Bitcoin Forum
May 22, 2024, 05:52:25 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Subsidy removal and all you need to know  (Read 274 times)
uchegod-21
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 952
Merit: 608


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
July 18, 2023, 11:38:50 AM
 #21

Wetin dey sup?

I just enter social media today wetin I dey see wey dey trend na petrol @617 naira. I no too understand the gist. At the time wey people dey expect say price of petrol go find way drop, na em de price dey high more?
Although I never confirm for filling station because I never commot since morning. Anybody don confirm for station?

Why the price high again, abi na because of the 8k President say him go give people abi na wetin? Make e no be say this price dey target 1k o

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 728



View Profile WWW
July 18, 2023, 12:40:37 PM
 #22

I hear say price of fuel don go up...I am dancing. 8k for each household go help people well well. This one na the best time to go buy motor sef. I see say this Tinubu government dey favour people wey vote am na only PO supporters and other people wey vote the other candidates the fuel increase nor favour. Like this now Tinubu go roll out buses for people wey vote am. This government don already dey favour them like this. I say congratulations to everybody.
Oya make I go back go drink my garri flakes Grin
I hope you get the sacarsm
I no even know what exactly is happening, I just wake up this morning see the news, and as I go out to buy fuel I also confirm am, for the feeling station wey I go na ₦620 self them sell their own.

What exactly is the problem here?

Our fellow Nigerians wey get feeling station they quick add money once them see any news, but if the government talk say make them reduce them no go quick do am so I they confuse self.

Now the difference between the price of Diesel and petrol now na just around ₦20-23, whereas Keri don drop to less than ₦400; how poor man wan take survive?

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 695



View Profile WWW
July 18, 2023, 02:08:10 PM
 #23

I no even know what exactly is happening, I just wake up this morning see the news, and as I go out to buy fuel I also confirm am, for the feeling station wey I go na ₦620 self them sell their own.

What exactly is the problem here?

Our fellow Nigerians wey get feeling station they quick add money once them see any news, but if the government talk say make them reduce them no go quick do am so I they confuse self.

Now the difference between the price of Diesel and petrol now na just around ₦20-23, whereas Keri don drop to less than ₦400; how poor man wan take survive?
Omo. This thing is really getting out of hand oh, because when we thought things are getting better, na that time them dey get K-leg, but thank God oh so no be only we wey fight for better government dey suffer am oh, because I'm happy say those thugs wey snatch ballot boxes during election dey follow us feel am wotowoto, and coupled with Tinubu fake bishops and those wey been collect 5k each to thumb print for A.P.C dey follow us buy the same fuel for #620.
However, I just have to thank God and the person wey bring about the new update of using gas to power electricity oh, as that update have really save a lot of person whose businesses depend on using electricity, as they now have to spend less and yet still achieve the same result, and if you never dey use am, na you know wetin you dey wait for.



Below na some reviews wey The Punch Newspaper been do with people using this gas to power generator & I screenshot am from their website





.
.BLACKJACK ♠ FUN.
█████████
██████████████
████████████
█████████████████
████████████████▄▄
░█████████████▀░▀▀
██████████████████
░██████████████
████████████████
░██████████████
████████████
███████████████░██
██████████
CRYPTO CASINO &
SPORTS BETTING
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
███████████████████
█████████████████████
███████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
███████████████████████
█████████████████████
███████████████████
▀███████████████▀
█████████
.
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2086
Merit: 794


Top Crypto Casino


View Profile
July 18, 2023, 04:12:09 PM
 #24


Below na some reviews wey The Punch Newspaper been do with people using this gas to power generator & I screenshot am from their website


This gas -> generator solution is not really sustainable. This is Nigeria and what may seem like a solution is only a short term relief. The price of gas itself is going up like fuel is.


Wetin dey sup?

Why the price high again, abi na because of the 8k President say him go give people abi na wetin? Make e no be say this price dey target 1k o

In my opinion, this is only the beginning. Things would continue to get bad and it would escalate very fast. Nigeria was already hard, taking off the fuel subsidy was a big no no. Because there was nothing to fall back on with - Bad economy, amongst other problems.

What's worse is that even if Govt decides to restore subsidy, the price won't go back to sub N200 prices. The country is getting hard everyday for the common man and govt is doing very little about it. I wasn't expecting much positives from this government.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1204
Merit: 139


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
July 18, 2023, 06:05:27 PM
 #25

Quote from: Davidvictorson
I hear say price of fuel don go up...I am dancing. 8k for each household go help people well well.
With dis new strategy dis new govt is trying to introduce to household #8k show that dis new govt will be worst than the previous govt because, any govt that truly have their citizens in mind will use that kind of money to create Many companies that will reduce unemployment and also eliminate dis massive inflation in our nation.
 
