Bitcoin Forum
May 13, 2024, 07:30:46 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: Scarcity of new naira notes.. POS charged me 9k to withdraw 30k...  (Read 388 times)
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 435

Top Crypto Casino

View Profile WWW
December 22, 2023, 09:28:17 PM
 #41

I look this thread and I say make I bring am up again as nah matta wey dey affect every naija individual wey dey deal with cash and de mata tire me unto say slowly e wan come become trend. Every December, naira go scarce. This now no be only for foodstuffs again oh, now money don follow and I wonder how we see this one. Wetin go fit stop this nonsense from becoming a norm? Last time out, our Govt say nah because them wan do naira redesign nai make money scarce and we come dey buy money? Wetin be the excuse for this one?

 Just to ask; the increase in withdrawal of money from POS don reach your area or nah only me this tin dey affect

Omo no be lie you talk ooo, this cash scarcity matter don dey tie rapper small small. Initially I been no really believe am when I hear about the matter because everything dey alright for my side. Even till now, POS till dey collect their normal charge and bank still dey load ATM because I dey see people dey queue up for ATM stand. Last week, I bin go illoabuchi, for ph go run one or two. I been need cash, the 3 POS wey I check out tell me say no cash, na the 4th one come get cash and wan charge me N150 for 5k, na their e come dawn on me say this shit is real.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
1715628646
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715628646

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715628646
Reply with quote  #2

1715628646
Report to moderator
Each block is stacked on top of the previous one. Adding another block to the top makes all lower blocks more difficult to remove: there is more "weight" above each block. A transaction in a block 6 blocks deep (6 confirmations) will be very difficult to remove.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715628646
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715628646

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715628646
Reply with quote  #2

1715628646
Report to moderator
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 682

View Profile WWW
December 22, 2023, 09:50:58 PM
 #42

I look this thread and I say make I bring am up again as nah matta wey dey affect every naija individual wey dey deal with cash and de mata tire me unto say slowly e wan come become trend. Every December, naira go scarce. This now no be only for foodstuffs again oh, now money don follow and I wonder how we see this one. Wetin go fit stop this nonsense from becoming a norm? Last time out, our Govt say nah because them wan do naira redesign nai make money scarce and we come dey buy money? Wetin be the excuse for this one?

 Just to ask; the increase in withdrawal of money from POS don reach your area or nah only me this tin dey affect

Omo no be lie you talk ooo, this cash scarcity matter don dey tie rapper small small. Initially I been no really believe am when I hear about the matter because everything dey alright for my side. Even till now, POS till dey collect their normal charge and bank still dey load ATM because I dey see people dey queue up for ATM stand. Last week, I bin go illoabuchi, for ph go run one or two. I been need cash, the 3 POS wey I check out tell me say no cash, na the 4th one come get cash and wan charge me N150 for 5k, na their e come dawn on me say this shit is real.
No man do man be Naija matter right now because Nigerians na them be the real enemy of themselves but everyone blames the government when things go wrong,  I wonder how Nigerians have become so Hartless to the point that they don't pity their fellow citizens,  and then take advantage of the slightest opportunities to extort others just like this situation with the cash shortage,  many Pos and banks have a lot of cash starched but since there was rumour of deadline which have already been extended by the president but Nigerians have already taken advantage to handle naira since they have the intention to sell it back to their fellow country people who need to use this cash to sustain throughout this festive period.

I don't know why, some Nigerians are this wicked and for as long as we haven't seen or read CBN orders on the usage of old naira notes why then are individuals building up the tension just to fulfil their own individual desires.
Riginac111
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 255
Merit: 104

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
December 22, 2023, 09:57:07 PM
 #43

I look this thread and I say make I bring am up again as nah matta wey dey affect every naija individual wey dey deal with cash and de mata tire me unto say slowly e wan come become trend. Every December, naira go scarce. This now no be only for foodstuffs again oh, now money don follow and I wonder how we see this one. Wetin go fit stop this nonsense from becoming a norm? Last time out, our Govt say nah because them wan do naira redesign nai make money scarce and we come dey buy money? Wetin be the excuse for this one?

