Bitcoin Forum
June 23, 2024, 04:23:44 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Guide on how to invest in bitcoin and altcoins  (Read 324 times)
Cityhunter34
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 48

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
June 12, 2024, 08:54:16 AM
Last edit: June 22, 2024, 12:31:57 PM by Cityhunter34
 #21

Even with this guide, me no dey invest shishi for altcoins because wetin my eyes see, my mouth no fit talk. Bitcoin dey ok for me, e dey give profit even though e no big like the lambo coins, I dey manage am dey go because I no fit shout. I don try this altcoin thing and e dey always end up in pain . If I show you my wallet, you go follow me cry for the kind coins wey I get wey no worth anything again. If to say I use the money I waste for those coins them buy bitcoin, I know where I for dey now dey fagi. Anybody wey dey do altcoins must make sure him don decide say him fit lose the money, this na the only way to get peace of mind when you invest in altcoins.
You are absolutely right, I really like this decision wey you take like this for were altcoin dey because even me self I know dey like to hear anything about altcoin because just as you talk wetin altcoin do you na so in do one of my friend you need to see the amount of money wey this my friend go lavish for altcoin, although this my friend dey regret till now say if to say na Bitcoin wey invest the money na say in for don make am by now. However just like me I no go fit put my money for any altcoin because dey are not worthy to be trust but if you put your money in Bitcoin assurance go cover you because Bitcoin investment dey legit.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Obari
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 644
Merit: 464


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
June 12, 2024, 10:21:59 PM
Merited by Cryptomultiplier (1)
 #22

Even with this guide, me no dey invest shishi for altcoins because wetin my eyes see, my mouth no fit talk. Bitcoin dey ok for me, e dey give profit even though e no big like the lambo coins, I dey manage am dey go because I no fit shout. I don try this altcoin thing and e dey always end up in pain . If I show you my wallet, you go follow me cry for the kind coins wey I get wey no worth anything again. If to say I use the money I waste for those coins them buy bitcoin, I know where I for dey now dey fagi. Anybody wey dey do altcoins must make sure him don decide say him fit lose the money, this na the only way to get peace of mind when you invest in altcoins.
We passed out patriotic love for our country and citizens of the country, and secondly no forget say we rise by lifting others in our country and also applies to cryptocurrency. We go de manage de go because if we aim for big things, we go surely enter problems. Make we just hope say e go better for all of us because this life wey we come, e no easy for man to survive. Make we fall back to the concerning trend on ground, bitcoin and altcoins, which one wey you de for sef? For me, I de always stick to the projects wey I go see mad cash out but no be big eye, na self ambition and we go de to far for the space because everybody get e own destination and goal to accomplish.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!