Bitcoin Forum
June 16, 2024, 07:11:31 AM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Life of Bitcoin Enthusiast  (Read 207 times)
Makus (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256


Vave.com - Crypto Casino


View Profile WWW
May 19, 2024, 10:35:47 AM
 #1



IMG source link: https://t.me/bitcoin/11524

Normally, when I see this picture Na laugh Naim I first laugh because Na exactly Wattin dey happen for this out current Bitcoin age so. Bitcoin investment fit look like say e easy, but those wey dey truly hold know Wattin I dey talk about, especially for this our economy wey you fit don budget your spending for the month finish Las las the money no come reach, you go come go back to your wallet to collect small again, because you no go fit dey allow hunger finish you while money dey one corner dey steam. Though guiding dey important but e no easy. Back to Wattin I been dey talk, some persons when dem see how successful you have become, dem go say Na luck em get, dem no dey know how difficult e dey and how tempting e dey to still dey hold your coin doing bull run, or when heavy problem burst your dormot, both with the evil wey some of our leaders dey with this p2p matter with exchange, all this Na discouragement wey fit make person sell en coin chop finish.
All those person wey start to hold since the start of Bitcoin creation till now, wey get enough Bitcoin, I applaud una because e no easy, with all the criticism from sec and talk wey people been dey talk that time say Bitcoin Na scam, Las las Bitcoin survive until now, so many early Bitcoin critics are now huge Bitcoin enthusiasts today, even SEC wey been dey disturb, today now dem dey give bitcoin em maximum so my brother no let any Body deceive you say bitcoin go soon crash or anything bad go happen.

To round up everything wey I don talk, e no easy to hold Bitcoin especially for this our current condition wey we dey pass through, but make you try your best so that after a decade from now, we ourselves fit look back laugh for everything wey happen throughout our  holding journey.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 534


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
May 19, 2024, 02:40:41 PM
 #2

The message wey this picture dey tell us be say, e no easy to be a long term hodler, because you go face so many challenges along your bitcoin journey for you to fit dey successful. If you no sacrifice get patient and discipline, you no go fit hodli because you be weak hand.

Now wey bitcoin price dey $66k, some people get money to invest but them dey feel reluctant to invest because them feel say na waste of time. In future, if bitcoin reach $500k, na those same people wey you tell to invest now wey no invest go dey say...o boy, you get luck o. Of which na sacrifice and commitment, not luck. No matter how hard the country be investment na e go make things easy for you tomorrow. No suffer for fun now, and still suffer for old age. Suffer now invest, and enjoy tomorrow.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 373


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
May 19, 2024, 03:08:20 PM
 #3

-snip-...No matter how hard the country be investment na e go make things easy for you tomorrow. No suffer for fun now, and still suffer for old age. Suffer now invest, and enjoy tomorrow.
Who forget investment go suffer for old age but nor be today  we dey hear invest for young age, so dat you go fit enjoy for old age Which na true but many don first do dis thing wey still cor suffer for old age just because say they go put their money for the wrong investment.

Na this part we suppose dey cautious of pass and na one of the reason we suppose thank God for Bitcoin cos we were know about bitcoin nor need to bother about legit and trusted investment way go continue to appreciate especially bcos bitcoin na the best store of value  and so if we nor send the critism and  lies and HODL our coin well, we see go laff last

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Kelward
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 434
Merit: 276



View Profile
May 19, 2024, 04:02:32 PM
 #4

To hodl Bitcoin na real hurdle e be , because e no easy to get mind to pass all di challenges, to come stand at di top to say yes I don overcome all of the stumbling blocks. As di picture show for di diagram for di OP, na some of di challenges wey person go face to di top, and di small things wey I fit to add for that uphill task na lack of money, because without money to buy Bitcoin, or to de do DCA method, magic no de for inside, di person no fit to succeed for Bitcoin investment.

