For people way no know waiting dey happen, the biggest platform for exchanges crypto currency. Dey face trouble in Nigeria say most of the popular ways, for Nigerians to trade in digital currency, you fit still follow up the matter for here
https://www.bbc.com/news/av/world-africa-68945815But what if the government come finally bring binance down. Cause the government no be today them done dey follow up crypto currency issues, them done dey find all means just to follow binance since.
So waiting go really happen to the people money wey done dey invest ever since if you be Nigerian?
As far say crypto no dey under human management, that is no be human being dey control am, dem no fit bring am down, dey go just dey trouble am like as them dey do now but them no fit do more than like this, just imagine wetin dey happen recently, dem don comot P2P for some exchange platforms for Nigeria them but we still dey find our way out, as far as say their plans no go come to pass, our money still dey secure but e no mean say we no go dey on guard o because as the government dey fight back to back like this, na so things just dey happen, that is na so them dey remove Nigerians for their platform to avoid problem and as the government them want make them dey see us dey suffer, na so God go dey continue dey fail them.