Bitcoin Forum
June 25, 2024, 12:29:46 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: A Skill or a degree  (Read 313 times)
philipabaku
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 46
Merit: 0


View Profile
May 18, 2024, 10:00:36 PM
 #41

In this our country skilled individuals are used more often when e come to task solving but dem dey receive lesser pay. Meanwhile degree owners collect all the glory and them pay dem higher and in a bigger office too with no idea compare to Wettin a skilled person get or know.
sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 29

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 19, 2024, 07:54:57 AM
 #42

Plenty reasons why skill dey important pass degree na say di job market dey always change. Wit new technologies and methodologies wey dey develop every time, many of di skills wey people bin dey consider important before fit no dey relevant again. As result, employers dey look for candidates wey fit quick quick learn and adapt to new skills, instead of people wey get degree for specific field.

Again, degree dey often refer to broad category of knowledge, while skills dey refer to specific ability or expertise. Employers dey find people wey get specific skills wey go fit meet di exact needs of their company, instead of general knowledge wey fit no dey useful.

For conclusion, even though degree still fit dey important for many people wey dey find job, e no be everything when e reach to get job or move forward for career. Employers dey look more and more for people wey get specific skills wey go fit apply directly for the job and fit help the company succeed. For today job market, e dey important pass ever to focus on develop skills wey dey demand, so you go fit increase your chance to get job and move forward for your career.


Op, see ehn e dey very wrong to judge or justify something when you never dey sure or when you never research to prove waiting you dey talk. Both skill and degree dey important and both of them get their advantage and disadvantage. e get people wey get skill but no degree and  Dem dey always find am hard to communicate to people and if you no get degree company or any firm come employ you as a skilled person dey go use you like rag because you no even know your stand and you no go even Know waiting to talk but a degree holder can never be use anyhow, they respect degree holders and most degree holder no dey work anyhow their own na mostly suppervising work or manager, in fact that person wey dey find skill worker to employ you no know say na degree holder be that, wey wan employ you so that en fit use you achieve in dreams and goals and you na wey be skill worker you dey happy say dey don employ you.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Berry2d
Member
**
Offline Offline

Activity: 71
Merit: 13


View Profile
May 25, 2024, 07:26:25 PM
 #43

This question is a critical one and need wisdom to choose wisely. As for me, I go for skill. Nigeria today is a tipical example why I should go for skill. What is the essence of holding a certificate that someone can not make use of. So many people today with skill are doing far better than those with certificate because with their skills they can be able to ean themselves a living why those with certificate are still waiting for their application letter or CV to be approved. Today in Nigeria even people that have not seen the four corners of the classroom but are doing very well in their skills are answering doctors, PhD holders and master holders at such using the influence of their money or personality to be in any position they want in a company why those that have gone through the processes are there waiting and getting aged and struggling to survive. According to one of my favorite musician, carizo by name. In his song he said that school is scam but the result is vital. In respective of all, I still chose skill.
Cityhunter34
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 51

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 27, 2024, 09:50:55 AM
 #44

Plenty reasons why skill dey important pass degree na say di job market dey always change. Wit new technologies and methodologies wey dey develop every time, many of di skills wey people bin dey consider important before fit no dey relevant again. As result, employers dey look for candidates wey fit quick quick learn and adapt to new skills, instead of people wey get degree for specific field.

Again, degree dey often refer to broad category of knowledge, while skills dey refer to specific ability or expertise. Employers dey find people wey get specific skills wey go fit meet di exact needs of their company, instead of general knowledge wey fit no dey useful.

For conclusion, even though degree still fit dey important for many people wey dey find job, e no be everything when e reach to get job or move forward for career. Employers dey look more and more for people wey get specific skills wey go fit apply directly for the job and fit help the company succeed. For today job market, e dey important pass ever to focus on develop skills wey dey demand, so you go fit increase your chance to get job and move forward for your career.
The both of them is actually good for one to achieved.
but Learning a Skill is also very important because most people wey dey work for company now na because of the skill wey them learn na him them take employe them for work, but having a degree also is very important because sometimes when you have a Degree with you and you dey work for company you go just see say one day that your degree can lead you into promotion in your work place, so that is why is always necessary to have the both.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Pressurizedem
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 14
Merit: 0


View Profile
June 24, 2024, 10:34:01 AM
 #45

I cannot chose between this two,but I prefer one has the both,reason being that in the world today,people no longer depend on only one thing to survive,people try their possible best to get other things doing when they've gotten a degree  to be able to get food and remain financially bouyant because sometimes,only degree cannot give you the kind of life you want to live, therefore,for you to have a happy home and live the kind of life you've always craved for,you must learn a skill that can provide you immediate Money and make you stable.
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!