Bitcoin Forum
May 10, 2024, 04:46:15 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: What if we complain less and help more ?  (Read 275 times)
Obari (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
March 10, 2023, 01:31:30 PM
 #21

Bro me no argue with you but na just common sense I dey make, no be everybody for this we country wey get patient like you and i. There are things we need to put in consideration if actually we want to help each other, you can render help via giving some people work but telling most people wey no patient be like say na waste of time moreover to seat and study this forum or study how the market be.
Na true talk be dat oo, gaskiya no be everybody get patience, no be the way you dey think na him others de think. One of my friend ask me oneday say how cryptocurrency be like say make i explain am give am as i tell am everything finish na so him tell me say him no de for rubbish say all this is waste of time and that i just de waste my time. Some people sef de even if you promise to de give them money weekly dem go say na daily dem want. I understand your talk and no be everybody get patience.

E be like say una dey misunderstand this forum for Bitcoin itself and I want clear one ground say here na learning ground for Bitcoin related matters and any money wey we dey see here na some added advantage and from the look of what you type, I think say you been dey tell your friend about the forum and not Bitcoin in general.

Abeg when una dey preach crypto try telling them crypto and not Bitcointalk.
And just as our oga @brainboss don talk and truly I agree with am because  recently I no come dey here any major talk about crypto but rather na forex dey trend now so I go also advice make we all dey on a low with whatever we dey do.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
1715316375
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715316375

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715316375
Reply with quote  #2

1715316375
Report to moderator
Be very wary of relying on JavaScript for security on crypto sites. The site can change the JavaScript at any time unless you take unusual precautions, and browsers are not generally known for their airtight security.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 589

View Profile
March 23, 2023, 02:08:29 AM
 #22

Bro me no argue with you but na just common sense I dey make, no be everybody for this we country wey get patient like you and i. There are things we need to put in consideration if actually we want to help each other, you can render help via giving some people work but telling most people wey no patient be like say na waste of time moreover to seat and study this forum or study how the market be.
Na true talk be dat oo, gaskiya no be everybody get patience, no be the way you dey think na him others de think. One of my friend ask me oneday say how cryptocurrency be like say make i explain am give am as i tell am everything finish na so him tell me say him no de for rubbish say all this is waste of time and that i just de waste my time. Some people sef de even if you promise to de give them money weekly dem go say na daily dem want. I understand your talk and no be everybody get patience.

E be like say una dey misunderstand this forum for Bitcoin itself and I want clear one ground say here na learning ground for Bitcoin related matters and any money wey we dey see here na some added advantage and from the look of what you type, I think say you been dey tell your friend about the forum and not Bitcoin in general.

Abeg when una dey preach crypto try telling them crypto and not Bitcointalk.
And just as our oga @brainboss don talk and truly I agree with am because  recently I no come dey here any major talk about crypto but rather na forex dey trend now so I go also advice make we all dey on a low with whatever we dey do.

 If you check am well oh, piple or ma say plenty piple go talk more about wetin them dey gain from and not the other means to educate piple on the Koko matter, na just how e be for naija oh, we dey rush where honey dey come out from pass how e dy take come out. Hope I clear small air here.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Alphakilo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 134

Cashback 15%

View Profile
March 23, 2023, 08:27:05 AM
 #23

Na true you talk. If everybody continue to complain we no go get solution. Make we stoo to dey complain make we just dey help one another. The truth be say e go hard o because no be everybody get mind to help but complaining no go solv any issue. If i complain give you, you complain give another person, na so we go dey complain dey go. But if i render small help to one person, another person help another person, we go dey solv our problem small small.

Obari (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
March 23, 2023, 12:01:52 PM
Last edit: March 24, 2023, 05:56:46 PM by Obari
 #24

Na true you talk. If everybody continue to complain we no go get solution. Make we stoo to dey complain make we just dey help one another. The truth be say e go hard o because no be everybody get mind to help but complaining no go solv any issue. If i complain give you, you complain give another person, na so we go dey complain dey go. But if i render small help to one person, another person help another person, we go dey solv our problem small small.

Brotherly you talk Well and na wetin I been dey talk about be that, because I no really see any reasons to dey complain always and instead of all this complain, e go better make we channel this energy to helping each other and this help no necessarily  mean say make you buy car or build person life for am but the help suppose come in any slightest way e suppose come and e fit be even a plate of food for person wey hunger dey hold or help person wey dey stranded for road or even help buy drugs for any person  wey you see say no well and this na examples of wetin person fit do even without breaking the bank.
I pray make this thing touch people heart.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
March 23, 2023, 12:54:06 PM
 #25

The question is " must everyone venture into cryptocurrency"?
No, this is purely no because not everyone could have that interest or patient to venture into digital world, our old parents can't venture into trading or investment because they may not have the time and energy to seat and watch the market.
Na true you talk sey nor be everybodi go like involve for dis owa type of hustle. Na the same way nor be everibodi go lawyer, doctor or even politicians. We gat to find wetin suit us to do. The koko na to do legit biz and gather kishi. Again, I nor believe sey age get anything to do with learnin cryptos. Na just laziness dey make some of owa old people not to venture into it. The time to read and learn, dem feel sey dem nor get am again. You know how many above 60 years olds wey dey here. For we naija sef, 60yrs don begin enter old people.