So as Nigerian economy be like dis, wey be say almost di whole money wey people de make de go for food, because of di rising prices of goods and services everyday, e no de easy for people to invest in Bitcoin, no matter di knowledge and experience wey dem get. Di mind is willing but di pocket is weak for most people wey know wetin de about Bitcoin, but dem no get di money to invest.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 345



View Profile WWW
May 19, 2024, 09:53:29 PM
 #5

As e be so for life, everybody gets their own way of thinking but as crypto currency (Bitcoin) many people no understand watin e be, naim make when them see or hear say person get big money for crypto (Bitcoin) it's either them no go believe or say them go talk say nah luck. The way wen person take understand something, nah that same way nai em go take talk am. Nah only those wen know watin xup for the crypto world nai know watin dey inside (the benefits).
As this our naija dey so for now, e no dey sharp to tell anybody about crypto but make we no doubt say one day those wey no get interest for crypto (Bitcoin) go find am. So the important things for now be say, make we allow them to talk watin them want. Normally everyone of us already I ow say Bitcoin no be chaise play something, nah only person wey know the gain wey dey inside naim go hodl because em believe slam say em go profit big tomorrow.
To hold Bitcoin for this country no be come chop matter, so make I no doubt, respect suppose to dey for anybody wey dey hodl Bitcoin for this present economy wey we all dey for this country. Although person wey get another alternative to make money no go too feel am if any emergency cases matter arise, nah only person wey out em whole hopes inside em investment nai dey always go use em coins if small issues arise, well nah because say them believe say bitcoin nah something wey go profit them immediately.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 200


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 19, 2024, 11:27:24 PM
Merited by hugeblack (2)
 #6

What I can read from the imagine above is the same thing that happens in real life whether in the bitcoin/ crypto journey or in our normal life journey for success, no matter what you go through people do not really understand but all they want is to see the result either good or bad but the process it took to become successful is what they wouldn't know about.

It's same with bitcoin journey what ever you achieve with your bitcoin investment it's seen as luck but deep down behind the scene you went through alot just as the imagine shows; Ban, bear market, FUDs and SEC issues , exactly the way we are battling national regulations towards crypto related transactions etc when you finally achieve your goals it then seems simple to those who are not aware of how you got the goals but only saw the success.

It's not easy to make it in life generally, it's not also easy in life to build a solid portfolio in bitcoin and every other cryptocurrency currency as you will have to battle a lot but as long as your are not quitting then you're surely going to succeed. Take responsibility of your coins and remember "Not your keys, Not your coins" in order to remain safe be guide with your assets and keep investing as long as you have the capacity to buy. Hence at the very end you will remain profitable.

AVE5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 104


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 20, 2024, 02:48:29 PM
 #7

The message wey this picture dey tell us be say, e no easy to be a long term hodler, because you go face so many challenges along your bitcoin journey for you to fit dey successful. If you no sacrifice get patient and discipline, you no go fit hodli because you be weak hand.

Now wey bitcoin price dey $66k, some people get money to invest but them dey feel reluctant to invest because them feel say na waste of time. In future, if bitcoin reach $500k, na those same people wey you tell to invest now wey no invest go dey say...o boy, you get luck o. Of which na sacrifice and commitment, not luck. No matter how hard the country be investment na e go make things easy for you tomorrow. No suffer for fun now, and still suffer for old age. Suffer now invest, and enjoy tomorrow.

Indeed you made great caption from the pic. This is just as said that what you dot know is bigger than you and when you fail to give those anticipated opportunities trial, then you'd always assume there're some tricks attached to it just to attract the masses while some would say it was just a luck.
Sometimes I would of it's about luck as they may say, why don't they also give it a try if the can be lucky as that too? Some people has seemed to have proud excuses over their failures and reluctant to eject out of poverty which they're not even comfortable in.

