Bitcoin Forum
June 18, 2024, 09:14:26 AM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Let's be sincere  (Read 248 times)
Perfectbaby
Member
**
Online Online

Activity: 127
Merit: 86


View Profile
October 22, 2023, 12:24:45 PM
 #21

I no too get wetin to answer but I know day any person wey come get person wey carry am come here and the person should try him best to educate many of those people wey him bring, na wetin make you no supposed cap anyhow rather run to your mentor show am wetin you see before you go ginger because me believe say e get some people wey them bring come here wey dey claim say sabi everything for this forum. Even as me dey here I dey mind the area wey I go talk and the area wey I no go talk so that e no go too hot for me.
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 174


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
October 22, 2023, 12:38:07 PM
 #22

One thing I go talk be say nobody fit control crowd, everybody go do wetin them like, everybody go do wetin dey he mind. despite the shouting and harsh words people still dey do wetin them like. To be honest anytime I see the shouting and harassment I go first laugh. Right now wetin I dey find na correction, I need person wey go fit correct me always because without correction nobody fit grow.
The higher rank members wey you dey talk them sef don receive shout countless times for this forum. One thing I observe about life anyhow you big reach people dey wey go still bring you down or shout for you.
Sincerely speaking me as a newbie no be everything I know about bitcoin so I dey here to learn about bitcoin. So sometimes if I see topic wey dey talk about the society or economy I go know wetin to comment for sure because am conversant with that area.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 179



View Profile WWW
October 26, 2023, 10:07:27 PM
 #23



Rank aside, everybody deserve respect, make we dey talk with love.

It is very bad to see how people who are higher and have more knowledge than the beginners here sees almost everything a beginner is Saying as shit or low quality, it takes time to build up oneself here even they themselves can testify how they fumbled and made lots of mistakes on this platform when they started before they finally arrived.

It is good for everyone of us in this local board to treat each other with humility and respect because we all have a starting point which wasn't easy at all, give attention to whom ever that seeks for your attention and assist the beginners in which ever way you can so that we can record serious improvement just like other boards are making improvement as well.

EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 163



View Profile WWW
October 26, 2023, 11:50:45 PM
 #24

In life, people are not the same. People are not kind the same way. The manner someone can approach you can be very different. But if a newbie is corrected which might be harsh, I will advice the newbie to see it as a constructive criticism if the correction is right.

If you see when I started on this forum, I was corrected uncountable number of times and sometimes I do not like it. But I amended and there become a time that I see corrections as what should be posted on a forum because why are we on Bitcointalk if we can not correct ourselves and learn from each other.

Part of the better ways that I am posting today is because of the corrections I accepted in the past. I like the English boards for that.

This reminded me back then in school where some students personally dislikes a few lecturer because the lecturers are in fund of causing a public disgrace to the set of students whom they feels are only coming to occupy the seats in the classroom without the willingness to acquiring the goal of being in the classroom as to learning.
In subsequent time, these categories of persons decided to keep being absent from the said lecturers classes with a show of prides (big-guys) but fails to acknowledge exam would come where everyone is responsible to its remarks value.

Also, my inability to fit recite the 2 letters words. Eg. (it, if, is & in) during my primary schools days, my teacher termed to pour the chorus " shame -shame-shame on me before my classmates.
I was restricted to going break during school hours but to face the blackboard til break time runs out.
As time goes, I limited my free time (playing times) at home while dedicated to reciting the words til I could make it a success.
Otherwise, I was contented to being a dump head

But here in the forum, you ain't paying anyone for any means of aspirations and impactation to per individual benefits so you just have to accept it on whatever tune it is served.
When you realizes the values of what you want, you would resists to negative energies insighting oppressions with the tendency to depress your  you from your goals.

