Bitcoin Forum
July 04, 2024, 11:39:31 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Scammers won't mind kicking those who are already down  (Read 209 times)
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 204


Axioma Holding - Axioma Pay Crypto Card


View Profile WWW
April 26, 2024, 09:46:06 AM
 #21

Scammers no dey look face o, whether person rich or not, as far as say, u go bring out money if they request even if na little, dey no mind because say dem dey find money to dey use chop, everybody dey find money to use take care of themselves or carry chop, although I no too blame those people wey dey fall victim assuming say better awareness dey like better information on how the scammers dey operate if one person don fall victim, no time people go dey fall victim like that or if to say people dey talk or ask close person concerning things wey dey no understand, no time people go dey fall victim, we dey do like say we over sabi but we no sabi anything, so scammers no go mind whether we get or not, once their operation work, dey are good to go. So make we dey extra careful and make we dey very observant even if na online or offline, we make we just try dey careful.

Belarge
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 100

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 28, 2024, 05:36:02 AM
 #22

That is why it is critical that people are informed and aware of the risks associated with internet frauds. Even if someone has been duped, it is never too late for him or her to learn from the encounter and take precautions to protect oneself in the future. And we can do this by holding the criminals accountable, since they frequently operate with liberty because they know that many victims are too humiliated or ashamed to speak up. However, if we may start to shed a light on the problem, we can foster a culture in which fraudsters are not accepted. This may necessitate legislative reforms as well as greater police service.
We typically understand the market but when it comes to scamming projects, everyone gain their own ground and not moving an inch because everyone seems to be important and ambitious for golden opportunities. Eliminating fraud can never be entirely controlled but it can be minimized. In the system, it's either you learn the hardway or goodway. But you just have to be straight forward and enable yourself to enchanced the activities, moving forward to achieve the necessary good moves.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!