Indeed it's uneasy to invest cryptocurrency and watching it depreciating and yet you ignores to be sentimental with the market situation and still keep accumulating more to increase your asset values and maintaining disciplines not to temper with your assets until reaches a specific target.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2520
Merit: 624


View Profile
May 20, 2024, 05:13:00 PM
 #8

No be lie. I remember reading online years back say bitcoin na bubble and e go soon burst, like scatter and disappear meaning any body wey get bitcoin go lose him money. Na this kind gist make some big players in world economics and investment like Warren Buffet no let person hear word that time. The journey no easy until some financial institution begin accept bitcoin and some other crypto as payment method before the awareness and popularity begin grow. Some companies like Microsoft self, PayPal follow up increase confidence in hodling bitcoin and since then the price don dey stable for up there. Bitcoin journey na wetin don give people hope not to lose hope as we see say las las bitcoin don dey sitted well now na to dey increase in price.
Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 29

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 20, 2024, 08:10:03 PM
Merited by Makus (2)
 #9

The image looks funny tho but na just the truth,the image just define the life of a bitcoin enthusiast/investor.To hodl bitcoin for long term for this era no be bobo juice,de reason why no be bobo juice be say de challenges plenty.Some people fit say na government be the first challenge to invest in bitcoin but no de government,de first challenge na your thoughts.The reason why I say the first challenge na human thought be say e get some people wey wan hold their coin for long term but with the rumors wey dem hear about bitcoin say na scam dem go just fear and get dis double mind to sell or continue hodling.One thing I just believe be say "And if you follow wetin dem talk you no go make am at all" wat have bitcoin critics not said about Bitcoin there are time you'll wake in the morning only to see annoying news like BITCOIN HAS NOT COME TO STAY,and people wey no know their left from right go just dey discouraged.Future prediction on how long Bitcoin has come to stay is part of the challenges that triggers long term holder to sell their coin.
Every Bitcoin enthusiast/investors that holds onto his/her coin till the end will overcome

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
knowngunman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 343



View Profile WWW
May 20, 2024, 08:59:54 PM
 #10

You see that image above, e perfectly described the situation wey we dey face for this our country. To make it more perfect and fit, that SEC should be change to FG make everything relate. Like seriously, holding bitcoin for a long time is not something that everyone can be able to withstand because of the challenges unless you are strong enough to shoulder these challenges. Apart from challenges wey bitcoin get on it own, FG come begin to add their own just to reduce people's faith on bitcoin. After all the drama on P2P, I dey hear some people saying that they no fit continue with this crypto again because one day dem fit no come see where to swap their coins. FG is the cause of this and whatever happens, they have set pace to discourage those whom might be interested in the cryptocurrency investment.

However, on the part you talk about investment and hunger, I don't see alignment in that statement because investing in bitcoin is something of planning and not what you do with every penny you have to the extent of not having cash on you to feed. Touching your bitcoin investment on every occasion of hunger or some minor expenses simply means you are not ready for the investment or you probably have no plan regarding your investment. Aside not listening to people that might discourage you, you need to plan out your investment probably to avoid tempering with it unnecessarily when you have not yet reach your target.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 257


Let love lead


View Profile WWW
May 20, 2024, 09:35:59 PM
 #11

You see that image above, e perfectly described the situation wey we dey face for this our country. To make it more perfect and fit, that SEC should be change to FG make everything relate.
SEC is the arm that FG uses to attack crypto transactions in Nigeria, so its still very much on point. We sure haven't seen Mr president say any negative thing about crypto, but indirectly used SEC to pull stunts every now and then, so its very p proud there.

Its very funny and sometimes irrational how the  laid of a man ts views as just luck when he arrived at the top of his game, most times by people who are afraid to take risks and their mindsets are limited to only luck as the determinant factor of breakthrough.

Contrary to that, every successful person has an ugly story in his journey to greatness. There's lots of physical, emotional, psychological  and financial constraints you may defeat to greatness. In bitcoin investment, its more emotional dealing with its volatile nature and anyone who holds for a long term is a hero because the temptation of selling off early is real.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
EluguHcman
Full Member
***
Online Online

Activity: 364
Merit: 163



View Profile WWW
May 21, 2024, 05:40:56 AM
 #12

Admitting that you have talked so well, I would contribute to say that it takes purpose of goals and determinations for Crypto investors to holding to their assets because the cause to sell your assets for necessary reasons would always arise although it mostly tempts those Investors who are not engaged with alternative source of income to solve their needs while their assets is delegated to execute a goal in a specific period of time.

