Bitcoin Forum
May 28, 2024, 03:39:14 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: OKX has stopped its p2p service for Nigerian customers  (Read 518 times)
Coyster (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2030
Merit: 1260


Life's but a walking shadow!


View Profile
May 08, 2024, 07:57:27 PM
 #41

But one I know for sure be say even if government try succeed to block NGN p2p trading on all angles, Naija boys go always find a way out even if eh go cost us more fees.
If dem delist trading in Naira on every centralized exchange wey dey available to us, then we go either begin trade in decentralized exchanges or we go begin use local vendors, the thing be say using local vendors dey very risky and vendor wey you trust today, fit carry your money run tomorrow. As e be now, we still get a few centralized exchanges wey we go fit use, and make we hope say things won't get worse than it already is.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 966
Merit: 704



View Profile WWW
May 09, 2024, 04:01:29 AM
 #42

But one I know for sure be say even if government try succeed to block NGN p2p trading on all angles, Naija boys go always find a way out even if eh go cost us more fees.
If dem delist trading in Naira on every centralized exchange wey dey available to us, then we go either begin trade in decentralized exchanges or we go begin use local vendors, the thing be say using local vendors dey very risky and vendor wey you trust today, fit carry your money run tomorrow. As e be now, we still get a few centralized exchanges wey we go fit use, and make we hope say things won't get worse than it already is.
And apart from those decentralized exchanges and local vendors, there are still other many alternatives in which I dey pretty sure boys go fit dey execute BTC to fiat transactions, and by that I mean either trading/selling BTC for US dollars or British pounds, and then converting our US dollars or British pounds to Naira, sharp.. But one thing I go like be say make people no loud this format, just the same way they were able to immediately expose other means of trading NGN immediately Binance was banned on Twitter, hence, making government know about those exchanges, and now NGN have been delisted.  So if only we fit keep things secret, eh go hard government know our next move.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2268
Merit: 4177


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
May 10, 2024, 04:19:03 AM
 #43

If dem delist trading in Naira on every centralized exchange wey dey available to us, then we go either begin trade in decentralized exchanges or we go begin use local vendors, the thing be say using local vendors dey very risky and vendor wey you trust today, fit carry your money run tomorrow. As e be now, we still get a few centralized exchanges wey we go fit use, and make we hope say things won't get worse than it already is.

Local vendors sharp pass dex if you ask me, na just to get a trusted person and you dun dey trade with peace of mind. I still dey wonder why decentralized exchanges wey get Naira options never begin dey trend self. This things dey easy to do na just say person no get the coding experience to execute am. I think say we get entrepreneurs for the country, if na fiats now we for dun dey see dem begin dey launch different app but no one wan launch crypto own. Only God knows the kind money wey anybody wey launch a well designed sites for decentralized Naira P2P trading go make for this country.

And apart from those decentralized exchanges and local vendors, there are still other many alternatives in which I dey pretty sure boys go fit dey execute BTC to fiat transactions, and by that I mean either trading/selling BTC for US dollars or British pounds, and then converting our US dollars or British pounds to Naira, sharp..

Trust Nigerians na, we go discover a new means of trading Naira/USDT soon if the government like make dem block all current means of doing that. Person wey dey away self fit use am as him own hustle to dey do P2P wey be say we go just dey send dem USDT or USD and dem go convert am there and send us Naira back. Anyhow wey the governments like make dem do but boys go always find way to use dey alright last last.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 186


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 10, 2024, 06:09:07 AM
 #44

If you are an OKX user here, you must have found out by now that you can no longer trade crypto for Naira in that platform. E be like say our government don secretly warn this platform and told them to stop offering trading in Naira for Nigerians. First it was Binance, now it is OKX, i dey believe say very soon trading in Naira in centralized exchanges no go dey possible again.
The rate at which our Nigerian government dey go after crypto stuff this days is really becoming alarming and unfair to the Nigerian youths of now our days whose main source of income are either crypto trading or crypto buying and selling on these bigger exchanges,  because if you could vividly look into this case, you will notice that the real people who are into this money laundering are still the same politicians & CBN executives who are enforcing this laws. But one I know for sure be say even if government try succeed to block NGN p2p trading on all angles, Naija boys go always find a way out even if eh go cost us more fees.
My concern most times about cryptocurrency and the way the government is going about it in the country is that the officials making such drastic decisions to limit NGR P2P trading and other services of some exchanges, may be spies on many of these crypto communities like this Bitcointalk forum and even trade, HoDL or have investment that is crypto required, incase they do happen to go abroad for their shopping spree and expensive vacation and want to feel like the rich, by spending BTC or cryptocurrency for purchases during such vacations to Crypto currency countries or for conclusion of business deals that they may not want others to know so much about or keep track of, overseas.

