chance now as I miss before, Cartesi na better coin wey do wonders, wetin make believe them be say their team members dey active and them dey make sure them finalise their roadmap as them plan.
Good evening my fellow country men, I hope una dey fine like this, local man enter street so I come greet my chairmen, even though I no really dey active on this thread, I dey constantly follow up una discussions.
We dey camkpe as we dey kpor eye for any blessing on the forum, I really notice say the thread been first calm for some time but e no go well, here na our room for resting and yarn wetin dey your mind.

I believe say new members go soon come in as we dey wait.
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2464
Merit: 620


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 29, 2020, 09:29:27 AM
Last edit: August 29, 2020, 09:40:22 AM by Gozie51
Merited by Lordhermes (1)
 #236

Disclaimer
I dont know much about the team involve but the video giving to me is a unique evidence and despite the evidence try it at your own risk.


My brother , you for no even put the thing here. Many of thes things na ponzi in different gimmick, strategy and style. As you never try am yourself or most times these multilevel marketing stuff go pay people wey first register and begin story with other people wey come register after the first people, and by then , them go don achieve the purpose them want or advert and hype.

See, e get one wey I do and I still dey wait for close to $5,000 from them. $5k no be beans na  Grin you sabi how much be that na..lol. With that kind money, vacation for Ashanti is sure my brother but since two months, the website just dey look me bad eye  Grin Roll Eyes Shocked

The people name na on myrise. There link https://on.myrise.net/

Them even dey advertise that gram for there website but I just no want know wetin dey happen there as onmyrise no pay.

No wonder them say birds wey get the same feather, na the same mama born them....lol

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Lordhermes
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 379


View Profile WWW
August 29, 2020, 04:07:49 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #237

A friend of mine been tell me about this Gram free and it's about four months now, I asked him about am recently but the respond him give na something not encouraging. Him talk say na referral program them be, the more you refer the more money but the money small. I come research on more and noticed say na something wey do with time and watching videos, creating videos, playing and winning lottery, the money for playing lottery na from registration bonus of 5 Grams,. The withdrawal na until e reach 500 Grams but its real and not fake but take you courage and determination to perform all those activities.
You can read more here to understand am very well.
https://medium.com/@jonvansidinh/how-to-1000-dollar-with-gram-free-85bd7c33d102
posi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2226
Merit: 579


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
August 29, 2020, 06:01:22 PM
 #238

Disclaimer
I dont know much about the team involve but the video giving to me is a unique evidence and despite the evidence try it at your own risk.


My brother , you for no even put the thing here. Many of thes things na ponzi in different gimmick, strategy and style. As you never try am yourself or most times these multilevel marketing stuff go pay people wey first register and begin story with other people wey come register after the first people, and by then , them go don achieve the purpose them want or advert and hype.

See, e get one wey I do and I still dey wait for close to $5,000 from them. $5k no be beans na  Grin you sabi how much be that na..lol. With that kind money, vacation for Ashanti is sure my brother but since two months, the website just dey look me bad eye  Grin Roll Eyes Shocked

The people name na on myrise. There link https://on.myrise.net/

Them even dey advertise that gram for there website but I just no want know wetin dey happen there as onmyrise no pay.

No wonder them say birds wey get the same feather, na the same mama born them....lol

You make a good point. I was once a victim of ponzi scheme (MMM) then but i choose to share this one cause people dont need to put any money and the person that gave the information to my wife wont lie about it. Besides, the Youtube video is enough but in the end if the choose not pay as time goes on theres nothing to loose except for the time spent.

I have registered an account already but others can join at their own risk.
Note : I was scared for sharing this information but i decide to share it cause information is poser and if each and everyone of us was able to get the information about BTC potential since 2009 do you know what will happen now.

A friend of mine been tell me about this Gram free and it's about four months now, I asked him about am recently but the respond him give na something not encouraging. Him talk say na referral program them be, the more you refer the more money but the money small. I come research on more and noticed say na something wey do with time and watching videos, creating videos, playing and winning lottery, the money for playing lottery na from registration bonus of 5 Grams,. The withdrawal na until e reach 500 Grams but its real and not fake but take you courage and determination to perform all those activities.
You can read more here to understand am very well.
https://medium.com/@jonvansidinh/how-to-1000-dollar-with-gram-free-85bd7c33d102
You completely know every information about the site cause you just said everything i want told and its good youre aware of the site genuinely level.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 30, 2020, 05:08:23 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #239


My wife (she's teacher) was in talk with her boss on WhatsApp about the pandemic issue, the time school will be open and he introduced her to an [url =https:// GramFree.world/?r=7888015]online venue called Gram Free[/url] with no investment or fee involve than doing max total 1hour task and get pay for it, of which I told my wife to ask him for an evidence (which what I posted above) because I'm kind of person that hardly believe in other online stuff due to what i have learn and read on this forum.
Abeg, anybody fit help me with wetin Posi dey talk for here? Grammar ti poju ni. Hah! Bros, you sabi sey we wey dey here na local people wey dey try write WAEC ni 🙄. We never even dey sure whether Bubu and dat Adamu guy go allow us pass the exam sef.


That onmyrise people and story na akawu oh. Na always 'Request Processing' we dey see but cash we nor see 😂

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 4133


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
August 30, 2020, 10:50:12 PM
 #240

Abeg anybody been take advantage to buy ARPA and DOCK when Becky and Brainboss been talk about am here? Them don craze sha. Solid 100% from the entry points mentioned here. ARPA in particular get hot DeFi news on the 18th  of this month.
Yes o! I buy small ARPA and the run dey sweet my belle die. Make I dey look wetin go happen after that date too. Whether e go fly enter $50 🤑🤑

Believe, e sweet me die for belle say people follow my advice. Personally I been get small challenge wey take me off been very active on the forum and this thread in particular. I been wan put my thoughts together so I fit bounce back after some very bad choices. I sell all my coins and come dey focus mainly on trading newly listed coins on Binance.  From $RSR, $IDEX to $TRB and currently $BZRX, just day day trade, e no easy sha.

All I do throughout na daily trading and I dun come to realize say although profit dey am but nothing sweet pass holding oh especially when you get better coins. I love the energy I dey see here e mean say even when I hang my boost the thread and struggle go still dey alive.

As for that thing @posi talk personally i no buy into am but if you get chance you fit try am if your spirit allow you. Una good night.

PS: no referrals link on thread, e dey against forum rules So I gaz delete your post. You fit rewrite am and ask people to reach out to you for referral link privately.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 [12] 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 ... 283 »
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!