Bitcoin Forum
May 21, 2024, 09:35:54 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
Author Topic: CBN Governor, Godwin Emefiele, suspended!!  (Read 345 times)
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 592



View Profile
June 14, 2023, 07:26:31 PM
 #21

 Ha! E be like say this our presido dey on a suspension mood o. Emefiele don get him own suspension, this now nah the turn of EFCC chairman, AbdulRasheed Bawa. To me, I feel he needs to probe every corrupt official but with dis one e don start, na welcome development. Who knows wetin e go do next

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
royalfestus
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2408
Merit: 516


Enterapp Pre-Sale Live - bit.ly/3UrMCWI


View Profile
June 14, 2023, 10:10:30 PM
 #22

As e dey, we need to put blame for their correct places, especially when we sabi di real tori. But sha, make I tell you, Buhari na di person wey get responsibility for all the actions wey Emefiele take. E no suppose take decision without the approval of the president, but as our government no too send anyhow, he take advantage. Emefiele na the person wey cause the multiple exchange rates so dat some big men for government go fit chop better money, while ordinary people dey buy at higher rate. No person suppose ask me if the tori true, I no dey joke with my source.

█████████████████████
█████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀▀▀█████████
██████▀███████████▀██████
█████▀███▄▄▄▄▄▄▄███▀█████
████████▀▀▀▀▀▀▀▀▀████████
█████████████████████████
█████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄█████
█████████████████████████
██████▄███████████▄██████
█████████▄▄▄▄▄▄▄█████████
█████████████████████████
█████████████████████
 
    CRYPTO WEBNEOBANK    
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄██████░░░░░░░░░░███▄
▄████▄▄███████▄▄░░░██▄
▄█████████████████░░░██▄
████░░▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░░░░░░░██
████░░██████████░░░░░░░██
████░░▀▀▀▀▀▀▀▀▀░░░░░░░░██
▀█████████████████░░░██▀
▀████▀▀███████▀▀░░░██▀
▀██████░░░░░░░░░░███▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 329



View Profile WWW
June 14, 2023, 10:21:33 PM
 #23

Ha! E be like say this our presido dey on a suspension mood o. Emefiele don get him own suspension, this now nah the turn of EFCC chairman, AbdulRasheed Bawa. To me, I feel he needs to probe every corrupt official but with dis one e don start, na welcome development. Who knows wetin e go do next

EFFC na the major crime doers for the country and them dey cover their yanch since because dem feel say no body fit touch dem for all the nonsense wey dem dey do. This country is filled with so many corrupt minds and that has been our major problem even the ones wey suppose fight out these crimes don turn the major criminals.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pokapoka124
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1162
Merit: 555


View Profile WWW
June 17, 2023, 10:08:43 PM
 #24

E get video wey I dey see for net say dss recover millions of dollars for Emefiele house when them go raid. I never confirm the authenticity of the news, I just dey pray say na fake news because the money I see there too much for one man to dey control. As it stands now, the charges wey them lay against the man don pass corruption charge, them dey charge am for treason too.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 592



View Profile
June 18, 2023, 12:49:22 PM
 #25

E get video wey I dey see for net say dss recover millions of dollars for Emefiele house when them go raid. I never confirm the authenticity of the news, I just dey pray say na fake news because the money I see there too much for one man to dey control. As it stands now, the charges wey them lay against the man don pass corruption charge, them dey charge am for treason too.
I hear say nah fake news but then we no go fit tell which one be true and which one false amongst these type of people.
 News dey talk say DSS find 18bags of money along with important documents stashed for him house for Lagos. This mata just dey tire me, I no go lie. While I must commend we presido for him quick action pattern, to me e be like say e dey miss to solve the main problem which is insecurity.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 363


Underestimate- nothing


View Profile WWW
June 18, 2023, 06:55:52 PM
 #26

Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele has been suspended with immediate effect on Friday over an ongoing investigation into the matter of the new naira redesign policy and in his absence, deputy governor, Folashodun Shonubi has been put as acting governor.

For every naija person, dis issue of the naira redesign policy no be new tin as we all experience the hardship wey the tin cause and for one news wey bin release, former presido dey beg naija pipo to no vex, say e no no say d naira wahala go cause kata kata

 For Godwin's defense, e say d naira redesign purpose na to stop mago mago for election wey go stop am from bin free and fair.
As mata dey like dis, e go dey probed for him actions. How una see dis issue? This him suspension nah case wey dey long over due or he's just being the sacrificial lamb?