Still, I think some centralized platforms still allow P2p trading and conversion for USDT /NGR pairs  as much as they can allow withdrawal to the same local Fintech and commercial Banks. One good one is Bybit, kucoin I think also allows NGR P2P trading and if e no work, make una try VPN weda tins go clear.

Coyster (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2030
Merit: 1260


Life's but a walking shadow!


View Profile
May 10, 2024, 06:39:45 AM
 #45

Local vendors sharp pass dex if you ask me, na just to get a trusted person and you dun dey trade with peace of mind.
Local vendors make sense for people wey don dey trade with them long before this issue even start, but for person wey don dey trade with only global exchanges, e go hard for them to find local vendors wey dem go fit trust. If more members of our local community here fit dey run this local currency exchange, then e go make sense pass, Brainboss are you still a local vendor?
Igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1400
Merit: 1683


The Naija & BSFL Sherrif 📛


View Profile WWW
May 10, 2024, 07:31:10 AM
 #46

If our government want make this thing hard for us, then this could bring us down in our crypto engagement with other world enthusiast tbh, although other reputable alternative exchange like Kucoin, Huobi and Bybit dey conducts p2p trades. I've traded p2p on Huobi once but the time given to buyers to pay is approximately 48hours to make payments, that's shitty.

Does the 48-hour time frame apply to all vendors automatically? - I know that trade timers are usually set manually by vendors, and it is up to customers to trade with merchants at a convenient time. The highest I've seen is 60mins, and they are huge volume merchants with great demand, so the 60-mins window is the only way they can accommodate all of their clients. Personal If your trade time exceeds 30 mins I will not accept to trade.

Still, I think some centralized platforms still allow P2p trading and conversion for USDT /NGR pairs  as much as they can allow withdrawal to the same local Fintech and commercial Banks. One good one is Bybit, kucoin I think also allows NGR P2P trading and if e no work, make una try VPN weda tins go clear.


Nobe VPN matter be this - If Naira pairs are delisted from the exchanges by the exchange operators, using VPN is not going to do you nothing.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..

Code:
[center][table][tr][td][url=https://stake.com][font=Arial black][size=24pt][glow=#0f212e,2][color=transparent][size=8pt].[/size].[size=9pt][sup][size=16pt][color=#fff]Stake.com[/size][/sup][/size].[size=8pt].[/td]
[td][/td][td][/td]
[td][size=2pt][tt]   [color=#2d4454]▄████████████████████████████████████▄
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color]            [color=#ccc]▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]▄████▄[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] [color=#0c79ed]██████████[/color] [color=#ccc]▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀[/color] ██[/glow]  [color=#ed5564]██████[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████████ ██      ██ ██████████[/color] ██[/glow]   [color=#ed5564]▀██▀[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██      ██ ██████  ██ ██      ██[/color] ██[/glow]    [color=#ccc]██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]██████  ██ █████  ███ ██████  ██[/color] ██[/glow][color=#ccc]██▄ ██[/color]
   [glow=#fff,2]██ [color=#0c79ed]█████  ███ ████  ████ █████  ███[/color] ██[/glow][c
Franctoshi
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 562



View Profile
May 10, 2024, 08:06:56 AM
 #47

Actually this changes was probably done today because I still remember doing p2p there yesterday.
Yes, this morning, the news is not everywhere yet, but you can find it on Twitter. So many people were trying to trade crypto for Naira on OKX this morning, but they found out that they couldn't do so, after inquiring about it in OKX's official "Help Desk" page, they got the information i posted in the OP.
We have incompetent government and regulators. They should continue to tackle their incompetence in a wrong way.
So incompetent, our government no know wetin dem dey do, and it is very typical of them to go after things that are not the cause of the actual problem.
Like I'm tired of reading all this kind of nonsense news from our country, like what is really the target of this administration? I don't think they're coming out with their real intentions why they're doing all these, I kind of think this is witch-hunting, basically because of our participation in the 2023 general elections. They've succeeded in causing price inflation and increasing the price of everything, yet they are not satisfied, I think there are more to this, now people that work online where crypto has made it easier for them to get paid would now begin to find it a bit difficult to exchange their funds if eventually they shot all the P2P access to Nigerians, Well, this is Nigeria for you…worst-case scenario we jakpa go crypto-friendly countries.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 157



View Profile
May 10, 2024, 10:21:19 AM
 #48

Well today very early in the morning I was trying to see how I can some p2p trade I noticed my app wasn't loading correctly so I had to go back to play store to update my app, after which I tried going back to the p2p trade all to my noticed I found out that NGN has been disabled and I was like what's really happening here. Which way forward our country people, if time not taken same thing will be applicable to the rest exchange and please could you guys ref me the best place to buy NGN.

