Bitcoin Forum
May 09, 2024, 09:30:00 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: THE CONTROVERSIAL INCIDENT BETWEEN SEUN KUTI AND POLICE OFFICER  (Read 145 times)
Framelover (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 130
Merit: 10


View Profile
May 15, 2023, 08:13:33 PM
 #1

My pipu, Una for don hear d mathias wey involve Seun Kuti wey be son of  Lt. Fela Pikin, d mata be say Seun Kuti and one police man get kwanta wey lead to Seun slapping d police man for third mainland bridge, Lagos. As e de be so, I neva fit get d main gist wey really transpire between Femi Kuti nd d police man cuz every news site de post different version of d mata. Some say d police bash Seun car while some say na Seun Bash d police car. D video wey de go viral as our fellow Naija pipu de react to am
https://www.instagram.com/p/CsMSO8Xra9Z/?igshid=NTc4MTIwNjQ2YQ==
Some say e make sentence wella as Seun do make sense wella as Seun tear d police got slap base on our Naija police no get levels nd na dem de do we pipu anyhow de harass boys upandan. While some say e no make sentence wey him go slap an officer of the law.

To me oo.. I understand say our police pipu for we contri no de help matters.. e fit be say d police deserve am nd e fit be say him no deserve am. In as much as our police corrupt, we suppose know say d good ones still de amongst dem.
But dis one no be even about weda d police man good or bad… I go lyk make we call a spade a spade.
Watyn Seun do dey right abi e de wrong to slap officer of the law on uniform?
Also, consider d fact say dat police man wey him tear slap na person father.. if na ur father, how e go be u for body say person tear am hot slap?

⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣    ⬣     C O M B O     ⬣    ⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣
A leading provider of scaling solutions for Web3 game developers
|      Twitter      |    Telegram    |     Discord     |     Medium     |      GitHub      |
1715247000
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715247000

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715247000
Reply with quote  #2

1715247000
Report to moderator
1715247000
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715247000

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715247000
Reply with quote  #2

1715247000
Report to moderator
"In a nutshell, the network works like a distributed timestamp server, stamping the first transaction to spend a coin. It takes advantage of the nature of information being easy to spread but hard to stifle." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715247000
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715247000

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715247000
Reply with quote  #2

1715247000
Report to moderator
1715247000
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715247000

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715247000
Reply with quote  #2

1715247000
Report to moderator
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 605


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
May 16, 2023, 03:10:22 PM
 #2

Me as I dey like dis, I abhor lawlessness, police fit get their wahala but anyhow way u fit take free dem, just do am jeje. Everybodi sabi sey Seun na extrovert, lousy one 4 dat mata, na now e go know say calming down dey pay too. E be like say e don dey do am te, so te anoda video surface online wey e dey brag say e don slap countless of police, all dis, d guy no need am, e go put am 4 more trouble. As e believe say e get people wey dey back am, how many people don help am stay 4 cell?

Make all dis celebrities dey calm down, d guy dey guilty tru tru if u follow d situation well, eye witness talk say na in hit the police van for back. Settling d policeman with N12,000 and still coming online to form say d guy fit lose in job if people no calm down is off.

D guy na big fool!

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 578


View Profile
May 16, 2023, 04:14:57 PM
Last edit: May 23, 2023, 02:22:34 PM by Doan9269
 #3

Public assault on the government officials is not permitted and is a purnishable offence, not to now talk of the security personel, though this kind of assault isn't the first that will be happening and we hear nothing on those involved about them facing the court of law but in case of Seun Kuti, he would habe been a target to the federal government before now and this occurrences sounds to be an opener on his case to go wild ad fresh for further and necessary action from the government.
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 16, 2023, 05:16:28 PM
 #4

Not too long we had the issue of Nigerian singer Portable in same police net for similar offence, but I doubt he had to slap any police man on duty like the way Seun did.
If we respect the Nigerian police force, they would in many instances be afraid to misbehave, but this case is more or less about Seun being bigger than the force, and it was even captured on camera for the world to see.
I know say police get their own for body too, but if you know say you no wear uniform or never wear am before or no get who don wear am and get big position, abeg try calm down for them, the highest they would do is extort you and let you go.

Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
May 17, 2023, 10:22:22 PM
 #5

Well make them settle the matter ok.., weather na the guy wey slaps dey wrong or police Man do wrong,so far say no life was lose, because for this country na so we see am, since the politicians are no longer obeying the court orders,so it is for the celebrities to our uniform men,

And some times this police people deserve this because their own don too much for this country,you know how many people wey the police Man don humiliate because trap catch am so,
Justtoons
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 5

Bet2Dream.com


View Profile
May 17, 2023, 11:59:40 PM
 #6

This matter don make me dey think, why our country Nigeria no get good and standard laws. For other countries them, no matter watin that police man do you, you no get right to act accordingly to your own will. If he no dey on uniform you fit run am anyhow e no matter but that uniform stands as a sign of respect wey we supposed get for the law. I also know say our security personnel, not just the police but even army no dey use their head and them dey abuse this small power wey them get but we go still at least show them small respect. Make we say for instance na soldier he go slap, na that place then for deliver am go meet him ancestors but since na police, he no dey fear at all. Abeg make we dey use our head at all times, no let anger control you come put you for trouble wey u no go fit commot.

