Bitcoin Forum
May 21, 2024, 05:28:06 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Altcoins Speculation thread: What projects are you observing to invest & why.  (Read 207 times)
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2268
Merit: 4173

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
January 27, 2023, 02:02:40 PM
 #1

Una Good day oh, just as the market dun dey turn green small small, the whole altcoins bullrun talks dun dey come back. I just dey scroll over twitter and na so so speculations I dey see over there. I say make I bring this opportunity to the house so we fit share one or two projects wey we dey personally dey look into wey be say we we love. Before I go forward, I just wan use this opportunity use warn everybody, make you no take the suggestions wey you dey see here as investment advise. None of use qualify to advise you on how to invest as we just just dey talk from our own mind, on how we dey see the particular project. Wetin I invest in succeed fit no be wetin go blow you therefore always do your own personal research and make sure na you dey take the decision to invest and not following anybody blindly.

Also make sure you get security in Bitcoin, asin before you dey wan invest in any altcoins, make sure you get Bitcoin as na the only reliable cryptocurrency be dat and no be joke. Every other coin fit just disappear from the market but Bitcoin na baba and him no dey go anywhere. Lastly no forget to take profits, no go believe any altcoins die. Next ten years, you dey see that coin wey everybody dey dread, e fit be say him dun die or nobody dey reason am again, so no marry any cryptocurency, just see them as partway to your financial freedom and use their heads.

Now to my projects of interest, I get two for mind wey I dey observe very carefully, they're ETH and BNB. My speculations are atleast 10x for each of this coins which means the least 10k investment na 100k cashout etc. Why I dey monitor this two be say Ethereum obviously go dominate the space again since Solana dun dey shake and BNB go follow am for back and if the government no go over attack BNB and with all the burning then dey do, $3k per BNB go dey very possible by 2025 and $10k ETH. Wetin you think about this prediction and wetin be your own or any other coin wey dey ur mind, wetin be your prediction come next bull cycle.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1554
Merit: 4907

View Profile
January 27, 2023, 02:14:36 PM
 #2

Why I dey monitor this two be say Ethereum obviously go dominate the space again since Solana dun dey shake
After Vitelik Buterin tweeted this, solana price rose from 7.8 to $26.68, the second that I knew that grew most recently. Although, we should consider this coin as gambling because of its high price volatility.

CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2268
Merit: 4173

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
January 29, 2023, 07:09:59 PM
 #3

After Vitelik Buterin tweeted this, solana price rose from 7.8 to $26.68, the second that I knew that grew most recently. Although, we should consider this coin as gambling because of its high price volatility.

Seriously no mata wetin dis coin do e no dey impress me, like I no like am at all but dat one no mean say we no fit still make money from the project. I hated the project immediately I understand say SBF get plenty interest Invested into the coin and this was before the whole FTX saga self, like the way the coin self been carry grow been dey too suspicious to me.

Make we sha dey careful and only invest as much as we can afford to lose. I understand plenty VCs get interests in the project that's why e dey do like say e still dey alive. The moment this project lose their backing, na downhill e dey go like dis. Wetin you think, this coin get any potential to compete with Ethereum for development in the next bullrun and among BNB and Sol which one you think say get more future price potential?

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 580

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile WWW
July 23, 2023, 06:01:17 PM
 #4

Me I dey eye Enthereum. If I go invest in any other altcoins na Enthereum nai I go invest because di wey I dey see, after bitcoin nai im dey second but I kno kno if another one dey because I no dey too good in altcoins. And na only few wey I know in di cryptocurrency blockchain. One thing be sae altcoins no dey even attract me to invest. So I no even like dem because I am also afraid of dem to loss my money.

▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 687

View Profile WWW
July 23, 2023, 07:24:51 PM
 #5

Me I dey eye Enthereum. If I go invest in any other altcoins na Enthereum nai I go invest because di wey I dey see, after bitcoin nai im dey second but I kno know if another one day because I no dey too good in altcoins. And na only few wey I know in di cryptocurrency blockchain. One thing be sae altcoins no dey even attract me to invest. So I do even like dem because I am also afraid of dem to loss my money.
Baba among the altcoins that follow Bitcoin closely in the cryptocurrency market today is Ethereum and a few other coins and as far as I know, I divide my portfolio to be between Bitcoin vs Ethereum because those are the best possible coins to hold at this moment and as a matter of urgency, one needs to look into the possibility of other coins, but in doing that, we must be accurate in our research and analysis of the market because it will give us the insight as for what the best altcoin to choose from and the coin with the best ecosystem for long term potential.