There are several exchanges in the Play Store where you can perform your p2p transactions after Binance stopped NGN p2p, which I switched to and they still stop, and now I use bybit to sell coins to naira. Whatever the government does, I believe they will still have another means to trade peer-to-peer. No one knows which exchange our government will stop doing p2p next anyone that is just available you should just run your stuff because things are getting worse about this crypto in our country that is putting some of our accounts at risk, we just pray that things get better soon because I don't know the main reason why our government wants to stop us from making money online, since they is not enough job opportunity for the youth definitely they need to find another way to get money to survive. anywhere our government follow to stop us we go still get another way to do what will help us to run our stuff in crypto.

Kelward
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 265



View Profile
May 10, 2024, 02:26:09 PM
 #49

Well today very early in the morning I was trying to see how I can some p2p trade I noticed my app wasn't loading correctly so I had to go back to play store to update my app, after which I tried going back to the p2p trade all to my noticed I found out that NGN has been disabled and I was like what's really happening here. Which way forward our country people, if time not taken same thing will be applicable to the rest exchange and please could you guys ref me the best place to buy NGN.
Nigerian government just de try to shift di blame of di dwindling economy ontop crypto matters, how p2p matter for exchanges take follow cause di high cost of everything for di country. First na Binance, no na okx, I wonder di next exchange wey dem go disable naira wey go make di economy to de better, di people just de confused and dem de look for scapegoats to blame for dem bad governance. Crypto na industry wey many Nigerians de take de survive, and now dem don de put stumbling blocks on top, before long we go go back to di days of government officials wey de harass young people wey de into crypto business, wetin de happen na very wrong signal for Bitcoin inside dis country.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Coyster (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2030
Merit: 1260


Life's but a walking shadow!


View Profile
May 10, 2024, 07:04:50 PM
 #50

I kind of think this is witch-hunting, basically because of our participation in the 2023 general elections.
All of us know say our government dey clueless, but this has nothing to do with the General Elections or politics. This issue stems from the fact that our government have failed in managing the economy of our country and now they are looking for any available scapegoat to put the blame on, and crypto traders are the unluckly ones at this point; it is as straightforward as that.
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 10, 2024, 07:58:13 PM
 #51

This has been the news on the Google Chrome pop up news everyday that Nigerian government is planning to remove or stop the p2p trading from all exchanges in the government. And delisting of p2p in the centralized exchanges have not solved anything instead dollar is increasing day by day so their fighting against dollar rise is a vain so why can't they rechannelled the fight to other areas tlso that they can do well. They are deceiving us that they fighting dollar but they are the ones do the exchange so who is fooling who here?

Let see which of the exchange will go down again after the OKX. Nigerian government should employ the youth to work with them, to advise them what to do. The Youth is more knowledgeable than the old cargos.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 167


God is All


View Profile WWW
May 10, 2024, 09:45:04 PM
 #52

Well today very early in the morning I was trying to see how I can some p2p trade I noticed my app wasn't loading correctly so I had to go back to play store to update my app, after which I tried going back to the p2p trade all to my noticed I found out that NGN has been disabled and I was like what's really happening here. Which way forward our country people, if time not taken same thing will be applicable to the rest exchange and please could you guys ref me the best place to buy NGN.
Nigerian government just de try to shift di blame of di dwindling economy ontop crypto matters, how p2p matter for exchanges take follow cause di high cost of everything for di country. First na Binance, no na okx, I wonder di next exchange wey dem go disable naira wey go make di economy to de better, di people just de confused and dem de look for scapegoats to blame for dem bad governance. Crypto na industry wey many Nigerians de take de survive, and now dem don de put stumbling blocks on top, before long we go go back to di days of government officials wey de harass young people wey de into crypto business, wetin de happen na very wrong signal for Bitcoin inside dis country.

This matter don already tire me sef, for now me sef I just dey wait on the next possible exchange wey dem go attack became of this thei nonsense shift of blame because na dem be the major cause of this whole matter as na dem actually make the naira fall drastically against the dollar so that dem fit use the gain pay their dues wey don plenty plenty well well .

Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 32

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 18, 2024, 02:09:09 PM
 #53

But one I know for sure be say even if government try succeed to block NGN p2p trading on all angles, Naija boys go always find a way out even if eh go cost us more fees.
If dem delist trading in Naira on every centralized exchange wey dey available to us, then we go either begin trade in decentralized exchanges or we go begin use local vendors, the thing be say using local vendors dey very risky and vendor wey you trust today, fit carry your money run tomorrow. As e be now, we still get a few centralized exchanges wey we go fit use, and make we hope say things won't get worse than it already is.

Well this issue is really disturbing but like you have said of local vendor the risk involved is what many trader will fear most. But come to think of how the government is shifting the blame on people engage in crypto without looking at the root course of their problem is deeply painful, even at the point of most band still face the level of rise in dollar is typical show that it's not crypto that is coursing the problem but since our leaders always work against to witch-hunt they will persist.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!