https://www.channelstv.com/2023/06/09/tinubu-suspends-emefiele/


The suspension is intended to serve as a warning to those who think they can get away with anything since it has reached a point where someone must take responsibility, some positions have been taken for granted, and someone must now step up. The corruption is getting out of hand, so the EFCC chairman has been suspended, and I believe he is also being questioned at the DSS office. I like Tinubu Agender for tackling each problem separately. Then, in order to give individuals a little breathing room, we anticipate raising the minimum wage.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Mate2237
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 728
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
June 18, 2023, 07:25:11 PM
 #27

For AIT news dis afternoon, I come dey hear sae dem investigate and found out #70 billions in his possession, though I never verify di news in another news channel. Na dem be di anoda wahala wey dey get for dis country. See how do dude suffer so whole country pipo. Im no tried for im tenure in di office. Im for use dat office help di Nigerians even more than di ruling class. And like dis now, im go suffer for Tinubu hand oo.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Forever101
Member
**
Offline Offline

Activity: 337
Merit: 27


View Profile
June 21, 2023, 02:06:11 PM
 #28

Country wey we gather own, naim turn one man property.
People go enter position, make their children bosses and suffer other people. person wey suppose retire go dey office for decades, people wey suppose Yan truth go dey do munemune for back. The fear of" If you talk Dem go kill you " don silence many people. It is high time we make the elected know that power lies with the electors. Make we join hand together fight corruption from our small villages and see how it will affect the entire nation
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 516

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
June 21, 2023, 05:34:23 PM
 #29

All this arrests and changes was bound to happen with this new administration, our presido dey para well well and him dey also get at these people back as na dem wey him feel sef be wan sabotage the election for am and plus the fact say him sef wan show superiority as the number one citizen for the country.
Liliana1304 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 159
Merit: 39


View Profile
July 13, 2023, 12:06:51 PM
 #30

Las las dis we contri na cruise. Imagine say as DSS hold Emefiele for court, you go tink say dem go try am or something but instead dem just keep am make e dey count census for their custody.

Court don give DSS ultimatum: either them try am or release am on bail. The way I see am, presido just shift him face make uncle no blow whistle open their dirty secret. Who knows him fit give am one small position as compensation for the time him spend when he (Emefiele) come out.
omgitsmehehe
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 580
Merit: 108



View Profile
July 13, 2023, 08:20:24 PM
 #31

As e dey, we need to put blame for their correct places, especially when we sabi di real tori. But sha, make I tell you, Buhari na di person wey get responsibility for all the actions wey Emefiele take. E no suppose take decision without the approval of the president, but as our government no too send anyhow, he take advantage. Emefiele na the person wey cause the multiple exchange rates so dat some big men for government go fit chop better money, while ordinary people dey buy at higher rate. No person suppose ask me if the tori true, I no dey joke with my source.
The country hard, I no go lie, weytin we suppose do na to torchlight weytin really de happen for CNB governor matter, Emefiele. True true, the man deserves the suspension, e own don too much, how can one man go de worry the exchange rate for the country, if you check during the election, na still him order the prohibition of the old naira notes and issues new ones, wey no even go round. Things de happen for the country oo, infact all these big men na prison fit them, dem just wan gather enough money for their own selfish interest, forget about the common citzens.

Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
July 15, 2023, 04:29:15 PM
 #32

To me I like as dem suspend that emiefele, no be small pains wey that man cause citizens during that election period, I no see any mago mago wey that naira resigning stop,  the election was still rigged, na we wey be citizens wey just suffer for nothing.
As for me make that emiefele faced the consequences of the pains wey en cause citizens, I like as dem suspend am....

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Out of mind
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 253


I like to treat everyone as a friend 🔹


View Profile
July 19, 2023, 05:22:31 PM
 #33

In 🇳🇬 Nigeria, banks have been shredding and disposing of fiat notes, following the government's initiative to encourage citizens to exchange old bills for new ones as part of their efforts to promote the adoption of their CBDC.
https://twitter.com/BitcoinNewsCom/status/1681637182266589184?t=ddLt1BrrdJIL-9C0YMs0sg&s=19

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 592



View Profile
July 23, 2023, 08:02:46 AM
 #34

 But dis Emefiele mata tire me o. I just no know d day corruption go leave us hand. So all the tym Dem bin dey hold am for  custody, DSS no see say him dey in possession of an illegal weapon? One tin wey no go change for naija nah say we too dey carry unimportant mata s for head.
E no mean say to fight this kind of corruption no good o, bit for my life I never see wia demon dey cast out demon.
 Instead of them to serious dey deceive the public with this him issue, e for better if our presido tell us which way for the plan to introduce the use of Blockchain or that one nah part of the manifesto e use?

