Bitcoin Forum
June 19, 2024, 07:23:13 AM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Nigeria p2p Crisis The way Forward.  (Read 270 times)
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 319



View Profile
May 09, 2024, 07:31:03 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #21

This na di second time this thing dey happen and first time too people were using the p2p and di different was dat dem no stop p2p at dat dat but only stopped banks to do transactions but dis time dem come dey stop exchange. But yet exchange go dey. There are some Centralized Exchanges that dey  do business underground with a coded way. When di time come dey go come up. Aside dat there are too options we get say na sure p. Decentralized Exchange, we go use am do our trading, and why ppl no dey use am now because to use e dey some difficult nd di price e dey lower.
Then di second one na di original p2p in which we go call any vendor on phone or on Whatsapp or telegram groups and trading go fo well. Di price go good pass now sef. Nigerian government for look into their economic policies and regulate am well instead hunting dis exchange. If people survived in the first banned we go still survive am.

Normally p2p no fit stop na, how they wan take stop am wey Dey never get evidence, no matter how the government try wan stop am they will not see the way to do that kind thing because as the government Dey like this the government Dey confuse, the government no know the truth exactly thing wey Dey happen and waiting be the problem of the country, did we know that some people Dey now wey be the leader of the our country and they get dollars for their hand presently? I don see them no be one or two person, even from the beginning wey the government Dey para, I just tell my guy say make he no worry na just two days them go and everything will be okay.

Presently now as government they para for cryptocurrency now there are many exchanges wey they are opening new and also some exchanges Dey ground that they run 24 hours p2p transaction and no matter how government wan do they can never find out, as far as say na Naija we Dey boys and youth get many way to survive for the country wey government will never know about it.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2296
Merit: 4203


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
May 10, 2024, 04:01:31 AM
 #22

Questions:
1: What is you next strategy as regards trading your asset to local currency?

The next strategy now, now to begin dey trade the real P2P wey no involved any third party. We been dey do am before the centralized exchanges hijack P2P come dey make people dey do kyc and deposit Bitcoin to their exchange. We get crypto merchants for your different areas wey dey trustworthy wey we fit dey transact with and dem dey get means wey dem dey use trade their crypto to Naira wey we no know. E get some wey dey sell to chinese merchants and them get enough Naira to satisfy any orders wey you bring come their table.

Quote
2: waiten be the possibility say government go bring licenced cryptocurrency exchange?

E dey very possible since dem wan dey control everything and if them see say by licencing exchanges, dem go loyal to dem and dem fit control dem, dem go do am. I think wetin Nigerian government dey wait for na for a very strong oyinbo country to start am and them go follow. You know say our country na follow follow dem be, just see after US attack Binance exchange, na now Nigerian governments know say dem too need to go after Binance so every possibility dey and e go make sense somehow sha because dem dey frustrates us to involve for this industry.

Quote
3: do you support face to face bitcoin/cryptocurrency p2p deals or waiten you think be the most decentralised mean of p2p?

I no support face to face transaction oh because person fit set you up and kidnap you too. E better we do am through WhatsApp and calls provided say you dey trusted and I know person wey know you and them dun verify say your deals dey always pull through and no dey die for Aza.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 454


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
May 10, 2024, 04:07:31 AM
 #23

Normally, me I get direct Chinese vendors wey go help trade my assets and that’s na if the worst don finally happen like, government don finally cramp down the system for here which I know say, no fit work.
After me personally don look the whole matter with cryptocurrency and government and I Dey see am say government actually Dey para and the major reason for their para na say, how crypto go Dey make Al the kind money wey dem Dey make without paying commissions in form of taxes but I no blame the government but rather I believe say then no know say, the whole concept of crypto na decentralization.

1: What is you next strategy as regards trading your asset to local currency?
Right now, I already Dey two telegram groups wey Dey carry on p2p and that at some point, go be one of the safest haven for now

2: waiten be the possibility say government go bring licenced cryptocurrency exchange?
A lot of possibilities Dey especially with their recent actions and remember say, then been don first bring the Enaira and that na when them been wan join the moving train but e no been favour them, so they have to come fight back

3: do you support face to face bitcoin/cryptocurrency p2p deals or waiten you think be the most decentralised mean of p2p?
Me I Dey run my own mini exchange and I also get people wey Dey trade me confidently, so I support face to face deal if you trust the vendor.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!