Bitcoin Forum
May 17, 2024, 09:59:54 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: When Self-investment beats every form of investment  (Read 406 times)
Btcdeybodi
Member
**
Offline Offline

Activity: 86
Merit: 20


View Profile
March 21, 2024, 06:29:35 AM
 #21

Being active regularly on the forum alone na better self investment because of the information dem wey full here. I dey stay this forum for months and never look outside yet I go dey upto date with any matters wey dey sup for the industry. We no suppose to dey use this forum play as e get everything wey we need to dey successful for this industry. Na just say as the good information dey na so the bad ones too dey so as we dey see dem make we no juts digest am but make sure say na better information wey we dey chop first before digesting am.

Alot of means dey online to keep ourselves to date with things wey dey happen and investing in ourselves. As new trends dey come out make we familiarized ourselves with them so we fit dem get advantages when we dey in need of am and no dey only depend on the old informations/things wey dey.
No be small update dey dis forum like this o, anybody wey carry eye down dey Facebook things wey dey sup for the industry and follow am up jejely and wayorly go meet up big time. Just like wetin you talk about de good and bad, na so e be for everywhere o, as e dey sweet na so e dey better too but one thing wey me I dey tell people be say make Dem work hard experience de sweet side first so dat even when we encounter de bad or ugly side we go dey happy say at least say we don enjoy small too.

de tins wey dey draw us back for dis country na, lack of quality update and hoarding of update, person go see where tins dey happen him go just keep am to himself dey enjoy alone. One tin wey I dey always tell people be say no need to dey feel bossy for dis life at all, if you get better update wey go elevate men just try put Dem through but make e no be any and anyhow person o, make sure say na person wey get good sense of belonging wey you dey show road no be to carry person wey fit put you for problem.

All dis Oyibo people Dem no too dey better than us like dat o, the tin be say Dem dey circulate their wealth to their loved ones Dem naim be why e dey like say Dem better pass us. So make we bring our mind to positive ideas Den together we go make tins easy for one another.

time don reach wen e be say we no need to depend on our government again, now na de time for self acquisition and investment because no normally, if you no put food for your table no body go help you at all o, so like Oyibo man talk say make we make "Hay wen de sun is shining" so as e dey hot make we follow up dey hussle wit others so dat we no go dey left behind.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75


View Profile
March 22, 2024, 03:38:07 PM
 #22

Self- investment is really one of the great achievement in life but I believe it's crucial to understand that self-investment encompasses more than just financial gain or professional achievement. Investing in your relationships, interests, and passions is also important. Engaging in activities that make you happy, exploring your interests, and spending time with loved ones are all examples of self-investment. Actually, you may find that doing these things increases your success and productivity in other spheres of your life. We are more likely to be driven and effective in other areas of our lives when we feel content and joyful. Additionally, investing in your knowledge, talents, and abilities can open up new doors and result in a fulfilling existence. This is one of the area of personal development.
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1204
Merit: 139


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
March 22, 2024, 04:20:09 PM
 #23

 Self investment is very important to humanity to embrace first before thinking of other investments because, I have seen many people who don't want to take good care of their health but their investments are everywhere in the country but they are battling with their health right now because they didn't invest in their self first.

I have seen many people who invested huge amount of money just to acquire knowledge on a particular business and, they are perfectly doing well in their businesses because, they know what they are doing that is bringing more customers to their business to continue earning profits daily.

AVE5
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 73

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
March 22, 2024, 04:38:17 PM
 #24

In the World of advancement today, investment is considered in a core leading to scale through the economy. Talking about investing, it is not only about funding to make financial Interest in returns at the main time, this is about how resourceful you can subject your capabilities to offer solutions to the societies and also, how you can be creative enough to manipulate over critical situations. So at a prior of yourself becoming a warmly tool, you'd become unjust and an essential material hopefully to the area of life which your possession capacities are demanded.
We can always chase after impacting ourselves in a productive wills while it attracts us with the postures of being formidable persons.
This very attribute is lucrative enough with the remarks of beating a frowning economy and fetches us confidential reliabilities.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
7juju
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 126
Merit: 102


View Profile
April 27, 2024, 04:57:57 PM
 #25

The importance of self development cannot be under estimated. Just like the saying always go that, the future belong to those who truly prepares for it. No matter how competitive the world has become there will always be opportunities for those who take time to invest in themselves. If you don't invest in personal development, you will soon be knock out of demand and when you are not in demand it simply means that you ain't being productive again and that's a very bad situation to be. In all we do let's take personal development very seriously.
Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 27, 2024, 11:00:33 PM
 #26

Self investment is very important to humanity to embrace first before thinking of other investments because, I have seen many people who don't want to take good care of their health but their investments are everywhere in the country but they are battling with their health right now because they didn't invest in their self first.

