Bitcoin Forum
April 23, 2024, 05:26:22 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 [23] 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 »
  Print  
Author Topic: African Proverbs in Pidgin  (Read 9495 times)
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1274
Merit: 1079


View Profile
June 28, 2022, 07:09:29 PM
 #441

Proverbs: Monkey say all Play na play but the play wey dem come tie am rope for en neck say him no like am
•Meaning
: There is always a limit to a everything thing.
Na the matter oooo, if you nor realise say limit suppose dey to everything and even down to the way you relate to others, person go dey too dey over do well well. I dey so happy say many new users dun locate this our corner, at least the kind yarnings wey we go dey hear go dey versatile, na wisdom from different part of our naija like this oooo...sharp sharp make una permit me make i talk small for inside the matter.

Proverb: Honey nor dey shame to sweet.
Meaning: Do not be afraid of being yourself

1713849982
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1713849982

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1713849982
Reply with quote  #2

1713849982
Report to moderator
1713849982
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1713849982

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1713849982
Reply with quote  #2

1713849982
Report to moderator
Transactions must be included in a block to be properly completed. When you send a transaction, it is broadcast to miners. Miners can then optionally include it in their next blocks. Miners will be more inclined to include your transaction if it has a higher transaction fee.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Bontexkenzy
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 21
Merit: 1


View Profile
June 29, 2022, 03:55:48 AM
 #442

Picking wey no gree hear words, no fit no gree see
uchegod-21
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 593


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
June 29, 2022, 12:07:06 PM
 #443

My people una dey try to dey keep here alive and happening. GiftedMAN you dey try, e show wella say na your Papa born you and I happy as you don dey grow well well for the industry.
Oga Mpa, tankiu for the congratulation message you through me for Hhampuz roobet thread. I catch am and I dey grateful. I been no wan reply for the thread make I no for dey scatter him thread.
Make I drop this one wey enter my head.

Any person wey swallow full coconut believe him anus wela

Meaning: Anyone who does anything unusual should be ready to bear the consequences.  So, if you no trust your anus, just cut the coconut into pieces and chop, e go still make sense.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
June 29, 2022, 12:13:42 PM
 #444

Proverbs: Monkey say all Play na play but the play wey dem come tie am rope for en neck say him no like am
Nor be lie. I just dey smile like mumu for public where I dey so as I dey read am.

Quote
Proverb : Your hustle na your own, but your succes na for everybodi
Na true. Dat's why oyibo dem talk sey failure is an orphan and we for street dey talk sey failure na bastard im be.

Quote
Proverbs: No be person wey first carry Bele dey first born boy
Some people get am as – Nor be persin wey first marry dey first born. I like dis version because e nor dey sexist like d other wan wey dey promote boy child over d girl child. For me, pikin na pikin. Just give anyone wey you born quality education wit love and the sky go be their limit.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 544


Leo is resting.


View Profile WWW
June 30, 2022, 03:01:33 PM
 #445

Proverb: Na from clap dem take dey enter dance.

Meaning: The little things today lead to bigger things later.

Excort me excort me na im slave trade take start

Serious things sometimes start like a joke always watch it

Jollof rice wey dey for bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow

No condition is permanent so worry less when you face challenges.

Everything wey I talk here I dom encounter am and I dom overcome too,
I dom become full member today, una do well ooo.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
July 01, 2022, 03:59:50 AM
Merited by Hyphen(-) (1)
 #446

I dom become full member today, una do well ooo.
Make I give you five gun salute sef, in a military way. Chai! Bullet nor dey my gun oh. Anyway, congratulobia, bro! E dey give me joy to dey see as una dey rise thru d ranks. Make una keep una head down and focus, everythin go stew with time.