But it is unfortunate that setting up your goal with the rewards of your crypto investment can be inevitable because the crypto markets is volatile which the specific time you programed to execute your target with your Crypto income may not be as expected so, long time holding has also been the best to reach the goal.

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 138



View Profile
May 21, 2024, 06:36:49 AM
Merited by hugeblack (1)
 #13

Normally to HODL your Bitcoin when the market de bullish no be child's play expecially for this our country when cost of living don de too deficult and e de be like say most persons de actually live from hand to mouth. The journey of a bitcoin enthusiast isn't for the weak and as I de sometimes watch some of this our Nija guys when de run podcast talking about crypto in general, e de very hard before you go see most of them talking about Bitcoin from an invest standpoint. Everybody wan cash it in the shortest possible time and considering say to really get the best out of Bitcoin investment, you need to be patient enough to HODling for the long run, e no de strange why somany persons no really de fit HODL for that long.

The picture you added to the thread speaks for itself and this one no be just something when relate to Bitcoin alone but also tells us the challenge any person when de invest into something when go benefit am for the long run de actually pass through before him actualize him plan. Limitations de always de and Bitcoin na wetin don see a whole lot of critics, disbelief and and attacks as regarding it adoption in different part of the globe and e still de move on and na why as a Bitcoin enthusiast when know say Bitcoin go still climb very high and go still give good returns in the future, e make sense to still Hold in the midst of all the setbacks that's flying here and there.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 180


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
May 21, 2024, 04:20:45 PM
 #14

No be lie. I remember reading online years back say bitcoin na bubble and e go soon burst, like scatter and disappear meaning any body wey get bitcoin go lose him money. Na this kind gist make some big players in world economics and investment like Warren Buffet no let person hear word that time. The journey no easy until some financial institution begin accept bitcoin and some other crypto as payment method before the awareness and popularity begin grow. Some companies like Microsoft self, PayPal follow up increase confidence in hodling bitcoin and since then the price don dey stable for up there. Bitcoin journey na wetin don give people hope not to lose hope as we see say las las bitcoin don dey sitted well now na to dey increase in price.

I swear, you don finish talk for here and na this kind talk make me take some kind decisions wey no even help my life, for now I for no dey lack anything, I for be rich, even dey help people join but they come dey tell me say Bitcoin go crash, say na scam, better 419, nothing wey they never tell me for this Bitcoin and people wey they preach all this bad news concerning Bitcoin like this, na people wey no even get head for school, and if to say, I listen or follow my mind,I for be one of the most recognize person for my state now, na e mk e dey good to follow our minds and make we no dey follow multitude and be the same instead we follow few and make a difference, no wonder God talk for bible say " Many are called but few are chosen"

Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 174


God is All


View Profile WWW
May 22, 2024, 08:23:47 PM
 #15

Them say person wey no know no go know, the battles wey dey inside to hold Bitcoin for this current economic without spending it e hard for man. Na. Who wear shoes Naim know where dey pain am sometimes people fit talk down say you no actually struggle to dey where you dey today but once them pass through the part wey you pass the next thing them go form excuse or find another word to take describe how you take reach where you dey today, some fit say Na grace carry you Waka. However that picture don explain exactly Wattin man dey pass through, the journey of Bitcoin investment no easy at all our prayers Na just say make we fit pass tangible worth to our next generation.

CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2296
Merit: 4198


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
May 23, 2024, 07:13:58 AM
 #16

Bitcoin investment fit look like say e easy, but those wey dey truly hold know Wattin I dey talk about, especially for this our economy wey you fit don budget your spending for the month finish Las las the money no come reach, you go come go back to your wallet to collect small again, because you no go fit dey allow hunger finish you while money dey one corner dey steam. Though guiding dey important but e no easy.

That's wrong, after you dun budget your spending money, you suppose still budget emergency money then come keep extra for one side incase of incasity. Money wey you dun put for Bitcoin investment suppose stay there until e dun reach time for you to cashout then you sell. Constantly touching your supposedly investment go make am hard for you to hodl because any small money challenges wey you get, you dun commot small use guide. People wey dey do this thing plenty pass na people wey no invest money wey dem fit dey comfortable to hodl. When you dey invest for Bitcoin no do pass yourself so your mind fit dey at peace dey hodl and you no go dey get the urge to dey touch wetin you plan to hodl for so so so duration.