Altcoins in the same category with the like of BNB ETH and Bitcoin are the best formations of a portfolio against the next market ride that is anticipated ahead.
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 680

View Profile WWW
July 23, 2023, 10:51:44 PM
 #6

Make we sha dey careful and only invest as much as we can afford to lose. I understand plenty VCs get interests in the project that's why e dey do like say e still dey alive. The moment this project lose their backing, na downhill e dey go like dis. Wetin you think, this coin get any potential to compete with Ethereum for development in the next bullrun and among BNB and Sol which one you think say get more future price potential?

Me I neva invest for any altcoin before but e don tey wey I don dey eye dis solana and I get strong hope for am say for dis bull run e go do very well. But after I see the criticism about the coin, I no go too reason am like before and even if I still need to, I no go like invest with full hope like before. Make d coin no come lose him backings wen person don put money for am, e go better make person sit down reason again before taking any step (risk) sha.
To me, I still feel BNB go get future price potential than Sol in the coming bull run.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1554
Merit: 4907

View Profile
July 24, 2023, 06:34:37 AM
 #7

Bitcoin is the best. But if you want to gamble with altcoins, that is good, but you should regard it as gambling. Solana is one of the best coins is what I can tell you. You can make more research to know about that.

Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 346

View Profile WWW
July 24, 2023, 05:07:27 PM
 #8

Una Good day oh, just as the market dun dey turn green small small, the whole altcoins bullrun talks dun dey come back. I just dey scroll over twitter and na so so speculations I dey see over there. I say make I bring this opportunity to the house so we fit share one or two projects wey we dey personally dey look into wey be say we we love. Before I go forward, I just wan use this opportunity use warn everybody, make you no take the suggestions wey you dey see here as investment advise. None of use qualify to advise you on how to invest as we just just dey talk from our own mind, on how we dey see the particular project. Wetin I invest in succeed fit no be wetin go blow you therefore always do your own personal research and make sure na you dey take the decision to invest and not following anybody blindly.

Also make sure you get security in Bitcoin, asin before you dey wan invest in any altcoins, make sure you get Bitcoin as na the only reliable cryptocurrency be dat and no be joke. Every other coin fit just disappear from the market but Bitcoin na baba and him no dey go anywhere. Lastly no forget to take profits, no go believe any altcoins die. Next ten years, you dey see that coin wey everybody dey dread, e fit be say him dun die or nobody dey reason am again, so no marry any cryptocurency, just see them as partway to your financial freedom and use their heads.

Now to my projects of interest, I get two for mind wey I dey observe very carefully, they're ETH and BNB. My speculations are atleast 10x for each of this coins which means the least 10k investment na 100k cashout etc. Why I dey monitor this two be say Ethereum obviously go dominate the space again since Solana dun dey shake and BNB go follow am for back and if the government no go over attack BNB and with all the burning then dey do, $3k per BNB go dey very possible by 2025 and $10k ETH. Wetin you think about this prediction and wetin be your own or any other coin wey dey ur mind, wetin be your prediction come next bull cycle.

Bitcoin is a sure one and good for people wey get plenty money. For those wey get small money, I feel say some altcoins them fit dey good because if you are lucky you fit get  coin wey go give you x10 when BTC still dey consolidate. The problem be say, risk plenty for altcoins so it is good to do tight research before choosing.

Personally, I dey look at $Life Crypto.  Na GDA Captial get am and them dey build wallet wey go dey like Metamask and wey fit do plenty other things wey Metamask no fit do. So, I get some confidence say this one go pay but make you do your own research before you enter o...

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Zanab247
Full Member
***
Online Online

Activity: 1204
Merit: 139

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
July 24, 2023, 07:12:42 PM
 #9

Solana is d major project am observing in dis period which I no say d price will surely take the position of Ethereum soon to remain second position among other cryptocurrencies. Since many altcoins is displaying green light, I think massive bull run will happen next month for those investors waiting for the bull run to come to get prepare to sell, so that dey will not regret when bear market appear again.

Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 680

View Profile WWW
July 26, 2023, 10:25:54 PM
 #10

Bitcoin is the best. But if you want to gamble with altcoins, that is good, but you should regard it as gambling. Solana is one of the best coins is what I can tell you. You can make more research to know about that.

