Bitcoin Forum
May 30, 2024, 08:36:10 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Ontop the matter of Bitcoin fee  (Read 181 times)
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 261



View Profile
November 19, 2023, 07:31:41 AM
 #21

I see am say this matter na ogbonge one wey we need to talk am make we know how future go be, as the Bitcoin fee dey go up so, wetin una think say e dey cause am, I be hear some people say na the NFT wey dey for the network dey cause am , others say na another thing else , abeg make we chuck mouth share experience and wetin fit happen with tranxaction fee matter in future. This thing done happen before , tell us wetin dey cause am
This matter tier wrapper o. I believe that there are people doing all these things for quick profits. I know say no be the first time person don see this kind thing but this one just get plenty awareness pass others. Whenever Bitcoin price dey rise, we usually hear of this like this. I don't know if na the minners them dey do am so them go make more money.

This one na Ordinals them hang am for their neck but there should be other things wey dey contribute too because this no be the first time we dey see this kind high fees.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 341
Merit: 27

SOL.BIOKRIPT.COM


View Profile
November 25, 2023, 07:55:48 PM
 #22


This matter tier wrapper o. I believe that there are people doing all these things for quick profits. I know say no be the first time person don see this kind thing but this one just get plenty awareness pass others. Whenever Bitcoin price dey rise, we usually hear of this like this. I don't know if na the minners them dey do am so them go make more money.

This one na Ordinals them hang am for their neck but there should be other things wey dey contribute too because this no be the first time we dey see this kind high fees.
From your own experience, you don see this thing before the coming of ordinals into Bitcoin Blockchain. If e don first happen before ordina come, e mean say na normal thing wey dey sup like before

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ B I O K R I P T ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
▬▬▬▬▬▬▬▬▬  Ultra-Fast Crypto Exchange on Solana Blockchain ▬▬▬▬▬▬▬▬▬
▬▬▬▬▬▬▬▬ BiokriptX Fair Launch is now live in PINKSALE ▬▬▬▬▬▬▬▬
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 261



View Profile
November 25, 2023, 08:51:30 PM
 #23


This matter tier wrapper o. I believe that there are people doing all these things for quick profits. I know say no be the first time person don see this kind thing but this one just get plenty awareness pass others. Whenever Bitcoin price dey rise, we usually hear of this like this. I don't know if na the minners them dey do am so them go make more money.

This one na Ordinals them hang am for their neck but there should be other things wey dey contribute too because this no be the first time we dey see this kind high fees.
From your own experience, you don see this thing before the coming of ordinals into Bitcoin Blockchain. If e don first happen before ordina come, e mean say na normal thing wey dey sup like before
Well like I talk before, this no be the first time this kind thing dey happen. I read somewhere say e been happen around 2017/2018 and that one na high volume of transaction cause am and no be this kind thing wey be intentional wickedness. E be like something like that also happen around 2021 and if na true, that mean say the congestion dey always happen around the time Bitcoin hit new high and the volume of transaction come dey very high. As e be say we never even sit well for bull market, halving never reach we come dey see this kind thing, how e go be when bull market start after the halving? That one na wetin me no know o.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!