 Just to ask; the increase in withdrawal of money from POS don reach your area or nah only me this tin dey affect

Omo no be lie you talk ooo, this cash scarcity matter don dey tie rapper small small. Initially I been no really believe am when I hear about the matter because everything dey alright for my side. Even till now, POS till dey collect their normal charge and bank still dey load ATM because I dey see people dey queue up for ATM stand. Last week, I bin go illoabuchi, for ph go run one or two. I been need cash, the 3 POS wey I check out tell me say no cash, na the 4th one come get cash and wan charge me N150 for 5k, na their e come dawn on me say this shit is real.
Theirs information that I heard that the reason why banks is not dispensing money again is because they noticed that their is a fake money and that is why they restricted given out more money in the bank but I don't know how truths  the information is, but that should be one of the reasons why money is not into circulation in this Christmas,  but I don't think the money that is not into circulation come from the order of president tinubu or senate members of nigeria knows about it.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 166

Bitcoin👌 or nothing

View Profile
December 22, 2023, 10:26:10 PM
 #44

This country is going backward every day with what happened just this year concerning naira scarcity them never . By this time this people wey dey government them don suppose prepare for enough cash to dey flow so that wetin people experience last time e no go occur again.  Everything for Nigeria people like to dey take am as advantage to extort money from people which is bad, by now we don suppose learn,  this our government no dey try at all.
Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 199

View Profile
December 24, 2023, 01:55:00 PM
 #45

I look this thread and I say make I bring am up again as nah matta wey dey affect every naija individual wey dey deal with cash and de mata tire me unto say slowly e wan come become trend. Every December, naira go scarce. This now no be only for foodstuffs again oh, now money don follow and I wonder how we see this one. Wetin go fit stop this nonsense from becoming a norm? Last time out, our Govt say nah because them wan do naira redesign nai make money scarce and we come dey buy money? Wetin be the excuse for this one?

 Just to ask; the increase in withdrawal of money from POS don reach your area or nah only me this tin dey affect

Omo no be lie you talk ooo, this cash scarcity matter don dey tie rapper small small. Initially I been no really believe am when I hear about the matter because everything dey alright for my side. Even till now, POS till dey collect their normal charge and bank still dey load ATM because I dey see people dey queue up for ATM stand. Last week, I bin go illoabuchi, for ph go run one or two. I been need cash, the 3 POS wey I check out tell me say no cash, na the 4th one come get cash and wan charge me N150 for 5k, na their e come dawn on me say this shit is real.
This second wave of cash scarcity is really what I don't understand. But everything is working very well over here in Bayelsa state where am doing my National service. The POS are charging normal rate and banks has money on Atm machines. If you know any of the interstate bus driver who you know very well, you can asked them to withdraw money for you when the get to Yenagoa. You can transfer for the person, when he returns back to Rivers State you can get the money from him.

EarnOnVictor
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 672
Merit: 606

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
December 24, 2023, 03:24:31 PM
 #46

I look this thread and I say make I bring am up again as nah matta wey dey affect every naija individual wey dey deal with cash and de mata tire me unto say slowly e wan come become trend. Every December, naira go scarce. This now no be only for foodstuffs again oh, now money don follow and I wonder how we see this one. Wetin go fit stop this nonsense from becoming a norm? Last time out, our Govt say nah because them wan do naira redesign nai make money scarce and we come dey buy money? Wetin be the excuse for this one?

 Just to ask; the increase in withdrawal of money from POS don reach your area or nah only me this tin dey affect