Make I drop another proverb wey resemble dat your first one – Dem sey na wen sleep begin sweet e dey enta snoring.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 723



View Profile WWW
July 03, 2022, 10:23:12 PM
 #447


Una weldone oo, I don finally locate this thread, na my first time wey I they come here be this, but the khin proverbs wey una they share for here they sweet me, from now, na here I go come they chill if person spoil my mood because say na better people full here.
I the hail oo @Mpamaegbu for this thread.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
July 04, 2022, 05:21:07 AM
 #448

from now, na here I go come they chill if person spoil my mood because say na better people full here.
Brotherly, na two hands all of us take welcome you oh. Welcome, wey bread. Feel at home but make you nor spoil TV remote sha. As owa people dey talk sey na feel at home feel at home dey make visitor spoil remote 😁

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Yawa2020
Member
**
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 30


View Profile
July 04, 2022, 09:21:10 PM
 #449

Na this kind thread dey give person joy forget to chop rice for party  Grin oya make I throwaway my own.
No look where you fall put but look for wetin make you fall
Meaning: Don't look at your mistakes, look at what caused the mistake else you'll repeat the same mistake.
Sugarcane joint dey strong but e dey sweet pass
Meaning: Good things in life are difficult to achieve.
Lion wey dey roar for one place no kill anybody
Meaning: You can not achieve anything by sitting and talking about it... You must work for it.
Make I stop here for now. I dey feel sleepy where guest room dey?  Grin
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
July 16, 2022, 06:17:53 AM
 #450

Persin wey kill native doctor wey dey prepare charms for am, make im remember sey people wey dey try harm am never finish.
Meaning: One who isn't grateful to those who serve as succour to oneself should remember that a day of reckoning isn't over.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 544


Leo is resting.


View Profile WWW
July 16, 2022, 11:00:28 AM
 #451

Persin wey kill native doctor wey dey prepare charms for am, make im remember sey people wey dey try harm am never finish.
Meaning: One who isn't grateful to those who serve as succour to oneself should remember that a day of reckoning isn't over.

This one sweet me, dis thing wey you yarn here na beta truth and the meaning self dey explain everything wey some people dey act like say dem dom big or dey more powerful pass person wey dey give dem mind or strength. If we relate dis matter for our society today, you go see how small small boys dey misbehave for street especially when small change enta dia hand dem go dey feel like say nobody dey like dem but dem go forget say na person been dey give dem food and shelter before dem start to dey see small small coins. You do well for this wise proverb wey you drop.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
July 16, 2022, 11:22:00 AM
 #452

~snipped~

If we relate dis matter for our society today, you go see how small small boys dey misbehave for street especially when small change enta dia hand dem go dey feel like say nobody dey like dem but dem go forget say na person been dey give dem food and shelter before dem start to dey see small small coins. You do well for this wise proverb wey you drop.
My broda, d matta com even worse tie wrapper join as Yahoo boys enta vibe. D small small boys dem nor wan know who elder dem again once dem hit maga. But once d change finish, dem dey humble like over riped plantain.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 544


Leo is resting.


View Profile WWW
July 16, 2022, 11:30:18 AM
Merited by Mpamaegbu (1)
 #453

~snipped~

If we relate dis matter for our society today, you go see how small small boys dey misbehave for street especially when small change enta dia hand dem go dey feel like say nobody dey like dem but dem go forget say na person been dey give dem food and shelter before dem start to dey see small small coins. You do well for this wise proverb wey you drop.
My broda, d matta com even worse tie wrapper join as Yahoo boys enta vibe. D small small boys dem nor wan know who elder dem again once dem hit maga. But once d change finish, dem dey humble like over riped plantain.

Baba, dose boys no get respect at all, you need to see the way dem dey mumu for club if dem cash-out, dem go wam make everybody comot dia make only dem stay. When money come finish for dia hand, you go see some of dem wey no get sense come dey near you with dia senior man I hail you greetings. Abeg the world dom spoil.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Sandra_hakeem
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 1026


Goodnight, ohh Leo!!! 🦅


View Profile WWW
July 17, 2022, 01:43:50 PM
Merited by Mr.right85 (2), Mpamaegbu (1), dbc23 (1)
 #454

It's been a while here  Cheesy
I'm not really good at this but I have heard elders speak so many times, some which I can't even recall Roll Eyes
My entry:

* proverb:chick wey go grow turn better fowl,elders dey Sabi right from the day mother hen hatch am
Meaning: You can easily foresee the future of something or someone through the character with which they portray today and be certain which one turns out to be a 'bad egg' .
* proverb:na only mumu dey dip two leg for river to Sabi in depth
Meaning: you don't just go into making decisions or doing something without thinking of its repercussions.
* proverb:man wey dey pay loyalty give people wey get mouth pass am dey pave way for him own time to come
Meaning: respect is reciprocal and what goes around comes around; what anyone sows is what he reaps.
* proverb:person wey no know one thing fit still know another thing
Meaning: no one knows everything but everyone knows something that the other does not.
* proverb:no abuse the forest wey shelter you,come dey call am jungle simply because e no dey spacious
Meaning: don't neglect or insult who's taking your responsibilities as his priorities simply because he isn't presentable as your dumb brain thinks ; always be proud of them no matter what.

Sandra  Kiss

▄▄███████▄▄
▄██████████████▄
▄██████████████████▄
▄████▀▀▀▀███▀▀▀▀█████▄
▄█████████████▄█▀████▄
███████████▄███████████
██████████▄█▀███████████
██████████▀████████████
▀█████▄█▀█████████████▀
▀████▄▄▄▄███▄▄▄▄████▀
▀██████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
.
 MΞTAWIN  THE FIRST WEB3 CASINO   
.
.. PLAY NOW ..
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
July 21, 2022, 06:14:31 AM
 #455

Nice to still see you here, @Sandra_hakeem.

Na only woman wey dey sell ogiri/iru/locust bean go fit sabi fly wey dey blind for one eye.
Meaning: Be consistent in whatever you do, with time you will have a mastery of it and can easily place it.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 179


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
July 29, 2022, 05:08:19 PM
 #456

Na watin dey sweet goat, na em go kill am!

MEANING: Too much pleasure or greed can lead one to an early demise. Let everything be done with moderation.

GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 544


Leo is resting.


View Profile WWW
August 03, 2022, 09:30:42 AM
Last edit: August 05, 2022, 09:30:50 AM by GiftedMAN
 #457

Proverb:The tin wey you get na the pikin I get the mama.

Meaning: You may feel like an encyclopedia until you realized that others have more knowledge and experience than you, especially in your field or course of discipline.


My people e don longy wey I never visit here, hope say una dey kajard.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 04, 2022, 12:40:44 PM
 #458

Proverb: The tin wey you think say you hold the pikin I hold the mama
Abeg, I go like make you rephrase dat yarn as e nor too complete for my brain. Abi na typographic error dey there in?

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 544


Leo is resting.


View Profile WWW
August 04, 2022, 04:31:03 PM
 #459

Proverb: The tin wey you think say you hold the pikin I hold the mama
Abeg, I go like make you rephrase dat yarn as e nor too complete for my brain. Abi na typographic error dey there in?

Oga Mpamaegbu, this my yarning no complete as you talk unto say I been dey go through some dirty things for my mind but I go try to explain am here small because that proverb get deep meaning and e need person wey dom stay wia elders dey to understand well.


1)You fit use dis proverb on person wey fit say em get spiritual powers pass everyone, when you come notice say your own pass the person own, you let the person know say em power na pikin compared to wetin you get.


2) person wey dey always claim say no body sabi something pass am, like for book or skill wey em dey do, you go also let the person know say em wisdom and knowledge na childs as your own na baba wia em own dey.


You fit still add your own meaning as we dey learn everyday.


███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208


Once a man, twice a child!


View Profile
August 04, 2022, 05:43:12 PM
 #460

Proverb: The tin wey you think say you hold the pikin I hold the mama
Abeg, I go like make you rephrase dat yarn as e nor too complete for my brain. Abi na typographic error dey there in?

Oga Mpamaegbu, this my yarning no complete as you talk unto say I been dey go through some dirty things for my mind but I go try to explain am here small because that proverb get deep meaning and e need person wey dom stay wia elders dey to understand well.
No, nor be d explanation to d proverb I dey talk. Na d way wey you take write am I dey refer to. Just read am out to yourself, e bi like sey e get line or spelling wey nor enta well.

Abeg oh, nor let owa cowtry matta drive you crazy. All man sabi sey Naija don cast, na real dead man walking be dis cowtry now. Sober up my guy.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 22 [23] 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 »
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!