Though, abuses could serve a bully which is liable to mental touch.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 513



View Profile WWW
October 27, 2023, 03:38:24 PM
 #25

In anything wey peso d do, if them no criticize you on am, that one mean sae you never start. You must receive criticism from anything wey you d do for life, and na from that criticism go make you a better being for wetin you d do.

You see as our forum board d so, we be our brothers and sisters keepers. If any of us talk wetin no d proper, it is the duty of any of us to get the person correlated irrespective of rank.

As the forum come d so, none of us the above critics. If you are being criticize of any opinion render no take am to the heart like that because we are all here to learn and be corrected at the same time.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 348


💯 Composure 💯


View Profile WWW
October 27, 2023, 04:51:32 PM
 #26

I done hear watin the OP talk and I done finally observe am say em done talk em whole mind finish, so watin I get to talk be say, as a new comer for this forum eh, if you talk any corrections as either oppression or any how way you think am reach, nah your self you dey do and you are not really ready to learn. Everybody start from somewhere no body way just come today today and grow all of a sudden without say em learn from pipo way get ideas pass am, if you check op, you go observe say most of this senior senior men for here start in a way wey be say even you way them dey correct pass them as of when them start, so finally, I go conclude say, every mistake get correction and make you or anybody no see the corrections as insults.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 192



View Profile
October 28, 2023, 08:11:02 AM
 #27

Your talk get plenty truth inside but we no go all blame d senior men wey wan dey make some corrections when they see one. Dey get corrections wey be say if you see am, you go know say the person wan really correct you neh, no be say dem wan just criticize you. Anybody wey get intent of just seeing the bad side of you always go always find fault in anything you do even if it’s the best idea in that place. Make we just dey pray say everything wey dey happen for here go be for the good of the people here and not self entitlement.

Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 173



View Profile
October 29, 2023, 08:51:09 PM
 #28

Na true op talk, but you have to notice something in this life if you what to succeed in this life you have to obey your elder that is teaching you something or guiding you to the right part if you make mistakes even dey talk waiting you no like you just have to be patient and listing to them and do the right thing, because if dey no like you dey no go tell you your mistake and dey go do Something else where go cause some problem for you, if we no help each other for forum waiting you gain, so OP no dey see say dey help you correct your mistake say na insult because if dey no correct you today tomorrow you go still repeat the same mistakes, so even dey para for u since na mistake dey help you correct just know say na lesson.

sometimes what make all this senior mens dey para for some newbies be say dey like doing the same mistakes,  and some people if dey know talk to them like that dey won't learn there mistakes, everyone is not perfect is just like natural part of learning just forget about shouting on you seen you have correct your self, everyone as his on teaching some will correct you in a manner were and some will shout on you to correct errors you made, don't be thinking negative that because there are the senior mens that why dey go talk to u like that everyone have is on why to correct people.

HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 319



View Profile
October 30, 2023, 01:55:28 PM
 #29

See bah bro, if this thing wey you talk like this so na food, person no go find stew to chop am, you get the the points and this post fit make us our mind dey for one side, no one fit talk say him never do mistake for anywhere before most especially in this forum, we all make mistakes not one or two times, and whenever we find someone in that position of mistakes we should not judge them, all of us wey dey here know how we take do to get opportunity to come this forum, people dey outside dey pray make them enter forum dey hustle like us but they don't have, we should always be thanking God for the opportunity wey him give us, you rank up and become a senior man for forum no mean say others no go rank up, na for small everybody dey start come reach that level.

Forum is a place where we should respect each other and when we dey talk about respect in forum, it means that we should respect one another even the newbie deserve to be to respected because they are also members of the forum, as my brother talk say him see a post wey senior member dey talk to newbie in a harsh way E no make sense because it fit lead to another thing during that process, if to say the newbie no be person dey respectful and if he wan reply am in a bad way them go get issue, and it will even lead to waiting both of them no fit explain, I don't have much to say oo but my advice for everybody wey dey here be say make we always remember that this forum is a place where peace most dey and we most respect each other.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!