Omo no be lie you talk ooo, this cash scarcity matter don dey tie rapper small small. Initially I been no really believe am when I hear about the matter because everything dey alright for my side. Even till now, POS till dey collect their normal charge and bank still dey load ATM because I dey see people dey queue up for ATM stand. Last week, I bin go illoabuchi, for ph go run one or two. I been need cash, the 3 POS wey I check out tell me say no cash, na the 4th one come get cash and wan charge me N150 for 5k, na their e come dawn on me say this shit is real.
Make u pay sharpaly, collect ur dough, na Naija we dey, we all dey sabi wetin dey sup 4 dis kind tym. E be lyk say 1 winch dey wey dey scatter everything 4 Naija lyk dis 4 dis kin period as we hardly spent dis tym wey no be one wahala or d other. As e don be sha, as omo ogbon, I don plan my December as I know say Naija no be dat kin place wey persin fit dey trust any tin. I don dey sort myself since November, everything wey I need till January don set. Wink Na so, persin gaz smart and d issue of d moni scarcity, me don see am since October, I dey tell pipu but dem no dey believe say Emefile don carry in wahala go say nothing fit sup again. See as everywhere dey now. Na d Zenith bank 4 my area first dey ginger me about am. D bank wey be say dey very big well well with many ATM machines, but none get cash since October. E be lyk place, sumtin wey never happen before, at most, 2 days, dem go get moni. Lyk play, 3 weeks pass, 4 week pass and so on. But dis dey happen as other banks 4 area dey pay 4 ATM steady. Me as omo ogbon, I no dey think lyk that, how only Zenith bank no con fit get money of all banks 4 area, say sumtin dey fish. E no te wey wind con blow wey foul nyash open. E be lyk say den, those banks wey get money dey spend wetin dey 4 their vault, while Zenith bank don dey exhaust their own 4 d reason why na only dem sabi, but just dey ration am 4 counter 4 their customer. E happen lyk dis till everytin scatter as we see am now.

Na wetin make me outsmart d matter be dat, dey withdraw 4 those banks wey never get issue and even 4 counter 4 zenith bank until u go hardy collect reach $10,000 per persin. But b4 then, baba house don full well well. I do same 4 petrol too, as everything dey be, naija no suppse dey dull unless moni no dey. That one self save me lyk dis as all d filing stations 4 my area no dey sell 4 keg, even most of dem don shut their doors self dis period. Naija my country! I no know d tym Naija go stop dis kin wahala, na anoda government we get so but nothin change, na so so same tin we dey face. E be lyk say na dis bank pipu dey cause dis current wahala and the CBN wey dey cry foul sabi wetin dey sup too. Na only drama dem dey do wen dem dey talk say dem no know anytin say dem go investigate. Dem sha lyk make Naija pipu dey suffa. Na papa God fit help us o.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26

View Profile
December 25, 2023, 06:04:36 PM
 #47

I look this thread and I say make I bring am up again as nah matta wey dey affect every naija individual wey dey deal with cash and de mata tire me unto say slowly e wan come become trend. Every December, naira go scarce. This now no be only for foodstuffs again oh, now money don follow and I wonder how we see this one. Wetin go fit stop this nonsense from becoming a norm? Last time out, our Govt say nah because them wan do naira redesign nai make money scarce and we come dey buy money? Wetin be the excuse for this one?

 Just to ask; the increase in withdrawal of money from POS don reach your area or nah only me this tin dey affect

Omo no be lie you talk ooo, this cash scarcity matter don dey tie rapper small small. Initially I been no really believe am when I hear about the matter because everything dey alright for my side. Even till now, POS till dey collect their normal charge and bank still dey load ATM because I dey see people dey queue up for ATM stand. Last week, I bin go illoabuchi, for ph go run one or two. I been need cash, the 3 POS wey I check out tell me say no cash, na the 4th one come get cash and wan charge me N150 for 5k, na their e come dawn on me say this shit is real.
Make u pay sharpaly, collect ur dough, na Naija we dey, we all dey sabi wetin dey sup 4 dis kind tym. E be lyk say 1 winch dey wey dey scatter everything 4 Naija lyk dis 4 dis kin period as we hardly spent dis tym wey no be one wahala or d other. As e don be sha, as omo ogbon, I don plan my December as I know say Naija no be dat kin place wey persin fit dey trust any tin. I don dey sort myself since November, everything wey I need till January don set. Wink Na so, persin gaz smart and d issue of d moni scarcity, me don see am since October, I dey tell pipu but dem no dey believe say Emefile don carry in wahala go say nothing fit sup again. See as everywhere dey now. Na d Zenith bank 4 my area first dey ginger me about am. D bank wey be say dey very big well well with many ATM machines, but none get cash since October. E be lyk place, sumtin wey never happen before, at most, 2 days, dem go get moni. Lyk play, 3 weeks pass, 4 week pass and so on. But dis dey happen as other banks 4 area dey pay 4 ATM steady. Me as omo ogbon, I no dey think lyk that, how only Zenith bank no con fit get money of all banks 4 area, say sumtin dey fish. E no te wey wind con blow wey foul nyash open. E be lyk say den, those banks wey get money dey spend wetin dey 4 their vault, while Zenith bank don dey exhaust their own 4 d reason why na only dem sabi, but just dey ration am 4 counter 4 their customer. E happen lyk dis till everytin scatter as we see am now.

