One of the major reasons as far as I'm concerned why people don't make donations in Bitcoin, is because they hodl it for investment, rather than using it for payments, also because many businesses don't accept it yet. Another reason is that I think most Bitcoin, holders don't want others to know that they hodl it
E dey happen low key but you no know, the end sars protest wey cause wahala the country, you dun forget say na Bitcoin donations na wetin trigger the vexation of the governments the last time and all the occasions wey dey happen for the country involving cryptocurrency enthusiast, you think say Bitcoin and other crypto don't get donated. Wetin you go talk na say e no dey very common but no talk say e no dey happen because the last birthday way I go of a friend, na Bitcoin and stablecoin na wetin people been den donate to the guy and if you take about fundraising, we get some startup wey dey rise and fail for the country wey dey get support through Bitcoin/altcoins.
Do you agree that Bitcoin, donations in fundraising and gifting it to people can even in a small way impact it's adoption in Nigeria? What other ways can drive Bitcoin, adoption in the country?
Education is the key, many people aren't informed correctly and they need our help so make we dey, on our own give back to the society through enlightenment. Make we dey hold small seminars for our areas they teach people about bitcoin as e go help them dey stay ahead of scammers wey full the industry. Small donations mightn't have an impact as people fit sell go chop as you no go fit dey hodl free gift wey be money when hunger dey catch you but knowledge wey people get, dem go use am wisely and e fit dey help adoption of Bitcoin for the country.