Bitcoin Forum
September 29, 2024, 01:23:47 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 3 4 5 [6]  All
  Print  
Author Topic: Why some newbies dey quick lose interest for the forum??  (Read 1190 times)
Oshio-man
Member
**
Online Online

Activity: 112
Merit: 10

Jesus is coming very soon.


View Profile
September 05, 2024, 01:08:13 PM
 #101

Quote from: Obari
Basically, writing no be easy something and just as you already talk am, a lot of people no fit actually withstand criticism as any small talk them receive , then don take an very personally and at some level, then fit feel intimidated wey no suppose to be so.
Another reason wey Dey make people loss Interest for the forum as a newbie and wrong orientation about the growth and merit system of the forum as a lot of them no really see forum as dem been tell them during introduction and that na one major thing wey Dey make people fall back from forum as a newbie and I think this should be some sort of attention for sheriff to Dey try pay more attention to upcoming struggling accounts so then no go Dey really stranded and maybe even losing hope as me I believe say merit na one striving force for the forum.
And if u are not educated, it will b difficult for dem to cope with wat is happening in dis community because u must no how to write well as a newbies to develop quality post which is d fastest way to grow account in dis community, which is d reason some Newbies use to give up in dis community. U are correct, if dey received bad orientation before joining d community, it will mak dem not to last long in dis community because dey will b doing wrong things dat will mak dem to give up easily from d community, but if dey received good orientation before joining d community, it will mak dem to do d right thing dat will give den d courage not to give up with any challenges in d community because dey no dat there will b bright futur in d end.
(Hummus)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 15
Merit: 0


View Profile
September 08, 2024, 12:09:32 PM
 #102

Some newbie get different reason why dem join the forum for me I take am like say I learn some kind things wey I no know like crypto currency and Bitcoin, the reason why some newbie them dey comot be say them no get person to they guide them on wetin to do which can leed to posting off topic
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 329



View Profile WWW
September 11, 2024, 09:53:06 PM
 #103

Quote from: Obari
Basically, writing no be easy something and just as you already talk am, a lot of people no fit actually withstand criticism as any small talk them receive , then don take an very personally and at some level, then fit feel intimidated wey no suppose to be so.
Another reason wey Dey make people loss Interest for the forum as a newbie and wrong orientation about the growth and merit system of the forum as a lot of them no really see forum as dem been tell them during introduction and that na one major thing wey Dey make people fall back from forum as a newbie and I think this should be some sort of attention for sheriff to Dey try pay more attention to upcoming struggling accounts so then no go Dey really stranded and maybe even losing hope as me I believe say merit na one striving force for the forum.
And if u are not educated, it will b difficult for dem to cope with wat is happening in dis community because u must no how to write well as a newbies to develop quality post which is d fastest way to grow account in dis community, which is d reason some Newbies use to give up in dis community. U are correct, if dey received bad orientation before joining d community, it will mak dem not to last long in dis community because dey will b doing wrong things dat will mak dem to give up easily from d community, but if dey received good orientation before joining d community, it will mak dem to do d right thing dat will give den d courage not to give up with any challenges in d community because dey no dat there will b bright futur in d end.
For those people wey follow they shout school na scam now realty done meet them for here. I know say most of them they here wey been they tak that kind thing. Omor anybody wey no dey sharp and wey no smart no go fit withstand wetig they xup for the forum. The community done tough pass the way e they before. Two years ago i was a little easy for one to understand and grow their accounts but now it takes more than just being smart it takes one to have expereince, skills and inteligence.

For those Nigerians wey understand cryptography and get better technical knowledge the forum no to they dem hard to fit navigate and get rewarded with merits. Right now if we wan get advantage for the forum we need to know more than the surface we jsut they see. Reand and learn hwo things work and it will be alittle easy for you.

