Bitcoin Forum
May 22, 2024, 03:01:49 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: My Nigeria guys please make una show me love  (Read 80 times)
Justinopet (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 10
Merit: 4


View Profile
November 28, 2023, 02:49:06 PM
 #1

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.
Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 346



View Profile WWW
November 28, 2023, 03:07:59 PM
 #2

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.
E dey sweet me to see new people join us for this forum because e sure say we dey make progress for Naija. So feel at home and ensure you follow up make you know as things dey sup for here. I know say e no dey easy for beginners as e be say Bitcoin dey new to them and navigating a forum like this no be one dey job. But I advice you to have faith say as others take run am, you too go do am.

To make life easy for you, go for Biginners & Help board and read up plenty post as e take concern newbies and wetin them supposed know for Bitcoin, the forum and the entire cryptocurrency space. This na wetin go make you appreciate what is happening in the forum.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 253


Let love lead


View Profile WWW
November 28, 2023, 03:20:12 PM
 #3

OP, firstly you're welcome the forum, feel free, I've observed that threads like this is becoming rampant in this board and I don't feel so comfortable about it anymore. Some one made this same thread and while ago and I replied to it and here you are with your own again within a short while, its not sounding very good of our local board. I will suggest you visit that thread, here is the Link. Don't take this my advise for granted. There is no manner of advise and love that you will not find in that thread. You need to struggle by yourself, there is no free drink in this forum. If you want to introduce yourself, there is a thread for that here.

Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 294



View Profile
November 28, 2023, 03:37:50 PM
 #4

My broda e make sense say you don join this forum but one thing I go tell you say make you no carry rush they do things. Everybody wey you see for here start from the bottom. Just exactly the way you start. Nah process and consistency go make you reach that level wey you wan reach. True true e go take long small for you because e get plenty wey you need to learn and experience wey you suppose get. Ah been say some kind post wey you they make and e show say you they in na haste to do things here. Try calm down and focus more on learning.

E get post wey I see say you make for gambling discussion e no make sense at all and e no get any valid point wey go make people get conversation or contribute. Ah no go see weting no good then leave make e harm you. So you go make sure say you know thee kind of topics you they create make you no go violate the forum rules. Every any day we they with you. And we go continue to they support each other.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 319



View Profile WWW
November 28, 2023, 03:59:52 PM
 #5

You really dey welcome for this forum and you still do well to locate your own brother men and women way they this forum, normally, this our board nah place way dey lively for the forum, if you check the forum statistics self you go see say for the top 3 active local boards we are among.
So, no fear say you come here new because panty of us been start from crash like you (including me), but I assure you say if you get anything way you no understand for here you go fit ask and we go tell you.
To grow for this forum no dey hard at all and e no dey like other platforms way you go must pay money to join or to grow but for this Bitcointalk, you just need to help your self by making your quality post that's all.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 329



View Profile WWW
November 28, 2023, 04:05:24 PM
 #6

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.

You are welcome, man. Feel free. We are all the same here; we are from the same country. Showing each other love is the only thing we can give to each other. However, feel free to ask questions on anything you don’t understand. People will help out. Don’t give up.

OP, firstly you're welcome the forum, feel free, I've observed that threads like this is becoming rampant in this board and I don't feel so comfortable about it anymore. Some one made this same thread and while ago and I replied to it and here you are with your own again within a short while, its not sounding very good of our local board. I will suggest you visit that thread, here is the Link. Don't take this my advise for granted. There is no manner of advise and love that you will not find in that thread. You need to struggle by yourself, there is no free drink in this forum. If you want to introduce yourself, there is a thread for that here.

Threads like this are not a big deal, even on the English board [beginners and help]. Threads like this are coming up every single day, and nobody complains about them. The only thing is to welcome them and give them some guides that will guide them while operating on the forum. However, it is not about struggling by yourself. Do you have someone who will teach you what you want to know? And that’s the reason for creating this thread, in my opinion. Even though I know we have specific threads on this local board, for introduction, I think that thread is not related to what the OP is looking for; he wants us to guide him through the forum.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
November 28, 2023, 04:46:06 PM
 #7

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.
One of di thing you go know be say no merit begging because dat one against the forum rules. And if you want to push up you have to work hard and post qualitatively and not quantitatively then merit will definitely come for you to go up without stressing yourself. But whereby you are posting low quality posts then nobody can push you to the next level. And what u go so be say you go read more than posting.

OP, firstly you're welcome the forum, feel free, I've observed that threads like this is becoming rampant in this board and I don't feel so comfortable about it anymore. Some one made this same thread and while ago and I replied to it and here you are with your own again within a short while, its not sounding very good of our local board. I will suggest you visit that thread, here is the Link. Don't take this my advise for granted. There is no manner of advise and love that you will not find in that thread. You need to struggle by yourself, there is no free drink in this forum. If you want to introduce yourself, there is a thread for that here.
Newbies must come for the expansion of Bitcoin and the forum at last. And all the other advise you gave to the op na correct ones. Op go do everything by himself to grow up. And not to beg for people to push up. Op just enter forum with 7 activities and e don dey beg for push up and dis shows that the orientation was very bad.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 119



View Profile
November 28, 2023, 04:57:08 PM
 #8

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.
an hearty welcome into the forum and our local community. The nija spirit na him de unit us and if you get any doubt when you go wan clear, men de on ground when go out you through make you for fit know your way throughout the forum. As you cool down learn and observe how matters de me for the ama an him sure pass because e go help you to fit strategize well come shot your short anytime you feel like. Just obey the rules of the board and always feel free to yarn your mind whenever e de necessary to.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1078
Merit: 511



View Profile WWW
November 28, 2023, 05:34:49 PM
 #9

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.
First of all, welcome to the forum. As you already know, this na bitcointalk forum wey matters relating to bitcoin and crypto and other matters like economy, trading, gambling and social activities affecting lives are being talk about for everyone to contribute and ask question on the areas wey dem have less knowledge of.

As newbie wey you be so, everything wey you wan learn or know about bitcoin, d for this forum. Na for you to make use of the search bar to get answers to wetin you wan know.

Everyone of us started as a newbie for here, na our steady contribution and activeness for the forum get us wey we d now. We no do am overnight. No expect yours to happen overnight. Na from your steady grinding for the forum go get where you wan be. Wetin we go fit do na to correct, direct or support you the little we can but the whole work d on your side to accomplish.

Having said that, I want let you know sae the forum d open for any everybody to impact em self with the knowledge of crypto. Peso go fit contribute or as questions about anything wey d confuse am concerning crypto. Wetin em need to do na to obey the rules and regulations wey govern the forum. If the peso can do that, em go fit get to any level wey you wan be for the forum. Na just a matter of time

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 250


The great city of God 🔥


View Profile WWW
November 28, 2023, 06:01:44 PM
 #10

I dey greet una well o, i beg i dey new for this platform and i just dey read dey understand and dey follow up small small as things supposed be here like newbie, i want make una make me feel lively for this platform bcos even as i dey follow up small small e get other things wey una go dey help me dey push me up for good, make i follow una dey cope small small bcos una be my oga here o, and if una leave me e no go easy for me o, I beg.
You Are welcome to the furum! All of us wey Dey here, naso we carry start. No man be island of knowledge na small small you ho carry dey understand everything wet dey happen here. The reason why 9ja board dey here na make we fellow 9ja dey relate to each others for More understanding.

E go bad say person go just come this forum, and you no get people we go dey guid you for some kind things. But anyway Weldon for coming the 9ja board generally accept you. But plenty law dey here we dey guid people, and if you stick to those laws you fit fall law and for here no pity.  Any mistake na pack 4.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!