Bitcoin Forum
June 22, 2024, 06:46:02 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Why people dey plagiarise for forum and how we go avoid am.  (Read 244 times)
Cryptoprincess101
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 120



View Profile
May 24, 2024, 07:37:42 PM
 #21

You try for this thread wey you create so, the reason wey make some people dey plagiarize na pure laziness and lack of knowledge and understanding because anybody wey get good understanding about thread wey person create no go tell me say him no go fit write out something from yin brain without copying another person because no matter how a discussion be so far as say you write something from your own no how wey e go fit dey exactly with wetin another person write because God has created humans in a unique way such that our reasoning and approach in giving out opinion cannot be the same so no how wey you go write something from your head wey e go match with another person and normally even without being in the forum but even outside the forum if you they write something from someone you go give credit or reference to that person otherwise you don commit crime wey dey punishable.

Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 464


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
May 25, 2024, 07:59:22 PM
 #22

You try for this thread wey you create so, the reason wey make some people dey plagiarize na pure laziness and lack of knowledge and understanding because anybody wey get good understanding about thread wey person create no go tell me say him no go fit write out something from yin brain without copying another person because no matter how a discussion be so far as say you write something from your own no how wey e go fit dey exactly with wetin another person write because God has created humans in a unique way such that our reasoning and approach in giving out opinion cannot be the same so no how wey you go write something from your head wey e go match with another person and normally even without being in the forum but even outside the forum if you they write something from someone you go give credit or reference to that person otherwise you don commit crime wey dey punishable.
You dey correct mate,and also,the reason wey make some persons dey do plagiarism be say, bitcointalk forum no be place wey any how person go fit write something,before you go fit make post wey make sense for this forum,you must be persons wey Sabi read and write because most of the things wey we dey see for here na wetin we gat use our own sense writam,and we no gat copy wetin another person don write already.So to me,anybody  wey dey do plagiarism na perseon wey no Sabi write from their brain,dem prefer to copy and paste or better still,dem dey go goggle,to find wetin to write before dem go fit make post.Therefore,anybody wey dey write from him brain no fit plagiarise.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!