Bitcoin Forum
May 17, 2024, 07:00:55 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Never assume things, always Validate  (Read 212 times)
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 303



View Profile
April 16, 2024, 03:39:15 PM
 #21

I really like your definition, assumption na lazy man approach to making decisions, infact anything wey we wan achieve something for every areas of our lives, e de very important to verify first because of had I known. Imagine say you wan send coins for person and you copy di person wallet address into your own wallet without cross checking weda di address wey you copy na wetin show for your wallet, if any mistake happen, maybe your clipboard malfunction or dem don compromise am, your coins don lost forever. Many people don lose plenty opportunities and others don waste precious time because of assumption, I don get one painful experience wey I get appointment with somebody, I reach di venue and call di person, im say weda I no check my message, say im don postpone di appointment, I learn very big lesson that day to always check and verify before I do anything.

If not be laziness waiting go stop person to comfirm something before believing in it, assumption na very dangerous and that thing they always happen to many people who don trust too much, although me i never do mistakes wire person coin before and I no comfirm and I no pray make that thing happen to me because no matter how smart you are if god wish say something go happen for anyone it will happen, so make we just pray say make we no go do one yeye mistake wey go pain person or affect person life, because it is very painful say you release coin for person and as you go check your account you no see any funds, that thing fit make person craze for just an hour  Grin.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 16, 2024, 06:53:30 PM
 #22

If not be laziness waiting go stop person to comfirm something before believing in it, assumption na very dangerous and that thing they always happen to many people who don trust too much, although me i never do mistakes wire person coin before and I no comfirm and I no pray make that thing happen to me because no matter how smart you are if god wish say something go happen for anyone it will happen, so make we just pray say make we no go do one yeye mistake wey go pain person or affect person life, because it is very painful say you release coin for person and as you go check your account you no see any funds, that thing fit make person craze for just an hour  Grin.
We make mistakes along the line but at the same time, it's preferable to know them and look for means to solved them. Make we dey smart enough to comprehend our situation because things de change everyday, it's better to acknowledge our faulty techniques and change them as soon as possible. We go de assume things wey no go happen based on our beliefs. It's spectacular to know the risks, profits and losses involved before actually triggering such acts.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!