Bitcoin Forum
May 22, 2024, 03:04:52 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: President Tinubu, shakes the entire security sector.  (Read 182 times)
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
July 15, 2023, 04:49:33 PM
 #21

To me I no see any big deal to wetin president bola tinubu dey do, everybody go do the same too, na now government, so key positions just need to change, bola tinubu need to change people wey might work against en government and put people wey en go trust, so it's no big deal to me, but the one wey really make me happy na as en suspend that emiefele, CBN governor, that one sweet me well well, because that man really make citizens suffer, I wish en fit jail that man for a very long time, I for really happy, I no go lie....

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!