▬▬▬▬▬▬▬ Bet2Dream.com ▬▬▬▬▬▬▬
Get Free Bal($) When You Register! Join Now!
Maestro75
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1932
Merit: 329



View Profile WWW
May 18, 2023, 09:15:57 AM
 #7

Watyn Seun do dey right abi e de wrong to slap officer of the law on uniform?
Also, consider d fact say dat police man wey him tear slap na person father.. if na ur father, how e go be u for body say person tear am hot slap?

Apart from the police man be person papa or not, wetin Seun do deh very bad. No be today weh him deh slap police men deh come. It's just that him cup full that day and some one was there and recorded him. Seun no supposed be anyone role model. His stubbornness too deh him body. Fela him papa no even do like that. Despite how police worry Fela reach, him no slap any of them. Seun deserve prison.
Rruchi man
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1288
Merit: 1086


Bitcoin Casino Est. 2013


View Profile
May 18, 2023, 04:57:26 PM
 #8

In some places and If Seun was not well known or say na just common man pikin, dem fit just shoot the person on sight, cun talk say the person tried to attack them, and from there the case dun close. Normally na only person wey e morale high and who know how e leg long reach nai dey run this kind thing. I dey see am say the matter go end soon even though say im dey inside police custody, he will still come out maybe paying a huge sum as bail with conditions, but jail time is very unlikely.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 18, 2023, 08:04:49 PM
 #9

My pipu, Una for don hear d mathias wey involve Seun Kuti wey be son of  Lt. Fela Pikin, d mata be say Seun Kuti and one police man get kwanta wey lead to Seun slapping d police man for third mainland bridge, Lagos. As e de be so, I neva fit get d main gist wey really transpire between Femi Kuti nd d police man cuz every news site de post different version of d mata. Some say d police bash Seun car while some say na Seun Bash d police car. D video wey de go viral as our fellow Naija pipu de react to am
https://www.instagram.com/p/CsMSO8Xra9Z/?igshid=NTc4MTIwNjQ2YQ==
Some say e make sentence wella as Seun do make sense wella as Seun tear d police got slap base on our Naija police no get levels nd na dem de do we pipu anyhow de harass boys upandan. While some say e no make sentence wey him go slap an officer of the law.

To me oo.. I understand say our police pipu for we contri no de help matters.. e fit be say d police deserve am nd e fit be say him no deserve am. In as much as our police corrupt, we suppose know say d good ones still de amongst dem.
But dis one no be even about weda d police man good or bad… I go lyk make we call a spade a spade.
Watyn Seun do dey right abi e de wrong to slap officer of the law on uniform?
Also, consider d fact say dat police man wey him tear slap na person father.. if na ur father, how e go be u for body say person tear am hot slap?

I saw di matter 4 facebook, na legit news blog nai broadcast di matter wey I see. I no fit judge di matter from afar. But before a civilian give hot slap to a police officer mean be say di police officer don offend and commit. Seun Kuti e no go just slat officer like dat. Me I support di slap because police officers always dey claim right even they are wrong.  Na so dem sef slat me in their office in 2015 wen I go visit my girlfriend wey dem arrest dat time. I just go see her in the cell and as I was tokin to di girl before I know na so one police officer just give one slap e tah. Omo, my ear blocked instantly. So ant one wey go fit withstand with dis nonsense police officers in we kwantri me I go like am die.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Forever101
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 27


View Profile
May 21, 2023, 11:46:04 AM
 #10

Brutality in any form should be discourage, na wetin i go first talk be that. Seun kuti and police wey dem slap, na human being all of them be , abeg make we no dey over react for some kind matter as seun take react. Samething goes to the police wey dey over react like say na dem create the world. Simple explanation fit solve all this unneccessary scene wey dem create so. Let us all say no to violence. Imagine if the police fight back with in weapon the story for worst pass this one

To cover my entire talk cap, abeg make we educate people for our locality say no be by giragira, simple understandimg solve everything
Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
May 22, 2023, 08:32:40 PM
 #11

Some say d police bash Seun car while some say na Seun Bash d police car.
From the video wey I see, na seun car dey front and I see police car for back, so I dey sure say na police car go bash seun car, and if na seun bash police car even if him don high him no go react like that, but make we talk truth him fuck up, no matter Wetin happen, him no suppose slap police officer wey dey uniform, highest wey him suppose do no pass make him just para for the officer but him no suppose touch the officer.

Watyn Seun do dey right abi e de wrong to slap officer of the law on uniform?
Also, consider d fact say dat police man wey him tear slap na person father.. if na ur father, how e go be u for body say person tear am hot slap?
Actually him fuck up him suppose slat the officer no matter Wetin you dey pass through, but make we dey honest police dey useless for this country, if we wan follow how police dey treat we wey be citizen you go dey reason am again say d police deserve am. Police go stop u, you go dey your right but police go do everything possible just to make sure say dem put you for problem, dey go even dey threaten your life self wey no make sense.

