Bitcoin Forum
May 22, 2024, 10:38:50 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: The importance of taking Beer ( Alcohol) in moderation  (Read 239 times)
Timmzzy
Member
**
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 34

👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc


View Profile
November 14, 2023, 08:55:57 PM
 #21

The rate at which young people dey get diabetis and hypertension these days is alarming.
The rate at wish young boys dey consume beer with no moderation is increasing everyday. Some go take five to ten bottle of beers dey call am enjoyment. That kind life no be enjoyment. You dey only destroy your body system.
Excess consumption of alcohol fit cause diabetes.

E get wetin dey regulate our sugar intake , them dey call am INSULIN. When you take too much beer, e go make the insulin no dey work well again, this will then cause increase blood sugar level. Excess beer dey destroy won organ for our body wey them dey call Pancreas. This pancreas  dey produce Insulin wey dey regulate sugar as I mentioned earlier. Imagine say that organ is destroyed, that's the worst type of diabetes

Do you also know that excess beer consumption  dey cause Obesity which is a risk factor for diabetes?
Diabetes is also link with hypertension, e mean say person wey his or her sugar level dey high fit get hypertension too which is dangerous to you heart, if e affect heart, na Cardiac arrest, if e affect kidney, na kidney failure and if e affect  brain, na stroke be that.

Some young guys now dey complain say their manhood no dey stand well( Poor Erection) some of them na due to excess sugar for body. So if you get this kind issue and you know say you dey drink alcohol well well, go check your sugar level.

Diabetes no get cure, you can only manage it with life style changes till you go old die.
I say make I bring this thread here because I get person wey get this diabetes for young age and I know wetin the person they pass through.

Please drink in moderation if you choose to drink, and do not make it a daily lifestyle
I hope this message help someone here.

Me wey no come dey drink nko, for where i base na so one of my neighbor anytime i come back from where i go she go come dey tease me say neighbor you no buy beer come back and when i come open mouth tell her say my dear me like this never taste alcohol as i grow up to this age ni she shock she come say na wa oh, you be PASTOR, lols i wan ask shey na only pastor them no dey take alcohol.  Grin Grin

▀██▀ ▀▀▀▀▀  ▄██████████▀          T O N U P          ▀██████████▄ ▀▀▀▀▀  ▀██▀
THE ULTIMATE LAUNCHPAD ON TON CHAIN
▀████▄     [      Twitter      ]    [    Telegram    ]    [     Medium     ]     ▄████▀
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2492
Merit: 624


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
November 14, 2023, 10:53:00 PM
 #22


Me wey no come dey drink nko, for where i base na so one of my neighbor anytime i come back from where i go she go come dey tease me say neighbor you no buy beer come back and when i come open mouth tell her say my dear me like this never taste alcohol as i grow up to this age ni she shock she come say na wa oh, you be PASTOR, lols i wan ask shey na only pastor them no dey take alcohol.  Grin Grin

If you no dey take beer well e good pass say you dey take am because of the risk factors wey dey involved in taking of beer.

But to your question whether na only pastors wey no dey take alcohol, e go shock you say some pastors still dey drink wella. So no be only pastors, na upbringing dey determine those things. If you no start am from you young age then you fit no show interest in it at all except you con get friends wey dey take am and dem influence you. So you are good not taking alcohol.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
DPHOR
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 30
Merit: 6


View Profile
November 14, 2023, 11:17:08 PM
 #23

Me no fit encourage any person to take alcohol for any reason despite anything wey e dey give us for body as human we be, make we know say excessive of everything causes problems to our body system which already @Charls-Tim don already listed above.
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 592



View Profile
November 15, 2023, 12:10:17 AM
 #24


My brother the society is kind of influential when it comes to these kind of things and that why many people actually do these things especially youth that fall under peer pressure, many people actually feel that getting high is a means of forgetting your sorrows which to me a just a big whole lie that is flaunted in the society while in the case of mature men drinking and getting on alcohol, they are revolving the circle of it's actually a means of getting along "ENJOYMENT" not knowing that abusing this habit is just bad.
e no get as e wan be, peer pressure or not, the thought of taking more than is necessary is dangerous and overtime when that amount no dey get effect, you go dey pile more so you fit high but forget say in the long run, you dey damage your liver.
 Some people dey say "you only live once" so dem wan taste everything there is about life, drinking involved but them no get self control. The painful part nah say you go get peeps wey go follow you dey drink, but when mata don red, nah only you go suffer am.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 206



View Profile
November 26, 2023, 11:19:17 PM
 #25

e no get as e wan be, peer pressure or not, the thought of taking more than is necessary is dangerous and overtime when that amount no dey get effect, you go dey pile more so you fit high but forget say in the long run, you dey damage your liver.
 Some people dey say "you only live once" so dem wan taste everything there is about life, drinking involved but them no get self control. The painful part nah say you go get peeps wey go follow you dey drink, but when mata don red, nah only you go suffer am.
   Too much of everything no good. Even people way get the drink self go say "drink responsibly". There's a reason for it but this guide will be ignored by Nigerians mostly. I really don't know why Nigerians feels excess of everything would work better and we just don't like following instructions unless it's from our heart. No doubt, beer isn't compulsory but in a situation where one wishes to take it, it doesn't warrant that it should be taken excessively. Beer normally isn't good for the body, it has a long time effect, now this effect will be rapid when too much of it is ingested occasionally.
   For me, it's very much best to consume best occasionally, it's not all situations or conditions that needs beer. Sometimes water is preferable but even if you have to drink one bottle is okay for any social gathering, take the beer but take it bit by bit, don't see it as a competition of who can withstand the highness, take moderate amount and always remember theres a next time. You don't have to spend excessively on it all cos of our emotional state or current condition. We can find a better solution than beer, even after all the highness, the problem will be there and we'd still have to battle through it.
Philpsticks
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 1


View Profile
November 27, 2023, 12:13:02 PM
 #26

Well for this life everything get side effect I mean everything you got they drink coke now na sugar oyibo go tell you say the side effect dy very bad so people say dy drink my bro everybody get reason why them dy do somethings they no care about the side effect some people take am because of problem for their mind e go clear everything after sometime when they feel the same they go still drink to get high, but your point really dy okay and e go help many people to know how to drink this alcohol not everytime.