I have seen many people who invested huge amount of money just to acquire knowledge on a particular business and, they are perfectly doing well in their businesses because, they know what they are doing that is bringing more customers to their business to continue earning profits daily.
We earn profits daily, weekly and monthly depending on the form of task we involved ourselves in. Health comes first before we can sit down and discuss about investment in valuable properties. We ensure to take good care of our health, abstain from hard drugs and doing our best to visits the doctor if any complications arises. We just have one life and we should do our best to look after it, besides we have other responsibilities to take good care of and providing the basic needs of our loved ones and ourselves as well.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 516

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
April 28, 2024, 08:41:47 PM
 #27

Dem say Na Wattin you get Na you go fit give, person wey no get anything to offer Na because e never develop emself. And e dey very mandatory say we supposed work on ourselves to produce the best versions of ourselves. One book wey I read say " thousands of persons dey wait for you to develop your potential make them benefit from am. Them still talk say when person no know the importance of something e go fit abuse am anyhow, and that Na true  if you no know how important wey your live be, you go fit just decide to live life anyhow, our people say anywhere belle face Na road. That kind lifestyle Na very bad one wey no dey important for the society at all, especially when you form your own interpretation of the quote.
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 172


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 29, 2024, 09:16:46 AM
 #28

No be lie wey you yarn for this place and I follow put mouth day sense full this talk. As we no fit give wetin we no get, e good say before we add value to any other thing, make we fes get value for ourselves reason be say so that we no go dey stuck in one area or pattern of doing things.
On a regular, the world dey evolve and we no go wan wait say make the opportunity come meet us fes before we learn one or two skills. For this country wey we no fit rely on wetin we government wan give us, when we don invest on ourselves, we become valuable material sotey our services go dey needed for even obodo away  Grin.
 I know of a friend wey tell me say e biggest fear na to dey stuck in one area of knowledge and I see sense for that talk because everyday, new things dey dey discovered and what if that your area of expertise come wash, which relevance you wan be to the country or world again?

Me self follow support you for this talk wey u talk so because as we dey like this, we dey always want mk person first tell us to do this or dat before we go know or before we go realize say we fit do this thing or we dey good at doing this thing, so before we go dey want or dey complain say we no dey progress, mk we first know our worth and make we first dey use to ourselves and to the society before we go dey want opportunity to come to us because now as things be so, if no make any move, others go just march u pass. So mk we first invest in ourselves before investing or going for other investments.

Derekfunds
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 13
Merit: 0


View Profile
April 29, 2024, 10:39:47 AM
 #29

I really think self investment is quite different from other sources of investment, self investment has helps allot of people that invest and trade online let me take for instance; if you invest 100k in your palmpay wallet invest it annually and see what you will get, annual income up to 20% percent annual percentage rates.
sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 206
Merit: 12

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 29, 2024, 01:54:02 PM
 #30

Have you wondered why companies like NLNG, AGIP, and other big multinationals spend a lot of resources on protecting and safeguarding their senior staff? It's basically because they've invested a lot into training and equipping them with updated knowledge that makes them a valuable asset to the company. They understand how important investing in their staff is and so they would normally send them for regular seminars, workshops, and symposiums just to increase their staff value.

As a person, this is also a very important area we shouldn't neglect regardless of how pressing our expenses are. Occasionally, we must take basic courses on effective communication, public speaking, good writing skills, the art of networking, and lots of others including advanced courses that relate to the field we are into. With the Advent of AI and other powerful technology, to remain relevant in your workplace demands you to become intentional about how much time you invest into yourself.