I’ve actually done some research about it before and it has always been one of my top prioritised altcoin to invest in. Sure, bitcoin is the best but when gambling with altcoin, one should limit the amount of risk they’ll encounter in them. Solana is good also, checking from its previous ATH and its current price amidst the market volatility.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 345

Hope Jeremiah 17vs7

View Profile WWW
July 27, 2023, 04:29:49 AM
 #11

Though Ethereum is still the best for NFTs and smart contracts while Solana may not secure as the Ethereum Blockchain its transactions fee is low and its quite fast and people can see it as an alternative to Ethereum for NFTs and smart contracts since Ethereum charges are really high, through this I can Solana is still a good projects to invest. Xrp also is good also since its currently winning in the SEC issues

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 294

View Profile
July 27, 2023, 10:38:10 PM
 #12

Ah swear bitcoin nah the baba i enjoy the fact say the project wey dey my mind nah the same thing wey u they suggest so. My mind dey wel well for that bnb because of the mass usage of dat coin. Bnb nah coin wey be say everyday by day people they use am for so many things and the exchange nah the number one ogbenga exchange for d world.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Salahmu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 280

View Profile WWW
July 27, 2023, 10:55:08 PM
 #13

Una Good day oh, just as the market dun dey turn green small small, the whole altcoins bullrun talks dun dey come back. I just dey scroll over twitter and na so so speculations I dey see over there. I say make I bring this opportunity to the house so we fit share one or two projects wey we dey personally dey look into wey be say we we love. Before I go forward, I just wan use this opportunity use warn everybody, make you no take the suggestions wey you dey see here as investment advise. None of use qualify to advise you on how to invest as we just just dey talk from our own mind, on how we dey see the particular project. Wetin I invest in succeed fit no be wetin go blow you therefore always do your own personal research and make sure na you dey take the decision to invest and not following anybody blindly.

Also make sure you get security in Bitcoin, asin before you dey wan invest in any altcoins, make sure you get Bitcoin as na the only reliable cryptocurrency be dat and no be joke. Every other coin fit just disappear from the market but Bitcoin na baba and him no dey go anywhere. Lastly no forget to take profits, no go believe any altcoins die. Next ten years, you dey see that coin wey everybody dey dread, e fit be say him dun die or nobody dey reason am again, so no marry any cryptocurency, just see them as partway to your financial freedom and use their heads.

Now to my projects of interest, I get two for mind wey I dey observe very carefully, they're ETH and BNB. My speculations are atleast 10x for each of this coins which means the least 10k investment na 100k cashout etc. Why I dey monitor this two be say Ethereum obviously go dominate the space again since Solana dun dey shake and BNB go follow am for back and if the government no go over attack BNB and with all the burning then dey do, $3k per BNB go dey very possible by 2025 and $10k ETH. Wetin you think about this prediction and wetin be your own or any other coin wey dey ur mind, wetin be your prediction come next bull cycle.

Well spoken, you have actually said it all, Bitcoin is tested and trusted, other altcoins can go but Bitcoin remains the same, though there has been speculation about the potential of BNB in the years to come, to me BNB is good investment considering the max usage and one of the best exchange in the world, there road map is secure, me myself i planned to buy some but considering the upcoming Bitcoin halving I don't no if it will affect other alcoins.

.
Duelbits
█▀▀▀▀▀

█▄▄▄▄▄▄▄
TRY OUR
  NEW  UNIQUE
GAMES!
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
DICE 
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
███████████████████████████████
███▀▀                     ▀▀███
███    ▄▄▄▄         ▄▄▄▄    ███
███   ██████       ██████   ███
███   ▀████▀       ▀████▀   ███
███                         ███
███                         ███
███                         ███
███   ▄████▄       ▄████▄   ███
███   ██████       ██████   ███
███    ▀▀▀▀         ▀▀▀▀    ███
███▄▄                     ▄▄███
███████████████████████████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
MINES 
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
███████████████████████████████
████████████████████████▄▀▄████
██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████
████████████▀ █████▄▀████ █████
██████████      █████▄▀▀▄██████
███████▀          ▀████████████
█████▀              ▀██████████
█████                ██████████
████▌                ▐█████████
█████                ██████████
██████▄            ▄███████████
████████▄▄      ▄▄█████████████
███████████████████████████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
PLINKO 
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
███████████████████████████████
█████████▀▀▀       ▀▀▀█████████
██████▀  ▄▄███ ███      ▀██████
█████  ▄▀▀                █████
████  ▀                    ████
███                         ███
███                         ███
███                         ███
████                       ████
█████                     █████
██████▄                 ▄██████
█████████▄▄▄       ▄▄▄█████████
███████████████████████████████
10,000x
MULTIPLIER
▀▀▀▀▀█

▄▄▄▄▄█
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1078
Merit: 511

View Profile WWW
July 29, 2023, 12:55:19 PM
 #14

As I d so, I get good number of altcoins wey I don already invest for the crypto market and all of them the chill comfortable for my wallet, waiting patiently for when the bull run go start.

I no know how the bull market go be for the altcoins wey I don invest in, but one thing wey I know be sae, 3-4 of them go do well because them the among the top altcoins.

