My people I great o. Abeg make ona no kill me for this talk wey I wan talk for here, I no say I never talk before for this we local board, and the first time I dey talk come be rubish like this. But I no go do am again🙏 the question be say where ona dey when people dey mine bitcoin and how old wey you dey then?
Even if I'm healthy and old enough to do whatever I want, age doesn't mean anything. You can be under 18 and could have still been able to mine bitcoin because in those days, people use PC and some small computers to mine bitcoin then when the network was not this extra secure but now, you need millions of Naira converted to dollar to mine bitcoin in Nigeria and looking at the situation of Nigeria, businesses are folding up due to bad economy state.
Sorry create thread instead
As for me na 2go I been dey fire down dey find rank from novice to legendary wey nothing come out self nawao.
I finally reach master but I no benefits anything and I been they 14 to 15 years then.
So shear your story here, since wey ona want make we dey run our matter for foregn way like this. Make ona dey add bitcoin for everything wey we dey do here make people wey dey come check us here think say na serious thing wey We dey discuss. Oyibo man say all work without play make Jack a dull boy.
Just dey busy for nothing, no ask me who bring me hare o😂
I remember doing 2go back then but I wasn't too focus on that, I had good browsing phone then and my friends will even laugh me for not able to make use of my device for what people do then but I was less interested. If I had know about bitcoin mining then, I will have give it a try and who knows.
However, if I'm to back in time with knowledge I have gain about bitcoin, I will not only be mining but will be buying all the coins from miners but who says they will sell when they all know how precious it is from the future.