Bitcoin Forum
July 18, 2024, 10:23:21 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Is cryptocurrency legal or illegal in Nigeria.  (Read 186 times)
Cryptoprincess101
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 120



View Profile
May 17, 2024, 09:46:15 PM
 #21

Well, e no get where dem write am for law talk say Cryptocurrency don dey illegal or even legal for we country as na our government just dey use mouth take dey disturb we investors. But dat one no mean say if Dem catch person as e dey now, Dem no go put am behind bars o. Everybody just need to dey careful. No be crime no mean say Dem allow am. Make we hid our head for now.

Wetin you talk na in be the matter, Dem no even fit tag cryptocurrency illegal for the country sef the only thing wey Dem fit do now na still to ban am again and even if Dem ban am people go still dey into crypto because no body go fit dey happy say Dem close where him dey take dey chop but anyhow make every body just dey vigilant and no dey talk anything concerning cryptocurrency anyhow because you no no who be who for the country again just like people been discover two CBN official wey disguise as online merchants dey do p2p transactions for exchanges so make we just dey do crypto activities on a low.

Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 200



View Profile WWW
May 17, 2024, 10:47:55 PM
 #22

To be frank, crypto is a currency just like our Fiat of which is the Naira.
The Naira is considered a legal currency because it is the known legal tender for trades, transactions and payments
even on the international market and that joins as what counts to make this country a sovereign state.

It is until a certain crypto which is a currency that is known and could either be Bitcoin, Etherum, Solana, Doge, or some kind of token that could be converted to any of these crypto currency or to our local Fiat is acknowledged on paper and granted the right to be used for international trades, transactions and payments, and most of all, is regulated and taxed just like Fiat by the government, it can't be considered a legal tender by any means even if it isn't really an illegal currency in the first place.

We can't all say that the U.S dollar or the British pounds is a legal tender in this country even though we know that it is not an illegal currency, but it is not and can't be considered a legal currency for trades, transactions and payments within this country's border.

Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 980
Merit: 668


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
May 17, 2024, 11:52:52 PM
 #23

CBN don sit down con talk say cryptocurrency no good again say people they use am for terrorism financing and money laundering so them done tell  banks and other financial institutions make them stop any transaction in cryptocurrencies.
No be lie say Cryptocurrency get all these qualities o, say person fit Dey find something from somewhere and nobody go know say, na this baba Dey support this people even in plain sight.
The truth be say, these things don Dey in okay since and nobody Dey talk about am. Then Dey only mention am on the surface and no Dey go in depth to pursue the matter and bring those involved to justice. Na why Change just hard for the nation, them don see how to bend the law to their favor.

Only if them fit try to Dey look on the bright side of this our cryptocurrency thing, them go see am say, in this time way things hard for we country, this na means to survive. People way Dey carry this thing see front plenty o. Make them rest with this there legal and illegal cryptocurrency trading matter.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!