This matter wey you de yarn, you know say every bodi go support im culture and tradition, because nobody go talk say him own no better because they find pleasure in doing all what they are doing.
Hausa too with deir simple kind of weddings wey U fit even use less than 100k budget take marry deir fine fine daughters. Other cultures ma dey wey get very unique and amazing wedding patterns; Tiv, Nupe, Efik, etc
There are some things that are behind the seen;
I no talk say other tribes wedding no de expensive oo, but the Hausa tribe own wey u de talk say 100k fit run na big lie because common things wey u go even submit before them fix date for the wedding pass that amount.
Although e de always look cheap compared to other tribes own because dem no de publicly spread money and physical parties and so on.