Bitcoin Forum
May 17, 2024, 11:16:36 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Security Alert  (Read 236 times)
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 716


View Profile
April 17, 2023, 10:40:40 PM
 #21

But sha I hear say dem dey use jazz if not how person go just call you for OTP
Quote
Jazz dey work for phone call? Na be say them fit use jazz tell you make you call your seed phrase. Na ignorance dey make people dey fall for all this local scam. E get another way reign one time, person go send you text message with recharge card code then one baba from benin or Yoruba land go call you say e do mistake send you card way e been won send give him pikin for school, say make you forward am back or make you no load the airtime. When you agree, e go say e won pray for you make you make money say e dey do am for other people. I never pass this stage of the phone call before na for there I dey hand up. Anybody way know how them dey take ask for money make e talk
ololajulo
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 2226
Merit: 270


Chainjoes.com


View Profile
April 17, 2023, 10:51:26 PM
 #22

If someone reports a name as being involved in a scam, it's likely that the person they are reporting has already successfully scammed at least one person. While I don't want to discredit the usefulness of Truecaller in identifying potential scammers, it's important to remember that the app is only as effective as the information provided by its users. By reporting a number as a scam, users can help others by flagging the number and preventing further scams from taking place. However, it's still unclear how scammers obtain people's contact information, and it's possible that it's not entirely random.

█▀▀▀










█▄▄▄
CHAIN JOES
▀▀▀█










▄▄▄█
█▀▀▀










█▄▄▄
|
▀▀▀█










▄▄▄█
📝
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!