Dat act wey di former president signed, I no sure sae dis present president go even use am. Tinubu na progressivist so anything wey no resemble im, im no dey use am. If Nigerian government won dey tax cryptocurrency den let dem convert E-naira to exchange platforms so dat piple go visit am well well. Den dem fit collect their tax from there. Nigeria just need good working Economics team wey go make things very good for di country.
Di best ecoonomics team wey e don come to this country nai be Goodluck time. Omen that team was very good.
I don't know why the sequence tend to trend in every Nigerian mindset which is that the previous adminstration did beta than the current one but na only this buhari regime nai people just dey think opposite of the mata because we don really suffer well well, but I think its rather too early to saying thing about this adminstration. But I also believe that goodluck tenure was also an extortion of Nigerian funds from different angles.
My brother you can't compare Goodluck tenure to Buhari regime. Buhari came suffer us. And im success. This new administration might be better of. The way things are handle right now . It might be favourable to the citizens. We still pray that the cost of living should be reduced to bearish minimum level for the poor in the country.