SmartCharpa
|
|
August 06, 2024, 10:52:31 PM Last edit: August 07, 2024, 07:06:02 AM by SmartCharpa |
|
Of a truth nobody wants to be left out but to be a beneficiary of this trending airdrops farming that is going on, yeah majority that missed the previous airdrop notcoin rewards will not want to be left out this time around but the truth remains that there is no guarantee towards having or achieving a positive feedback from the numerous airdrops on ground now , but I trust naija people we no dey carry last and we always ha away of maximizing opportunities. However, it is a good thing considering the fact that the exist of those airdrops has increased the awareness of cryptocurrency to those that didn't any idea of it.
Since Notcoin launch their coin wey people cash out well well, no any of the airdrop want to create way for people to see another cool money cashout. To be honest, nobody wants to be left behind because as Notcoin cooked e really pained some people to the extent they regret their actions for not believing that they will do well, that's why you go see many Nigerian carry the matter serious, they don't want to bite their fingers again. Na true you talk, because of this tapping of a airdrop wey dem dey run on telegram, don increase the learning of cryptocurrency in Nigerian, even some of our parents wey no believe on all these stuff before, has also been tapping on Telegram. So if our government continue to dey fight against crytocurrency to me is just wasting of time they should the energy to end this bad economy.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Su-asa
Sr. Member
Offline
Activity: 462
Merit: 288
Sibi Dabo,,,,,,, Teme Ini Na Sime
|
|
August 23, 2024, 07:19:16 PM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
Crypto farming is filled with a lot of uncertainties, you have absolutely no idea whether the project you are spending your time and energy on is going to print, people say that crypto mining is free but it's not really the case, the hours you spend, data, and energy means you are investing a lot in it. A web3 game like hamster Kombat just shows us that some projects can actually just be a complete waste of time at the end of the day, not every tap mining airdrop will pay like notcoin so as newbies reduce your expectations
|
|
|
|
AYOBA
|
|
August 23, 2024, 08:06:01 PM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
The crypto has becomes developing in the Naija and not only the naija is all over African, because a lot of youths now are into cryptocurrency since is through there the youths are get food to put on there table since the government refused to provide jobs for youths in the country. The farm sites is the best way for the youths now if not I don’t know how the youths can take survive , but with those little airdrops the grand is level; since when they introduce the tap swap and then catizen the youths don’t have work everyone only faces the mining and I didn’t blame because is good for a person to focus on where you see you can earned a little amount of money then stay without any jobs.
|
|
|
|
I_Anime
|
|
August 23, 2024, 09:49:42 PM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
Crypto farming is filled with a lot of uncertainties, you have absolutely no idea whether the project you are spending your time and energy on is going to print, people say that crypto mining is free but it's not really the case, the hours you spend, data, and energy means you are investing a lot in it. A web3 game like hamster Kombat just shows us that some projects can actually just be a complete waste of time at the end of the day, not every tap mining airdrop will pay like notcoin so as newbies reduce your expectations Well is normal not comes that easy , and you are right we actually working hard on every project so is not actually free money . This is the reason why I always tell others not to get their hope high on any projects because anything can happen either the project endup getting not listing, or the project distribution or allocation was bad etc. The problems we passing through in mining now and days is because of that so called hamster. For bringing the Idea project now using , which is using their community to boost their social medias. Now and days almost all projects now doing YouTube videos because hamster started it or initiated the idea . So because of greed most project won't perform as they promise again all because they are making money through the community engagement.
|
| . Duelbits | │ | | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | | 10,000x MULTIPLIER | │ | | │ |
|
|
|
Stable090
|
|
August 24, 2024, 07:36:59 PM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
My Naija people no Dey carry last when e come crypto matter now, and crypto don help plenty people for dis country, plenty graduates Dey wey be say na crypto dem Dey use survive, na why all strategy wey past administration wan use tackle crypto, dem no Dey successful, e just be like say d more government Dey try fight crypto, d more awareness dem Dey create. As d economy don hard now, and rate of unemployment high for dis country now, na all dis telegram mining, and airdrop na him plenty people Dey do now, almost everybody wey Dey my contact don join telegram, and na dis telegram mining make dem join ooo, everybody just Dey look for where dem go get money survive.
|
|
|
|
Adams0001
|
|
August 24, 2024, 08:23:19 PM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
My Naija people no Dey carry last when e come crypto matter now, and crypto don help plenty people for dis country, plenty graduates Dey wey be say na crypto dem Dey use survive, na why all strategy wey past administration wan use tackle crypto, dem no Dey successful, e just be like say d more government Dey try fight crypto, d more awareness dem Dey create. As d economy don hard now, and rate of unemployment high for dis country now, na all dis telegram mining, and airdrop na him plenty people Dey do now, almost everybody wey Dey my contact don join telegram, and na dis telegram mining make dem join ooo, everybody just Dey look for where dem go get money survive. Na so bro, every one need place to survive because if you say na this country you go wait for job and be getting money am sure you are just wasting your time for nothing, job no dey now all this big man's as hold the power to help people so is better for the youths to find another alternative to look for money to survive this Airdrop that many Nigeria are doing now they believe they will get monst of it and and make something mindful, with this Airdrop many people are believing on crypto and they are getting some knowledge about wallet and exchange that they will sell there coin that they are mining. So anything is and opportunities to us anything that will know he will benefit us and get something at of it we will not play with it because he will help us when he go well. Even how the country they hard we still dey survive with our hard work and having many experiences on online stuff, and crypto is the real helper because without crypto i don't see any better thing you can do online is just all scammers that Deceive people to invest on there platforms and get profit. If you are not someone that have experience you will definitely fall on there hand and loss all your money. Anyway that our government go and block our way to survive we will get another alternative.
