Bitcoin Forum
August 31, 2024, 10:13:40 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Una don hear this one?  (Read 76 times)
Cityhunter34 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 102

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 26, 2024, 10:43:18 PM
 #1

Good evening my country people, e get one message wey Dem just send for one platform wey I dey and I wan share am for here as I believe say e fit help us, our relatives and friends. So the matter na about the new/old method wey ritualistic dey use to lure people to death, I add say na new/old method because e fit be something wey don dey happen since but I still dey see am this evening. If you see any small pikin wey write their address for book say Dem don lost and make you help Dem locate the address wey dey the paper abeg my people no try am say you wan be hero or good Samaritan because Dem dey Carry you go where Dem go harvest your organs, rape or use you do ritual as country be so everybody dey find way to make money and many people dey go extra miles to achieve their goals and Dem no care whom dem dey hurt and if you don hear something like this before I hope say you don warn your friends and relatives about this update. Abeg no forget to report such situation to the nearest police station and no try say you wan be hero.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
nelson4lov
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 2184
Merit: 798


Top Crypto Casino


View Profile
May 26, 2024, 10:55:38 PM
 #2

Thanks for the heads up. I never hear of this one before. Its scary how plenty things dey out to harm us even as the failing economy and inflation don make life hard. I go share with my friends and family because death by organ harvesting na nonsense way to go because your body no go get befitting burial e deserve. Now I don confirm wetin tems talk when she say crazy things are happening. Crazy things dey happen since but it's getting crazier.

███████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████

███████████████████████
.
BC.GAME
▄▄▀▀▀▀▀▀▀▄▄
▄▀▀░▄██▀░▀██▄░▀▀▄
▄▀░▐▀▄░▀░░▀░░▀░▄▀▌░▀▄
▄▀▄█▐░▀▄▀▀▀▀▀▄▀░▌█▄▀▄
▄▀░▀░░█░▄███████▄░█░░▀░▀▄
█░█░▀░█████████████░▀░█░█
█░██░▀█▀▀█▄▄█▀▀█▀░██░█
█░█▀██░█▀▀██▀▀█░██▀█░█
▀▄▀██░░░▀▀▄▌▐▄▀▀░░░██▀▄▀
▀▄▀██░░▄░▀▄█▄▀░▄░░██▀▄▀
▀▄░▀█░▄▄▄░▀░▄▄▄░█▀░▄▀
▀▄▄▀▀███▄███▀▀▄▄▀
██████▄▄▄▄▄▄▄██████
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 65

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 29, 2024, 11:20:07 AM
 #3

Op, thank you for this information because I no dey aware of this act and the way this people dey devise means to execute their plan e tire me oo. Imagine me wey no get strong heart how I go see that kind pikin for road come leave am go my conscience no go gree me na waiting make e good sometimes to get mind but not all the time sha but e get people wey get too much grace wey be say even if they carry the pikin nothing go still sup cause of the level of grace but if you no get grace you come go carry the pikin, two seconds you don become victim. However, even if say the government no dey try for the youth, e never reach to they kill for money and i wonder how them dey fit chop blood money. Why the rush to make money quick, even as the country hard people still dey manage they survive why not follow them and manage instead of committing oneself.

Perhaps, you should have put a title that will attract people to view the post and get the information cause many won't bother because of the title.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Pressurizedem
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 3


View Profile
June 30, 2024, 12:07:46 PM
 #4

Good evening my country people, e get one message wey Dem just send for one platform wey I dey and I wan share am for here as I believe say e fit help us, our relatives and friends. So the matter na about the new/old method wey ritualistic dey use to lure people to death, I add say na new/old method because e fit be something wey don dey happen since but I still dey see am this evening. If you see any small pikin wey write their address for book say Dem don lost and make you help Dem locate the address wey dey the paper abeg my people no try am say you wan be hero or good Samaritan because Dem dey Carry you go where Dem go harvest your organs, rape or use you do ritual as country be so everybody dey find way to make money and many people dey go extra miles to achieve their goals and Dem no care whom dem dey hurt and if you don hear something like this before I hope say you don warn your friends and relatives about this update. Abeg no forget to report such situation to the nearest police station and no try say you wan be hero.
We dey aware say wahala dey everywhere and Everytime something happens for we country,e dey be say we been don hear that thing  somewhere.It is true say ritualists dey everywhere now,and small small boys dey in the name of money do so many bad things in the society today.But I pray say we need go fall in their trap,but another thing too be say we need to dey very careful,and know about their snares them,and try to avoid them. 
I believe say if we try to stay safe,we no go enter their trap because God dey for us wey no go allow bad thing happened to us.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!