Bitcoin Forum
September 06, 2024, 09:17:55 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 [6]  All
  Print  
Author Topic: Why some newbies dey quick lose interest for the forum??  (Read 1071 times)
Oshio-man
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 98
Merit: 5

Jesus is coming very soon.


View Profile
September 05, 2024, 01:08:13 PM
 #101

Quote from: Obari
Basically, writing no be easy something and just as you already talk am, a lot of people no fit actually withstand criticism as any small talk them receive , then don take an very personally and at some level, then fit feel intimidated wey no suppose to be so.
Another reason wey Dey make people loss Interest for the forum as a newbie and wrong orientation about the growth and merit system of the forum as a lot of them no really see forum as dem been tell them during introduction and that na one major thing wey Dey make people fall back from forum as a newbie and I think this should be some sort of attention for sheriff to Dey try pay more attention to upcoming struggling accounts so then no go Dey really stranded and maybe even losing hope as me I believe say merit na one striving force for the forum.
And if u are not educated, it will b difficult for dem to cope with wat is happening in dis community because u must no how to write well as a newbies to develop quality post which is d fastest way to grow account in dis community, which is d reason some Newbies use to give up in dis community. U are correct, if dey received bad orientation before joining d community, it will mak dem not to last long in dis community because dey will b doing wrong things dat will mak dem to give up easily from d community, but if dey received good orientation before joining d community, it will mak dem to do d right thing dat will give den d courage not to give up with any challenges in d community because dey no dat there will b bright futur in d end.
Pages: « 1 2 3 4 5 [6]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!