Quote
I knew lots of people who would have gotten balance or stabilized through bitcoin and this forum but not, rather they need instant job and payment.
Honestly, I get the same experience too. I fit count how of them wey I register here and paid the registration evil fee for but dem run leave dis place later. It's not encouraging at all.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134

View Profile
March 23, 2023, 01:47:02 PM
 #26

My brother i no even reason am to carry anybody come here again because if you carry them come dem go think say you get all power to make them become within you be instantly without them knowing that this place is stage, you must start first before counting level 1 or 2 but few people way me try show road here run.

Oya what about to buy bitcoin and hold, maybe when the price increase them sell but see wetin dem come do, fear no gree dem buy when the price cheap about 5 of them immediately them see say price wan leave them pump na so them just jump enter market price just do back reverse turned down by force na so dem carry lose money because dem no gree follow instructions. for that reason them come hate anything about bitcoin the more, wetin come make me vex be say when e go reach time for them to buy e go hard them to enter buy but as soon as market change dem run go buy.

For we country we no too dey expose to digitalization unlike the oyibo people, correct me if i am wrong you no fit compare white wey be 60 years old and black wey be 60 year old, owa own go feel like say him don too old to venture into such tin, but white feels is the right time for them venture into it.
Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2688
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
March 23, 2023, 02:59:50 PM
 #27

Na true be all the things wey you yarn put there. If you bring anyone now wey forum tough like kanda dem go think sey you fit influence much for dem, especially into merits. The matter hard now unlike wen I enta here. Then na just to carry activities automatically enta new rank.

Again, about dat investing in Bitcoin of dem nor fit write, I try am too. The person wey I help invest made better profit but decided not to reinvest. Me I kuku leave am.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 675

View Profile WWW
March 24, 2023, 05:34:58 PM
 #28

This na one random opinion wey just come my head, say rather than complain so hard about the situations and heavy hunger famine in the country, why we no try razz ourselves take help the few persons around us in the little way we fit at least we fit use this medium preach the goodness of crypto in our local community just incase the country no later better pass like this, person fit see wetin to do

How una see this mata?

Your talk make sense OP, but to dey doubt whether the country go bette or not no really gbam. No matter wetin we dey face or see for the country now, make we dey hope for better future. As we dey hope for am, make we follow am with better prayers too as we’re known to be devoted to our faiths.

Discussing and educating people in our local community about cryptocurrency is an important and welcome idea. The little we do is our way of giving back to the community that has helped us thrive. Encouraging more people to join will aid in global adoption as well as provide a means of providing for them if they are interested in and welcome the idea of investing in cryptocurrency..

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Obari (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 442

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
March 24, 2023, 06:12:03 PM
 #29

This na one random opinion wey just come my head, say rather than complain so hard about the situations and heavy hunger famine in the country, why we no try razz ourselves take help the few persons around us in the little way we fit at least we fit use this medium preach the goodness of crypto in our local community just incase the country no later better pass like this, person fit see wetin to do

How una see this mata?

Your talk make sense OP, but to dey doubt whether the country go bette or not no really gbam. No matter wetin we dey face or see for the country now, make we dey hope for better future. As we dey hope for am, make we follow am with better prayers too as we’re known to be devoted to our faiths.
No be say I dey give up in the country mu chairman but the truth be say nobody know the fate of the country especially now we e come be like say the president elect come dey worst pass the acting president and them never swear am in, jagaban don dey plan medical trip to Europe and you suppose know say all this expenses na from the nations treasury and we get very poor masses we dey out there, but we never can tell as the rejected stone fit even be the chief corner stone wey go liberate the country.

Discussing and educating people in our local community about cryptocurrency is an important and welcome idea. The little we do is our way of giving back to the community that has helped us thrive. Encouraging more people to join will aid in global adoption as well as provide a means of providing for them if they are interested in and welcome the idea of investing in cryptocurrency..

I understand chief but on the other hand hope you also know crypto na illegal stuff for the country and if you don notice, you go see say radio and televisions no dey do broadcast for crypto again on like 2019 and 2018 wey everywhere na crypto news and broadcast for seminars and so but now na just forex people dey use disguise, hence anyone wey dey do crypto advert physically dey do am at his own risk and na mostly low-key as everyone dey disguise now.

* My initial intentions na to channel my energy and resources towards my charity foundation and also beg make una try assist me as the foundation get alot of activities at hand for the year and we dey hope to visit the orphanage in two weeks and also run free medical checkups and drugs to over 100 persons for a start

Wetin una suggest?

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 675

View Profile WWW
March 28, 2023, 11:44:39 PM
 #30

No be say I dey give up in the country mu chairman but the truth be say nobody know the fate of the country especially now we e come be like say the president elect come dey worst pass the acting president and them never swear am in, jagaban don dey plan medical trip to Europe and you suppose know say all this expenses na from the nations treasury and we get very poor masses we dey out there, but we never can tell as the rejected stone fit even be the chief corner stone wey go liberate the country.

If you still believe say the rejected stone go later liberate this country you for no use health ti look for person weakness. The prayer now is that he makes Nigeria better than the previous government by all means. If he does, the rejected stone will be loved by all, maybe including you too.

* My initial intentions na to channel my energy and resources towards my charity foundation and also beg make una try assist me as the foundation get alot of activities at hand for the year and we dey hope to visit the orphanage in two weeks and also run free medical checkups and drugs to over 100 persons for a start

Wetin una suggest?

You have a good course and a pray God directs you in achieving all that this year. I don’t think you can just solicit for help like this in the forum but you’ll have undergone some processes and have enough proof to back up your claim too.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!