As of now, em get two particular altcoin wey I d eye badly so. Them be Ordinal and Litecoin. I d eye this two because of how d be. Ordinal na Bitcoin duplicate. Em get a mass supply of 21 million. In the case of Litecoin, em get em own upcoming halving wey be happen on the 5th of August next month. You can read more on what you can know about Litecoin halving with this link provided https://twitter.com/rektcapital/status/1612116772873707522.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptopreneurBrainboss (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2268
Merit: 4173

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
August 02, 2023, 04:38:28 AM
 #15

Well spoken, you have actually said it all, Bitcoin is tested and trusted, other altcoins can go but Bitcoin remains the same, though there has been speculation about the potential of BNB in the years to come, to me BNB is good investment considering the max usage and one of the best exchange in the world, there road map is secure, me myself i planned to buy some but considering the upcoming Bitcoin halving I don't no if it will affect other alcoins.

Every altcoins relies on Bitcoin success to do better, the halving no go impact altcoins market immediately but the thing be say when people make profits from Bitcoin them dey look for the where them go pour the money and na altcoins be the next thing, last bull market na NFT wey benefits from the inflow of money hut this time altcoins fit get more of the money because NFT dun flop. Dis one wey you dey give all this praise's to Binance exchange, no over hype them oh because dem dey fuck up this period well well but sha dem still dey try small small as dem dey bring coins wey we fit use cash out come their platforms to invest in or trade.

As of now, em get two particular altcoin wey I d eye badly so. Them be Ordinal and Litecoin. I d eye this two because of how d be. Ordinal na Bitcoin duplicate. Em get a mass supply of 21 million. In the case of Litecoin, em get em own upcoming halving wey be happen on the 5th of August next month. You can read more on what you can know about Litecoin halving with this link provided https://twitter.com/rektcapital/status/1612116772873707522.

Abeg oh, dey avoid all this project wey dem claim say dem be the next Bitcoin or bitcoin duplicates. If use dey invest or trade them you go use your head because dem dey quick crash or go out of the interest because dem no get any better thing wey dem dey run, na just hype of been the next bitcoin na wetin dem dey use shine. Some examples na all those bitcoin fork dem like Bitcoin flash etc. Litecoin I know because dat one na OG for the game and was created in the image of Bitcoin but Ordinary I no sabi. You fit throw more light on the project, wetin make am worth to be invested in?.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Forever101
Member
**
Offline Offline

Activity: 337
Merit: 27

View Profile
August 03, 2023, 07:31:17 AM
 #16

To me, I believe say that going wey Dem dey call XRP go be strong coin in the world of crypto if them win their case successfully. Na global payment system wey go link all financial institution across the world. If na about profit, the coin dey obey Bitcoin movement but I believe say if them fit win their case, the coin go moon pass wetin people expect.
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 400

View Profile WWW
August 03, 2023, 07:49:21 AM
 #17

Bitcoin is the best. But if you want to gamble with altcoins, that is good, but you should regard it as gambling. Solana is one of the best coins is what I can tell you. You can make more research to know about that.

I’ve actually done some research about it before and it has always been one of my top prioritised altcoin to invest in. Sure, bitcoin is the best but when gambling with altcoin, one should limit the amount of risk they’ll encounter in them. Solana is good also, checking from its previous ATH and its current price amidst the market volatility.
To be frank with you,I haven't thought of investing on any project apart from bitcoin due to the warning that is always being given on altcoins in general boards by these oyinbo them. But from the news that I do read is like solana will survive for long and might be profitable for its investors. If I will give an altcoin a trial to invest on,it will be BNB because that one I dey always see say e dey follow up rise if bitcoin price dey rise. I am still studying their movement before I go finally decide on which one I will invest in later.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1554
Merit: 4907

View Profile
August 03, 2023, 08:17:19 AM
 #18

To be frank with you,I haven't thought of investing on any project apart from bitcoin due to the warning that is always being given on altcoins in general boards by these oyinbo them. But from the news that I do read is like solana will survive for long and might be profitable for its investors. If I will give an altcoin a trial to invest on,it will be BNB because that one I dey always see say e dey follow up rise if bitcoin price dey rise. I am still studying their movement before I go finally decide on which one I will invest in later.
Binance coin can be good for investment, but the coin is centralized. Ether is also good and the second that can be gone for after bitcoin, but ether too is centralized. What I know about Solana is that the coin is very volatile, and altcoins are gambling. If you are able to speculate the price accurately, it would be one of the coins that will rise significantly during bull run. But still the main coin is bitcoin which is advisable to be gone for.

sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 435

View Profile WWW
December 01, 2023, 05:08:11 PM
 #19

Bump
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!