Quote
To round up everything wey I don talk, e no easy to hold Bitcoin especially for this our current condition wey we dey pass through, but make you try your best so that after a decade from now, we ourselves fit look back laugh for everything wey happen throughout our  holding journey.

My brother e easy but we dey too attached to our money na why e dey hard us. We have to be emotional detached from money then we can comfortably make investments for long duration and not being bothered. If we no ready to make sacrifices our future no go better, e no go kill us if we comot eyes for investment wey we keep to help secure our future. While wetin dey the image for the OP na truth make we remember say e get people wey dey do this thing wey we wan do (hodling) well so na to study how dem dey do am and follow in their footsteps then e go come easy for us and the number rule na to never investment more than we can afford to lose.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 27

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 23, 2024, 08:06:54 AM
 #17

This one na every ambitious person pray to celebrate his sleepless and restless days in time coming. I know say many people dey try but waiting no gree no gree, sometimes they go invest finish waiting for your investment to progress na that time you come dey see problem here  and there, and most of these palava na something to settle with money and e dey worry investment and sometimes no be say you no get any other thing wey dey give you money but at that point in time that particular thing wey dey give you money outside your investment no go  do well at that instant so there won't be any choice than to go an touch your investment and most of this problem no dey ordinary but some people no know.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 520


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
May 25, 2024, 01:01:43 AM
 #18

This one na every ambitious person pray to celebrate his sleepless and restless days in time coming. I know say many people dey try but waiting no gree no gree, sometimes they go invest finish waiting for your investment to progress na that time you come dey see problem here  and there, and most of these palava na something to settle with money and e dey worry investment and sometimes no be say you no get any other thing wey dey give you money but at that point in time that particular thing wey dey give you money outside your investment no go  do well at that instant so there won't be any choice than to go an touch your investment and most of this problem no dey ordinary but some people no know.

Normally Na Wattin we all dey pray for, say make e reach one day wey we go look back come smile at our investment when we reason all the obstacles wey for make us give up but yet we still stand strong. This our economy Na really big discouragement to Bitcoin holding, only the news alone and the doings of the government dey force us to stop but their plan no go work. This Na people wey carry their own hand remove restriction, now Na them don put am again make we all suffer from our trading. E come be like say Na task collector we don go elect as president this time around.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Iamcrypticguy
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 5

Navigating the Crypto world & Holding BGB Along..


View Profile
May 27, 2024, 05:35:53 AM
 #19

The message wey this picture dey tell us be say, e no easy to be a long term hodler, because you go face so many challenges along your bitcoin journey for you to fit dey successful. If you no sacrifice get patient and discipline, you no go fit hodli because you be weak hand.

Now wey bitcoin price dey $66k, some people get money to invest but them dey feel reluctant to invest because them feel say na waste of time. In future, if bitcoin reach $500k, na those same people wey you tell to invest now wey no invest go dey say...o boy, you get luck o. Of which na sacrifice and commitment, not luck. No matter how hard the country be investment na e go make things easy for you tomorrow. No suffer for fun now, and still suffer for old age. Suffer now invest, and enjoy tomorrow.
my guy nothing easy but we keep pushing. And the success go loud Wella. As MY oga CZ talk. If you can't hold you won't be rich
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 156


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
May 27, 2024, 03:11:10 PM
 #20

I dey think say BTC hodling e dey easy for someone to hodl through out d bear run wen I newly joined BTC investment, but I come discover say it take other sources of income before someone can b bold to hodl BTC till bull run show up in d market.

People no longer looking for what to invest in d country based on d hardship dis current administration is causing in d land, thinking dey are fixing Nigeria to become a better country, and those people investing in BTC are those who have other sources of income dat is bringing money to them  and dey no dat dey will gain d money back wen bull market occur.

I manage to invest small money in BTC few months ago, but e dey do me like say make I sell d BTC to solve issue on ground but it will not allow me to achieve my target than to continue hodling to see d end of d bear season.

Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!