They get this security man for my area this man drink everyday this man no go chop na drink and na all this short gin way for damage things for body but this man no gree not until one day way thief fight with am they beat am e no get strength to even stand up na people carry am go hospital as I dy type like this that man don die.
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 924
Merit: 665



View Profile WWW
November 27, 2023, 03:46:02 PM
 #27

Too much of anything and everything dey bad. No be only for alcohol we go note am but, I like as you carry this matter con break for here because, some of us just dey do plenty and we no dey even consider the effect because, e never materialize yet. That e never materialize no mean say e no go materialize. We need to try dey align our habits well make we for know when we actually dey enjoy or when we dey set the pavement for watin go worry is for old age.

No be every enjoy be enjoyment o and no be all sickness we fit say, we get money enough to maintain. You go just get one disease now way go just make you instant Bigman. You no go fit dey chop meat again, anything way get sugar and some kind food way dey hungry man. You go just dey restricted to fruits and more fruits.

E go good say, watin I fit control now, make you dey control am. No need say you hat reach your threshold before you go stop or reason to regulate. As you don collect one or two, you commot body or maintain. No wait until e mumu you. My naija brother way bring the matter, you don talk well. Person way get ear and e dey see road, make e hear word.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
.
.SIGN UP.
Manlikefrank1
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 10


View Profile
March 31, 2024, 03:29:49 PM
 #28

The rate at which young people dey get diabetis and hypertension these days is alarming.
The rate at wish young boys dey consume beer with no moderation is increasing everyday. Some go take five to ten bottle of beers dey call am enjoyment. That kind life no be enjoyment. You dey only destroy your body system.
Excess consumption of alcohol fit cause diabetes.

E get wetin dey regulate our sugar intake , them dey call am INSULIN. When you take too much beer, e go make the insulin no dey work well again, this will then cause increase blood sugar level. Excess beer dey destroy won organ for our body wey them dey call Pancreas. This pancreas  dey produce Insulin wey dey regulate sugar as I mentioned earlier. Imagine say that organ is destroyed, that's the worst type of diabetes

Do you also know that excess beer consumption  dey cause Obesity which is a risk factor for diabetes?
Diabetes is also link with hypertension, e mean say person wey his or her sugar level dey high fit get hypertension too which is dangerous to you heart, if e affect heart, na Cardiac arrest, if e affect kidney, na kidney failure and if e affect  brain, na stroke be that.

Some young guys now dey complain say their manhood no dey stand well( Poor Erection) some of them na due to excess sugar for body. So if you get this kind issue and you know say you dey drink alcohol well well, go check your sugar level.

Diabetes no get cure, you can only manage it with life style changes till you go old die.
I say make I bring this thread here because I get person wey get this diabetes for young age and I know wetin the person they pass through.

Please drink in moderation if you choose to drink, and do not make it a daily lifestyle
I hope this message help someone here.
Omo for me I don’t really see much important of alcohol sha ,but for me alcohol can bring about social  lubricants , economic contribution and cultural significance in the society.
Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 226


Can't go home alone.


View Profile
March 31, 2024, 06:26:26 PM
 #29

Well for this life everything get side effect I mean everything you got they drink coke now na sugar oyibo go tell you say the side effect dy very bad so people say dy drink my bro everybody get reason why them dy do somethings they no care about the side effect some people take am because of problem for their mind e go clear everything after sometime when they feel the same they go still drink to get high, but your point really dy okay and e go help many people to know how to drink this alcohol not everytime.

They get this security man for my area this man drink everyday this man no go chop na drink and na all this short gin way for damage things for body but this man no gree not until one day way thief fight with am they beat am e no get strength to even stand up na people carry am go hospital as I dy type like this that man don die.
Everything has it own advantages only when you abuse it, it can not affects you when you haven't abused it. Doctors always raise alarms constantly concerning excessive sugar is not good, you can keep some good percentage of sugar or anything you like well but you shouldn't abuse them because the disadvantage are not considerable. Alcohol is not a thing we should take as do or die, we should only take them ones a while and not everyday.

Benedictare
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 54


View Profile
April 02, 2024, 10:37:17 PM
 #30


   Too much alcohol nor only dey affect men e also dey affect women too,e go make dem no fit conceive to born another Pikin, breast cancer , unintended pregnancy and STI,e also dey spoil the intestines wey go make hard for the body to digest food and collect some important nutrients,e also dey affect the brain even kill person sef.
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 175


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 30, 2024, 08:48:43 PM
 #31

Even for bible, excessive of something dey dangerous, no be only for our wellbeing but also for our reputation, e go make us to dey misbehave in so many ways and we no fit dey focused for things wey matter instead na to dey drink beer, we go dey reason and we no fit dey safe self, especially if we come become an addict. So to drink am in moderation na e just be the best, like for example, if we go party or any ceremony and we are offer a drink, we should just take one or two, so that we no go misbehave or anything and also to save our reputation too.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!