Bitcoin Forum
May 13, 2025, 11:32:36 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Newbie alert, my people I need help to know more about this platform.  (Read 294 times)
sotelorene
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 250



View Profile WWW
December 06, 2023, 08:20:10 PM
 #21

Thank God say you don ask this question wey been dey gimme issue and up till now self e never clear for my eye  and dey come still say make newbie dey read make dey no post but people wey dey post,  dere post come be like say na newbie post, how pesin wan take learn when some of this post be like say na newbie own.

Stable090
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 994
Merit: 506



View Profile WWW
December 06, 2023, 09:43:18 PM
Merited by SOKO-DEKE (3), hugeblack (2), knowngunman (2), Antotena (2), AYOBA (2)
 #22

My people I greet una o, As our people say person wey ask for road direction no dey lost and as I no wan lost and be left behind na em I say make I ask small questions for directions.
Plenty things dey wey u suppose know ooo, I know people wey post ahead of me don talk plenty things and dem dey right, d forum no dey difficult only if you chose to make things difficult for yourself, so make sure say you read the forum rules and regulations, incase if anything dey wey u no understand, just make sure say u ask for dis place, if u no wan ask for other section. Make sure you avoid plagiarism, anybody wey then catch wey plagiarize, na ban be that ooo, so if you wan copy anything online, make sure say you quote and, and make sure say you add source link.

I notice say one thing dey wey people dey do for forum now and if dem catch anybody, dem they always spoil those people account, make sure say u avoid posting with AI, any post wey you wan write, make sure say na you write your thing yourself to avoid any problem.

Make sure say you dey careful, don’t trust any random message wey you receive on forum, some people fit dey claim say dey wan help you and na trap dem dey set for you, some of them might just want to scam you, be careful.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
..Rainbet.com..
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄██
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
..►PLAY...
 
████████   ██████████████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!