I know we are bitcoinner and by our niche, our discussions have always revolved around investing in Bitcoin using the best strategies possible but while we do this it's necessary we set out a portion of our earnings into paying for courses and seminars that will keep us updated with the relevant skills both in our workplace and in the society. Good enough, we've got online learning platforms like Coursera, edX, udemy, SkillShare, etc which we can register and improve ourselves in the comfort of our homes by paying a small amount

merely following up on conversations in the forum, has gone a long way to improve my knowledge of the crypto ecosystem and you can be sure that if you take investing in yourself seriously, you will always be found relevant and regardless of the need to lay off workers in your workplace, you won't have a course to fear.


Op, your thread is very clear and nice no doubt but I think most of these big companies or film you mentioned do not invest in their senior staff but rather they gave them the opportunity to prove what they knew or their skills before they started giving them some privilege and their also people who are senior staff by favoritism and some of these persons don't know anything that's why someone will apply for industrial training (IT) at the end of the training you don't have anything to go home with unless during the training you were striving to acquire one or two.

However,  engaging in relevant stuff outside what we are doing in this forum is very important and necessary. It must not be cryptocurrency but anything which can generate income at the of the day such that when need to invest in crypto arise you use the income to invest. Learning crypto related course will be also nice since your are already in crypto, it will help you become expert in this forum.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Abbatty
Member
**
Offline Offline

Activity: 148
Merit: 85


View Profile
April 29, 2024, 03:01:00 PM
Merited by Antotena (1)
 #31

Have you wondered why companies like NLNG, AGIP, and other big multinationals spend a lot of resources on protecting and safeguarding their senior staff? It's basically because they've invested a lot into training and equipping them with updated knowledge that makes them a valuable asset to the company. They understand how important investing in their staff is and so they would normally send them for regular seminars, workshops, and symposiums just to increase their staff value.

As a person, this is also a very important area we shouldn't neglect regardless of how pressing our expenses are. Occasionally, we must take basic courses on effective communication, public speaking, good writing skills, the art of networking, and lots of others including advanced courses that relate to the field we are into. With the Advent of AI and other powerful technology, to remain relevant in your workplace demands you to become intentional about how much time you invest into yourself.

I know we are bitcoinner and by our niche, our discussions have always revolved around investing in Bitcoin using the best strategies possible but while we do this it's necessary we set out a portion of our earnings into paying for courses and seminars that will keep us updated with the relevant skills both in our workplace and in the society. Good enough, we've got online learning platforms like Coursera, edX, udemy, SkillShare, etc which we can register and improve ourselves in the comfort of our homes by paying a small amount

merely following up on conversations in the forum, has gone a long way to improve my knowledge of the crypto ecosystem and you can be sure that if you take investing in yourself seriously, you will always be found relevant and regardless of the need to lay off workers in your workplace, you won't have a course to fear.
My brother you don talk am finish, this thread quality too much. No be just even on academic aspect alone. Anything wey you decide to do for this life and you carry am serious you must excel. Make I bring example wey happen to me back in my secondary school days, I been de Jss 3 then, so my result de always de around average so I needed to improve, I wanted to improve because my popsy say if I carry between 1-5 him go buy me bicycle. So them get this boy wey de always carry between 1-3 for my class, so I reason am say if I wan carry between 1-5 I need to make am my friend so we go de do things together and I go know how him take de do am to de carry that number.

To be sincere I been think say the boy sabi book naturally, but as I start de waka with de boy I come know say no be small read this boy de read everyday. We de close around 1pm, from there this boy go enter extra moral lessons around 2pm come close around 4pm, then him go enter houx, again later that same day for night this boy de do night lesson for one hour for night 8pm-9pm na more like revision of Watin dem teach us that day for school. So just imagine a teenage boy putting in all these work in secondary school how em no go excel. Honestly my parent no fit afford extra moral lesson, so I was decide say I go de do revision by myself for night and anywhere wey I no understand I go call my brother or mom make dem help me out, I did this truout that term and my result at de end of the term Improved so much, I no see between 1-5 carry but I carry 7th that term, then I come get to know say if u put in extra work for anything wey you de do you must de ahead of others.

So in life, if you de into anything serious, try de put in extra work, research further, make enquires and believe me you will excel so much further. There is a popular saying which goes “ anything that is worth doing is worth doing well” so always try to build yourself, make yourself worthy and you will see how important you will be in the society. So once again this thread is so much educative. So put it to yourself today and say whatever I’m doing today I will make my self more better and see where you will be in the next few years.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!