Basically, writing no be easy something and just as you already talk am, a lot of people no fit actually withstand criticism as any small talk them receive , then don take an very personally and at some level, then fit feel intimidated wey no suppose to be so.
Another reason wey Dey make people loss Interest for the forum as a newbie and wrong orientation about the growth and merit system of the forum as a lot of them no really see forum as dem been tell them during introduction and that na one major thing wey Dey make people fall back from forum as a newbie and I think this should be some sort of attention for sheriff to Dey try pay more attention to upcoming struggling accounts so then no go Dey really stranded and maybe even losing hope as me I believe say merit na one striving force for the forum.
And if u are not educated, it will b difficult for dem to cope with wat is happening in dis community because u must no how to write well as a newbies to develop quality post which is d fastest way to grow account in dis community, which is d reason some Newbies use to give up in dis community. U are correct, if dey received bad orientation before joining d community, it will mak dem not to last long in dis community because dey will b doing wrong things dat will mak dem to give up easily from d community, but if dey received good orientation before joining d community, it will mak dem to do d right thing dat will give den d courage not to give up with any challenges in d community because dey no dat there will b bright futur in d end.
For those people wey follow they shout school na scam now realty done meet them for here. I know say most of them they here wey been they tak that kind thing. Omor anybody wey no dey sharp and wey no smart no go fit withstand wetig they xup for the forum. The community done tough pass the way e they before. Two years ago i was a little easy for one to understand and grow their accounts but now it takes more than just being smart it takes one to have expereince, skills and inteligence.
For those Nigerians wey understand cryptography and get better technical knowledge the forum no to they dem hard to fit navigate and get rewarded with merits. Right now if we wan get advantage for the forum we need to know more than the surface we jsut they see. Reand and learn hwo things work and it will be alittle easy for you.