Which means CBN wants to focus on stable coins is all that came my mind, or planning CBDC stable coin just like what Hong Kong lawmakers are planning. My guess could be wrong. Although, even without banks we can buy bitcoin.
I no dey surprised, personally me think say na peer pressure from the US dey make Nigeria government dey do like dem no dey support this industry because for a country suffering like this and their youth dey see way through crypto investment, I no understand why dem go dey against the growth of the industry for the country especially when na dem go benefit pass. Dem no seat down reason the tax dem go dey chop assuming this country been dey crypto friendly and they welcome startups.
With the high rate of CEX scams and bankruckcy, any country would find it difficult to legalize or adopt cryptyo right now. Planning on adopting stsblecoin is a wise move, but we shouldn't expect much as long as the current CBN Governor regulates both security and financial market assets.
Sha for the mata na positive news oh. Anything wey be or dey like adoption from the country na welcome development oh as e go dey open people eyes plenty and they create more opportunities for we. But wait oh, dis stablecoin so, na wetin go back am, Naira? Wetin go come be d difference between the normally naira and the stablecoin since Naira himself no stable and dey steadily depreciate as the years dey go by. Dem fit back am with our oil? Because if na still naira backing we fit dey get same story as Enaira.
Pegging to the Naira's value is the same as creating an altcoin. A stablecoin can also be pegged to the value of a commodity, but what stable commodity do we have? cruide? lol