We no see the one wey happen recently for Lagos wey dey wan collect bike from one young guy like that, see d wey dem dey beat d guy, dey even break d guy head, see d way dem injure d guy, a young guy wey just dey look for how him go take survive. If that kin guy come later get money and him get misunderstanding with any police officer, u no reason say him go wan threat the officer fuck up.

You talk say d police officer na person father, some people Wey police officers dey assault no be person father dem be? Abeg Nigeria police matter just get as e be  jare.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
SatoPrincess
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 710



View Profile
May 22, 2023, 08:57:14 PM
 #12

I never watch the full video but from the comments and little tori I don get for the matter, I believe say Seun Kuti no do well for this one. E no dey right to assault uniform person, e just belike say you dey disrespect the organization the man represents, in this case the officer dey represent the federal republic of Nigeria. Seun Kuti don talk and do some controversial things before, people just dey overlook am because of who him papa be and the influence of him papa. I respect the legacy of Fela Kuti but make e pikin dey cell small make e body cool down. Time don reach for Seun to earn his own place.

███▄▀██▄▄
░░▄████▄▀████ ▄▄▄
░░████▄▄▄▄░░█▀▀
███ ██████▄▄▀█▌
░▄░░███▀████
░▐█░░███░██▄▄
░░▄▀░████▄▄▄▀█
░█░▄███▀████ ▐█
▀▄▄███▀▄██▄
░░▄██▌░░██▀
░▐█▀████ ▀██
░░█▌██████ ▀▀██▄
░░▀███
▄▄██▀▄███
▄▄▄████▀▄████▄░░
▀▀█░░▄▄▄▄████░░
▐█▀▄▄█████████
████▀███░░▄░
▄▄██░███░░█▌░
█▀▄▄▄████░▀▄░░
█▌████▀███▄░█░
▄██▄▀███▄▄▀
▀██░░▐██▄░░
██▀████▀█▌░
▄██▀▀██████▐█░░
███▀░░
Davidvictorson
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 980
Merit: 834


Livecasino.io


View Profile
May 23, 2023, 06:21:53 AM
 #13

D police for our country don reduce themselves to almost Man O' War becos I see how some people dey happy sef say the guy slap the police man becos Dem don dey on the receiving end for too long.

Seun na big man pikin and had it been say dem nor record am, him family for use their influence sweep everything under the carpet. Wetin dey pain me pass be say these people when dem go Yankee, dem nor go fit para for police like this o, dem go behave themselves but wen dem come back home where them Sabi say dem fit do any how na so dem go dey buga.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 578


View Profile
May 23, 2023, 02:34:47 PM
 #14

D police for our country don reduce themselves to almost Man O' War becos I see how some people dey happy sef say the guy slap the police man becos Dem don dey on the receiving end for too long.

The ever first mistake one could do this time is to allow the public see the dirty secret of what you've done in the past being exposed to them, they will take advantage of it and further expose you in some areas you least expect, add more additional allegations on your case just in other to shame your disgrace in the public, the police inbthe country cannot be trusted in making the right and necessary action as required, their personnels have been found lagging in this area of their behavioral conduct, this was part of what led to the police brutality saga on END SARS nationwide protest 2020

Seun na big man pikin and had it been say dem nor record am, him family for use their influence sweep everything under the carpet. Wetin dey pain me pass be say these people when dem go Yankee, dem nor go fit para for police like this o, dem go behave themselves but wen dem come back home where them Sabi say dem fit do any how na so dem go dey buga.

His mistake here is that he allowed the public to get a video clip of the incident that happened, if not there could ne er be any means they can charge him to court without an evidence for the assault, now they are detaining him the more by adjournment of the case in other for him to linger more in custody, what a politics.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 679


View Profile WWW
May 23, 2023, 07:49:10 PM
 #15

Suen has been on the watch list of the government for a long now and as a vocal voice who has taken in the steps of his father, he simply played into the hands of the government by assaulting that police officer regardless that his action is wrong and against the law, but his prolonged detention is becoming more of a political hand worked most especially now that the police in question did not push for legal claims when suen apologised.

But i believe this will teach the Afro bit star some lessons and other supper stars should learn from this, no one has the right to assault another fellow on whatever ground. The
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
May 25, 2023, 02:57:26 PM
 #16

You see as this our country be, the worst mistake wey peso go do na to think sae em go fit unleash em eager give the government or police officers singlehandedly without paying with their life. People wey don try am, em no d be a good story to tell at the end. Femi Kuti papa wey be Fela try am, na arrest upon arrest wey d government d do am and em no even for ones raise em hand to beat or slap any police officer no matter the rank of the police officer, em come be em son wey go do such a thing to slap a police officer. Em d too wrong for em to try such a thing even if the police officer d wrong. Fighting or slapping any military personnel d like you d fight against the government and the Nigeria constitution forbids that with passion.

After the incident, I think he was arrested the next day and he was charged to court for that. News has it that court fails to sit yesterday at Lagos, and they have adjourn Seun kuti trial till Wednesday, May 24.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!