Bitcoin Forum
May 21, 2024, 09:30:52 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Domiciliary account holders in trouble - another reason to save money in Bitcoin  (Read 37 times)
adultcrypto (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 258



View Profile
February 03, 2024, 08:06:03 PM
 #1

My people e don happen o, our government don dey plan to spoil show for people wey get domiciliary account o. People  been dey save money for dollar inside their Nigerian account plus including people wey japa wey dey send money for home, but as our country keep face so, our government don dey plan to convert the dollar wey people get  for their domiciliary accounts into Naira using the CBN official exchange rate.  For their mind, this one go give our Niara big strenght against the dollar. Una know wetin this thing go mean?

Nigeria dey practice double exchange rate: the official rate and the parallel market rate and na the official rate dey low pass. Na Punch newspapers carry the news come out. Those
wey been don buy dollar from Aboki come keep am for their domiciliary account so that Naira depreciation no go affect
their money, now na their time to cry.

The only people wey go escape this thing na people wey dey save their money for Bitcoin because government no get control over that one. This one show say, bank no be sure banker because as you carry your money by yourself go put for bank, you don give them power to do with your money anyhow them like. People wey never know the power wey Bitcoin get suppose use this one learn something.

I say make I drop this post take dey support people wey dey save their money for Bitcoin and to also encourage others make them try dey consider saving their money for Bitcoin.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Barikui1
Full Member
***
Online Online

Activity: 210
Merit: 140



View Profile
February 03, 2024, 08:10:54 PM
Last edit: February 03, 2024, 09:23:22 PM by Barikui1
 #2

Bro no vex abeg, this thread your just create now, you know say person don already create and talk about am today, so I suggest you lock this topic make e no be as if we dy spam the naija local board.
See the thread https://bitcointalk.org/index.php?topic=5483957.0

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!