Quote
This one na the best time to go buy motor sef
If you know d price of fuel now you will delete that spirit that is telling you to go and buy motor because people that own motors  now are not smiling in my area because the price of fuel here is close to #1000.
Quote
This government don already dey favour them like this.
Hmmm men no dey smile now because, enjoyment no come dey d country as before, and everybody both d one's that voted for Tinubu and d one's that didn't vote for him, we are all in d same shoe now.

uchegod-21
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 952
Merit: 608


BTC, a coin of today and tomorrow.


View Profile
July 19, 2023, 08:13:00 AM
 #26


Below na some reviews wey The Punch Newspaper been do with people using this gas to power generator & I screenshot am from their website


This gas -> generator solution is not really sustainable. This is Nigeria and what may seem like a solution is only a short term relief. The price of gas itself is going up like fuel is.

The gas solution sef dey fear me. E dey do me like time bomb but as e don be now, e don red, everybody go enter into the gas conversion something. This government wan show Nigerians shege, but God no go shame us.

Wetin dey sup?

Why the price high again, abi na because of the 8k President say him go give people abi na wetin? Make e no be say this price dey target 1k o

In my opinion, this is only the beginning. Things would continue to get bad and it would escalate very fast. Nigeria was already hard, taking off the fuel subsidy was a big no no. Because there was nothing to fall back on with - Bad economy, amongst other problems.

Senior man, na this government wey just talk say make nobody suffocate the poor, but now na dem hold the poor for neck. I no too understand wetin dey happen for this country.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 695



View Profile WWW
July 19, 2023, 07:45:13 PM
Last edit: July 19, 2023, 08:17:15 PM by CryptoHeadlineNews
 #27


Below na some reviews wey The Punch Newspaper been do with people using this gas to power generator & I screenshot am from their website

This gas -> generator solution is not really sustainable. This is Nigeria and what may seem like a solution is only a short term relief. The price of gas itself is going up like fuel is.
Yes, I understand say na 9ja we dey, wey if fuel dey rise there is a high tendency say other petroleum products go follow sort too, such as gas and diesel. But for instance, even if both fuel & gas happens to cost same #1k per kg & litre, gas go still dey more economical compared to fuel (i.e only for those wey dey use generator oh, not cars), because we all know say 1litre of fuel dey only last 1hr, unlike this new gas update now wey 1kg of gas go fit last you like 5 to 6hrs, that is making you spend less and yet still achieving same results, because for my side na wetin plenty bet shops dey use right now be that oh, wey with the least 2kg they go on generator from 9a.m to 8p.m (i.e only #1500) wey if na fuel now you for dey reason to spend like #5000.


The gas solution sef dey fear me. E dey do me like time bomb but as e don be now, e don red, everybody go enter into the gas conversion something. This government wan show Nigerians shege, but God no go shame us.
Make eh no fear you my guy, because if only you fit keep am for open environment wey free air dey blow and distance the gas cylinder from the generator like 4meters, then, you no need to fear anything

Note: Fire is a product of combustible material, oxygen & heat, so without the presence of these three elements in one place, you don't have to be worried about a fire outbreak.

.
.BLACKJACK ♠ FUN.
█████████
██████████████
████████████
█████████████████
████████████████▄▄
░█████████████▀░▀▀
██████████████████
░██████████████
████████████████
░██████████████
████████████
███████████████░██
██████████
CRYPTO CASINO &
SPORTS BETTING
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
███████████████████
█████████████████████
███████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
███████████████████████
█████████████████████
███████████████████
▀███████████████▀
█████████
.
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 401



View Profile WWW
July 20, 2023, 04:01:52 PM
 #28

I believe say the time don come wey all Nigerians go convert their cabretor to gas because to buy fuel na die. When I been dey serve for Edo state na e I see this scenario wey be say the bus I enter to Uromi,shock me as the driver enter gas station to buy gas. I come dey wonder why him change him fuel to gas. So this no be new thing for Edo state people because them don already adopt the gas pattern since. The problem wey go come up be say make gas price no go increase because say so many people don dey depend on am. This one wey federal government life na for petrol he dey. You go see say if 60% of petrol users switch to gas, petroleum product price to fall,government go come begin think how them go use gas extort money from us.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!