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 157



View Profile
July 23, 2023, 09:08:52 AM
 #35

But dis Emefiele mata tire me o. I just no know d day corruption go leave us hand. So all the tym Dem bin dey hold am for  custody, DSS no see say him dey in possession of an illegal weapon? One tin wey no go change for naija nah say we too dey carry unimportant mata s for head.
E no mean say to fight this kind of corruption no good o, bit for my life I never see wia demon dey cast out demon.
 Instead of them to serious dey deceive the public with this him issue, e for better if our presido tell us which way for the plan to introduce the use of Blockchain or that one nah part of the manifesto e use?
This our country na corruption full am, people just dey suffer. waiting i know understand be say that suspension where dey give am in go later come be that or he done leave the seat be that, na the CBT governor Emefiele make citizens dey suffer for money, dey just go hide money and we dey suffer i no say no be only him go steal money make him call the rest. Tinibu come to help us for this our country, because how i just dey see the things, him just start dey  catch all this people were dey do corruption for our Naija, that don't want Naija to go forward. All this our leaders na them make Naija never better hope thing now na them dey kill our country, i just dey pray make our Naija better before Tinibu come down for the president.

Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1554
Merit: 4907



View Profile
July 26, 2023, 01:14:04 PM
 #36

Hope you know that Emiefele was granted bail in court.

The suspended Governor of the Central Bank of Nigeria, Godwin Emefiele, was on Tuesday granted bail in the sum of N20 million with one surety in like sum by the Federal High Court in Lagos State.

Reason for his prosecution:

Quote
The ministry of justice is prosecuting him on charges of possessing a single-barrelled shotgun (JOJEFF MAGNUM 8371) without a licence.

He is also accused of illegally being in possession of 23 rounds of live ammunition (cartridges) without a licence.

Liliana1304 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 159
Merit: 39


View Profile
July 26, 2023, 10:44:06 PM
 #37

Hope you know that Emiefele was granted bail in court.

Yes, I'm aware. And this is after he pleaded not guilty to the alleged charges. With someone of his status, the bail money is a chicken change but where I'm bothered is on the issue of the judgement passed on his case. This looks like a slap on the wrist to me and considering how this man coupled with the last president caused the sufferings of many Nigerians, I expected a more stricter treatment. But then, that's politics for you.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 592



View Profile
November 16, 2023, 07:26:10 AM
 #38

Hope you know that Emiefele was granted bail in court.

Yes, I'm aware. And this is after he pleaded not guilty to the alleged charges. With someone of his status, the bail money is a chicken change but where I'm bothered is on the issue of the judgement passed on his case. This looks like a slap on the wrist to me and considering how this man coupled with the last president caused the sufferings of many Nigerians, I expected a more stricter treatment. But then, that's politics for you.
I agree to this your take o, this morning I read news say Fed govt don reduce him charges from 20 counts to 6 and instead of him fraud charges wey bin amount to #6.9bn to 1.2bn and I dey ask why we contri and the judiciary system no fit dey trusted. Last year, during Buhari regime nah so dem rush go do naira redesign wey no get head or tail but e cause enough hardship for the citizens. Before the judiciary nah the hope of the common man, but right now with corruption eating at them, if you no get big moni your case no go fit go anywhere.
More story about the update on Emefiele dey here...
https://punchng.com/fg-reduces-charges-against-emefiele-strike-stalls-arraignment/

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 206



View Profile
November 17, 2023, 08:13:46 PM
 #39

This our country na corruption full am, people just dey suffer. waiting i know understand be say that suspension where dey give am in go later come be that or he done leave the seat be that, na the CBT governor Emefiele make citizens dey suffer for money, dey just go hide money and we dey suffer i no say no be only him go steal money make him call the rest. Tinibu come to help us for this our country, because how i just dey see the things, him just start dey  catch all this people were dey do corruption for our Naija, that don't want Naija to go forward. All this our leaders na them make Naija never better hope thing now na them dey kill our country, i just dey pray make our Naija better before Tinibu come down for the president.
     The whole story just seems corruption embedded. One who's being arraigned for a while then suddenly gets released. Now there are different views to this. First from the sudden release, it just seems like they've gotten their tip they've actually been expecting from him.
    When the same CBN governor was arrested, they made it seem like he was the most corrupt of all and he's mandated to rot behind bars because of his corruptible actions but sadly in our dear country, every man is corrupt and if things were to be done rightly, then everyone will be put behind bars. Emefiele had so many charges against him and if weighed he was guilty of most of them, yes no one was against his arrest or arraignment but they didn't have to put in corruption to their actions. This man was sentenced then out of the blue he got freedom, why and how? The country is generally in a mess let alone the judiciary.
Lambaz
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 50
Merit: 0


View Profile
November 18, 2023, 12:55:25 AM
 #40

Hand Don touch Emefiewele again yesterday. This time Oga dey chill inside Kuje correctional prison until bail conditions are met
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!