Plenty gain no dey for bitcoin investment the way people dey talk am, if you won enjoy your btc investment you go need to exercise patience na only shitcoins go fit give that oil money wey you dey find in short time. Bitcoin investment dey correlate with time, the more time you hodl the higher your chance of increasing profit.
you're right mate, but it hard to embrace dis patience when some difficulties come around and you look left and right nothing to do than to visit the market and sell to solve the challenge at the moment. Well, when time come, I will try apply dis strategy to hodl long so that I will have something to testify in future.
Abeg no vex for our brother, mistakes like this dey happen sometimes make small misunderstanding no go turn big thing.
I hear u my sister, am here to learn so that I will have something good to say when things like BTC and crypto come up.