.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 288
Merit: 112


View Profile
September 25, 2024, 10:33:24 PM
 #104

One of the reasons that makes newbies to loss interest in this forum is that they don't get merits quick as they are expecting so with time it dampens their courage and they begin to loss interest in me forum legibility and the benefits they can get from this platform
Zackz5000
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 156


Bitcoin or nothing


View Profile
September 26, 2024, 05:12:15 AM
 #105

The reason why some newbies dey quick lose interest for the forum be say some na lack of patient and sometimes improper mentorship and grounded orientation about the forum, the person way bring them on board fit not really tell them how the forum works maybe e fit just tell the newbie how people dey pack Money for the forum not telling them that they need to make some good post in other to be merited and get some rank, also the kind of thread they need to be making post on in other to earn Merit, the reason why am saying so is that I don see newbies way dey post for gambling thread how you wan take get merit for gambling thread this is because they lack proper knowledge about the forum. As a newbie you have been in the forum for some months no merit is coming you will definitely lose interest and find something else to do, and also typing and making post is not really an easy thing so I believe these are some of the reasons why some newbies dey quick lose interest for the forum.

Cityhunter34
Full Member
***
Online Online

Activity: 336
Merit: 107


Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty


View Profile
September 27, 2024, 01:53:26 AM
 #106

The reason why some newbies dey quick lose interest for the forum be say some na lack of patient and sometimes improper mentorship and grounded orientation about the forum, the person way bring them on board fit not really tell them how the forum works maybe e fit just tell the newbie how people dey pack Money for the forum not telling them that they need to make some good post in other to be merited and get some rank, also the kind of thread they need to be making post on in other to earn Merit, the reason why am saying so is that I don see newbies way dey post for gambling thread how you wan take get merit for gambling thread this is because they lack proper knowledge about the forum. As a newbie you have been in the forum for some months no merit is coming you will definitely lose interest and find something else to do, and also typing and making post is not really an easy thing so I believe these are some of the reasons why some newbies dey quick lose interest for the forum.
You dey very correct for this talk wey you talk like this. normally all this things wey you just mentioned like this na him be wetin dey make most newbie to lose interest in the forum because dey need quick money without noing that the forum is not a get rich quick that they most work hard and contribute mininful to enable Dem rank up before they start earning from the forum because as a newbie that really want to earn merit and rank up can not focus on gambling board. However I think e dey very necessary for anyone wey bring newbie in the Bitcointalk forum to always tell them were to go and were dey are not suppose to go, so that e go enable them do the right thing.

sotelorene
Member
**
Online Online

Activity: 364
Merit: 88

Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty


View Profile
September 27, 2024, 09:10:05 AM
 #107

My brothers and sisters for this kajad cabal I greet una and happy new year to all of us. I say make I table this matter for here and if say person don discuss this mata, my apologies as I no see any of such nature before I bring this one up.
 Wetin make me dey ask this question nah say after observation, I discover how some newbies wey register here, after them don drop some posts and e happen say one of the posts receive backlash, you go see say gradually, that user go start to dey scarce for here  and before you know e go twy before you see them.
 So I wan know from us, wetin we feel say be the reason wey dem dey lose interest like that? Abi nah say some no fit stand criticism or here too hard or wetin? Abeg make we discuss.

Well, I think you don answer the question by yourself because most person no dey tolerate which means they fit get angry or upset anytime they see they are being criticized and when someone get upset or angry about a particular thing definitely the person go dey discourage and some people who they get criticize they feel say  they can't do better again and some will hate everything concerning a particular thing. But anyone who get discourage because of criticism and refuses to adjust means the person doesn't really want to learn and learning is a choice not compulsory but it's necessary to learn. Again some people don't like stress and to be honest with you it's not really easy here but knowing that nothing good comes so easily should always be in our mind.

shenflux.com/airdrop]██████████          ►    SHEN FLUX    ►    CLAIM FREE AIRDROP 1,000 SHEN
██████████          ►    BOUNTY    ►    10% REFERRAL COMMISSION   ///   10M SHEN = 5000 BNB
██████████          ►    PRESALE SAGA    ►    BUY +0.01 BNB AND WIN THE POOL IF NO ONE BUYS IN THE NEXT HOUR![/url][/center
Pages: « 1 2 3 4 5 [6]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!