|
███████████████ D u e l b i t s ORIGINALS ►►► PLAY KENO [NEW] ███████████████ ◥ Dice ◥ Mines ◥ Plinko ◥ Duel Poker ◥ Dice Duels ███████████████ 10,000x MULTIPLIER | NEARLY UP TO50% REWARDS ███████████████
|
|
|
CryptopreneurBrainboss
Legendary
Online
Activity: 2450
Merit: 4290
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
|
|
August 24, 2024, 08:27:16 PM |
|
The farm sites is the best way for the youths now if not I don’t know how the youths can take survive , but with those little airdrops the grand is level; since when they introduce the tap swap and then catizen the youths don’t have work everyone only faces the mining and I didn’t blame because is good for a person to focus on where you see you can earned a little amount of money then stay without any jobs.
Farm sites can't be the best way for youths to earn a living, na we no ready to learn because opportunity full everywhere. E get people wey you go teach them wetin dey happen here and dem go just throwaway the Idea or think say the money too small. Dem no know say, money wey dey steady better pass some random money sometimes but e no be say you go put all your hopes for here. As you dey hustle here na so you suppose get other hustles out there. For the hustle, we get Forex or crypto trading wey person fit learn and you fit do all this things from online self, so wetin we dey talk again?. The problems we passing through in mining now and days is because of that so called hamster. For bringing the Idea project now using , which is using their community to boost their social medias.
I just know say time go come when all this so called tapping apps go begin defraud their users. Most of this projects no even dey do well after them launch, na only NOT coins been do well and others dey hope say dem fit get small shares from the Investors of notcoin. That na the most reason we dey see plenty farming projects dey launch so. I feel say time dun reach wey we suppose dey back off from them.
|
|
|
|
I_Anime
|
|
August 24, 2024, 09:37:12 PM |
|
I just know say time go come when all this so called tapping apps go begin defraud their users. Most of this projects no even dey do well after them launch, na only NOT coins been do well and others dey hope say dem fit get small shares from the Investors of notcoin. That na the most reason we dey see plenty farming projects dey launch so. I feel say time dun reach wey we suppose dey back off from them Nah true you talk boss , time dun reach forus to leave project like those tap to earn . Because alot of scam project dun use this opportunity tey enter this space, because the ton network open for anybody. E get one wey scam people big time , Their farming was still ongoing, so dey con go launched their token for bingx , then dem con dey manipulate d market by themselves. They will be like , we are moving to the price range of 0.01$ and the price will hit the exact price . Then they ended the farming , and told people to deposit 1.2 Ton depending on the number of their token one accumulate so some peyeben paid 3 Ton as fee and at the end of dey run with people cash.
|
| . Duelbits | │ | | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | | 10,000x MULTIPLIER | │ | | │ |
|
|
|
Lida93
|
|
August 26, 2024, 06:33:07 AM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
With the way crypto don penetrate into the Naija society even small pikin wey sabi operate phone done know about am and the follow too mine/farm one or two coin inside the phone with hope say one day e go launch and pay. And with airdrops like Notcoin, Dogs, memefi, Blum and many wey don pay with some in the pipeline to pay, it don make plenty youths no too the feel the hardship and job wahala wey the country the face because anyhow them the get small cash from all these crypto airdrops wey them the farm. At least 2 out of 10 dey sure of paying and all these don increase the acknowledgement of crypto beyond what it was on the street.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Cryptohygenic
Member
Online
Activity: 140
Merit: 19
|
|
August 26, 2024, 08:58:31 AM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
As said, 9ja no dey dull! For sure, Nigeria don really contribute to the benefits of the Crypto space and we too don dey achieve greatly on the development. Na glory to say 9ja follow for top 10 for the whole world wen we look into contries way dey use cryptocurrencies. Actually wetin don lead to this na based on the easy opportunities way we don see say we fit take benefit from the industry after much our govt don fail us and the condition of the economy system no dey move favourable so we just get to try new tins most especially wrn we don dey hear of peoples testimony about am and onto say we fit participate on some unfunding activities way fit earn us rewards as money.
|
|
|
|
Oshio-man
Member
Offline
Activity: 168
Merit: 24
OrangeFren.com
|
|
August 26, 2024, 01:59:34 PM |
|
I say make I bring this one to our notice. Recently, Naija and other African countries don dey recognise as the world largest crypto farmers. So tay e affect many of our business men and women for society. With the way things dey go so no body for our country wan dull am again, about 70% of the youths don dey farm sites like tapswap, hamster combat, yes coin etc
If u look am very well in d whole world, u go no say African youths are good in internet business but their leaders have some negative thought about internet business, which is d reason dey don't believe there are genuine money on internet business, but since many people don use cryptocurrency to achieve their goal in their various countries in Africa, and it has made African d largest cryptocurrency beneficiary. Do u no how cryptocurrency tak affect Naija youths positively? u can b involve in cryptocurrency without taking any permission from d federal government before u can b part of cryptocurrency, and it has helped many Naija youths to established their own business in d country, and if d federal government can mak cryptocurrency legal tender in d country, it will mak many people to show interest on cryptocurrency because dey have some new business ideas, and if dey involve cryptocurrency as a payment in d business, it will bring dem surplus income.
|
|
|
|
|