Naija is facing all problems of third world country, poor education, poor road network, high unemployment rate, bad leadership and electricity. inspite of our wealth we are still facing road problem, every government that come will do the same things and expect good result, zero focus, every government still dey put road for budget, same road the previous government bin do. just to steal money for themselves. by this time naija for no they face bad road again, but if you travel by road you go cry for this country, people die daily bcos of bad road in this county. for me make them focus on road first make we get good access road and train stations wey go help businesses since we no dey produce any export goods. make local traders get access road for their local products. na road be the main koko whahala we they face now, make government help us do us better road, we go help tackle the rest problems.
you dey absolutely right but you no think say work also dey important pass the road, because the way things dey go now people need the work pass road and besides no be everybody dey into local made. And I support you be say if the roads them dey good I believe say market go dey go well for the country, but e get some states them get good road but then still dey cry for hungry so isn't only about the roads. Right now people need more work pass the road the price of things should go down abeg.