Na wetin make me outsmart d matter be dat, dey withdraw 4 those banks wey never get issue and even 4 counter 4 zenith bank until u go hardy collect reach $10,000 per persin. But b4 then, baba house don full well well. I do same 4 petrol too, as everything dey be, naija no suppse dey dull unless moni no dey. That one self save me lyk dis as all d filing stations 4 my area no dey sell 4 keg, even most of dem don shut their doors self dis period. Naija my country! I no know d tym Naija go stop dis kin wahala, na anoda government we get so but nothin change, na so so same tin we dey face. E be lyk say na dis bank pipu dey cause dis current wahala and the CBN wey dey cry foul sabi wetin dey sup too. Na only drama dem dey do wen dem dey talk say dem no know anytin say dem go investigate. Dem sha lyk make Naija pipu dey suffa. Na papa God fit help us o.
No be lie oo, For this our Naija everybody wan make quick and sharp money, everybody wan use any available means either negative or positive make money, even when Corona virus hit us, people see see the business side of am , increase the price of nose mask,  so Na normal thing wey dey this country,
This scarcity of a thing done start again for my area, now 5k Na 300 for POS,  and Na so e go dey till money start dey in circulation again, but thank God say federal government done come out come say they initial date of December this year for the deadline, dem done officially cancel am , so now the old currency no get deadline again.
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 419

View Profile
December 25, 2023, 06:29:01 PM
 #48

Dance wey we think say don end just dy begin, by this time shey we suppose dy talk of how we go take hold the new naira note and to find wey submit the old naira note but the music don change oh, instead of us to go bank dy change old naira to new naira now wey dy hear say the so-called new money no dy at all even the old one no dy. How man go take survive for this contri? Where our naira go for this December when we need am the most?
Normally when e reach December fuel dy scarce and price for transportation dy always high but now no one we dy see (money or fuel), man go get money to collect am you need to share your own money with POS agent. Well I no blame them (POS agent them), na buy them dy buy the money inside our own naija...na wa.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW

odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 122

Epsiloan Protocol

View Profile
December 29, 2023, 06:21:53 AM
 #49

This country is going backward every day with what happened just this year concerning naira scarcity them never . By this time this people wey dey government them don suppose prepare for enough cash to dey flow so that wetin people experience last time e no go occur again.  Everything for Nigeria people like to dey take am as advantage to extort money from people which is bad, by now we don suppose learn,  this our government no dey try at all.

Our government is trying to implement a policy that is not visible to us in Nigeria. Although, a cashless policy is good but I don't think is something we can use presently in Nigeria due to our bad internet system. Do you know how many people money were stuck online in the last cashless system? Do you how many people where delay of their goods after transferring money to seller but money never deliver on time? Our government needs to work on some thing before they can use this policy effectively in this country. These include:

👉our banking system
👉Our internet system
👉Educate people on the importance of this policy.

Mubashir005
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 9
Merit: 0

View Profile
December 29, 2023, 10:13:07 AM
 #50

This thing wey my brother talk nah true, if you go trenches all those pos guys don by bikes like I was shocked, with all this hardship people are going through!
KupaCrypto (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26

View Profile
January 03, 2024, 04:28:40 PM
 #51

This thing wey my brother talk nah true, if you go trenches all those pos guys don by bikes like I was shocked, with all this hardship people are going through!
Guy! Omo dem carry the situation cash out seriously, that's the mentality of a typical naija man, to they use situations cash out rapidly, but we thank God things done they normalise small small and with time e go normalise or we go dey use to the situation,
This new year Money gats circulate so men fit do one or twos, in face of the hardships Nigerians go still survive.
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!