Bitcoin Forum
July 31, 2024, 10:01:43 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: No save money inside Bitcoin for short term use because of price dip  (Read 352 times)
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 528

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
July 05, 2024, 01:31:03 AM
 #21

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.
Let me just relate this your message to the short dip that is happens recently, just imagine that you bought Bitcoin now for some kind of short term hold thinking that since Bitcoin was already $62k that it would be maybe go up abit to $70k or $72k  then you probably sell off and get the profit and then you wake up with the price shifting down more to even $57k, I believe if you are not strong enough you would probably sell off with the fear that it won't pump or maybe the time frame in which you had for the investment might have elapse and sold at that $57k which indicates a big loss for you. That's why going with the short term investment mentality in Bitcoin is really never the best option as it is always better to HODL for long to atleast get a tangible profits to your investment in the future.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Promocodeudo
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 476
Merit: 279

Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com

View Profile WWW
July 05, 2024, 12:19:04 PM
 #22

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.

For me, a prepared newbie should be aware of the market before considering investing in Bitcoin, some newbies came into bitcoin as result of what they heard from their friends not knowing that it might not be easy as it is been heard, I'm an advocate of individual decision in bitcoin investment but i still believe that an intending investor needs to preapre themself for a longterm investment, every beneficiary in Bitcoin, has been in the market for a long-term, although it is not as if a shortterm investor cant benefit, it is just that your expectations as short term might be unrealistic because the  expected events that triggers profit may not take place during your shorterm holding and you may end up being disappointed, so op your advice is in line with the concepts of Bitcoin, I think with this kind of orientation every newbie that really want to be a beneficiary would have understood the best term to hold for in other to get the positive effect of Bitcoin investment.

▄▄▄███████▄▄▄
▄█████████████████▄▄
▄██
█████████▀██▀████████
████████▀
░░░░▀░░██████████
███████████▌░░▄▄▄░░░▀████████
███████
█████░░░███▌░░░█████████
███
████████░░░░░░░░░░▄█████████
█████████▀░░░▄████░░░░█████████
███
████▄▄░░░░▀▀▀░░░░▄████████
█████
███▌▄█░░▄▄▄▄█████████
▀████
██████▄██
██████████▀
▀▀█████████████████▀▀
▀▀▀███████▀▀
.
BitcoinCleanUp.com

████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
.
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
███████████████████████████████████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████
███████▀█████████▀▀▀▀█▀████████
███████▌░▀▀████▀░░░░░░░▄███████
███████▀░░░░░░░░░░░░░░▐████████
████████▄░░░░░░░░░░░░░█████████
████████▄░░░░░░░░░░░▄██████████
███████▀▀▀░░░░░░░▄▄████████████
█████████▄▄▄▄▄▄████████████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████████████
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
#EndTheFUD
.

████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████████
Tungbulu
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 126
Merit: 107

RATING:⭐⭐⭐⭐⭐

View Profile
July 05, 2024, 06:27:34 PM
 #23

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.

Misconception say wetin dey happen here na only gambling and ponzi scheme na wetin make people dey believe say dem fit invest money today and become dangote tomorrow. We dey believe everything wey we dey see for internet say this person make like this amount and like that and we go just think say na so e be. Sometimes self I no dey blame the newbies  again because na the lies wey dem tell them to make dem use their referral code register for some of this exchange na wetin make them dey believe say the industry na where to not take am serious and just behave like say dem dey play bet9ja.
True true, no be today this general misconception don dey, especially for most of these newbies wey just dey lap the crypto space, them go just hear or see where them talk say Bitcoin investment na e sure pass because you go just put your money inside, then wait small, Bitcoin go rise, gbagam, you cash out big time, lol.
Although na true say na like that e supposed be, but them fail to realize say for every business e get things and things wey dey involved, people wey dey enjoy for the Bitcoin matter today no be clear eye, wetin I mean be say their eyes don see many many things and as e be like that, them don Sabi how to take dey manage dey navigate the market make them no for go loose guard, so e no possible for newbie to enter today (without doing the due diligence) burst everywhere tomorrow, na only for film those ones dey happen.
Make we for dey try use our head dey reason well.

Quote
preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.

You no fit dey wrong with this method, e sweet pass when you get work and you dey get salary. Even though you no get salary work self but if you dey receive money and you fit plan yourself well on how you go dey run the monthly investment, before you know you dun put better money for the market than to they wait make you get better block to use buy one time. DCA makes investing in Bitcoin simple and more profiting, just know that one and sha only dey invest money wey no go too much for you if you lose am.
Wetin you talk na true talk walahi...
Ever since I learnt about Bitcoin matter, and the potential wey e carry, na so I tell myself say na here I suppose dey, salary work no be for me, although my holding never reach where e supposed reach due to say my income level no really high like that, but with the small small DCA I dey do every week, iffa look my portfolio i dey smile because assuming say i been dey wait make the money for plenty make i lump-sum or I been dey reason my small income flow, i for no fit do anything, but like my teacher talk when i dey secondary school, say na small small them dey catch monkey, and with DCA i dey catch the BTC small small.

████       ⚜️TUNGBULU⚜️      ████        🌀   |    🌍   |   PROMOTING AFRICA   |   🌍    |   🌀        ████     ⚜️TUNGBULU⚜️     ████
DiMarxist
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 250

View Profile
July 05, 2024, 07:00:10 PM
 #24

That is why they need to understand bitcoin well first before investing in bitcoin so that them no go confused themselves again. As you talk am na so many newbies dey do once people tell dem say bitcoin dey make money, na so dem go rush invest thinking that dem go get better profit within 24 hours. But dem no know say na something of volatile wey be say dey go up and down. And di best time to invest in short term na di time of bull run and not in the bear market. And now dat di price dey $55k sef e no good to invest for short term but na long term.
And anyone wey dey invest for bitcoin now na to invest foe long term and not foe short term. And according to Brainboss na because of the gambling gains and di Ponzi schemes wey dem dey get sharp sharp money dey make dem to think say bitcoin say e dey like that. And w no good to use money wey one want use to invest in bitcoin because you no go reap am within few days. Investing in bitcoin means you must be patient, and must endure the long term investment period and have a specific time to sell them.
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 287

View Profile
July 05, 2024, 08:24:39 PM
 #25

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.
No be only newbies dey invest in bitcoin for short term, plenty experienced people na trader when dey buy bitcoin to sell and make fast profit. Although e good to advise newbies to put attention for long term hodl rather than looking for quick profit because na this one go help them more. The experience people don already learn trading and plenty other ways of earning profit from bitcoin wey the newbies them never learn so them fit dey make mistake untop am come lose their money.

Many of us wey don trade before know as we lose that time and if to say person give us the orientation of holding from that time till now, we for get better bag of bitcoin now. Even if person wan trade or buy for short time, e good make the person make another arrangement to take hodl. The two fit dey go on at the same time.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 133

View Profile
July 05, 2024, 08:43:44 PM
 #26

Many people dey miss this thing, dat why even if aggressive buying dey good somehow, na who get where to fallback to wen market nor move as he/she plan go enjoy bcos dem fit HODL till bitcoin price raise again while  others way dey buy without no place to fallback to, wen need be go sell for even lost just to survive even if they know say the price go still raise with time.

This na one reason why them always dey talk say nor invest all your money for bitcoin, inside  2021 people speculate say bitcoin go reach $100k 2022 but external factors cor affect the price market cor dip well well, people sell for lost but nor be all sell bcos them nor know the truth but bcos dey invest too much (aggressive buying) and then Market nor cor go as they plan so they go sell for loss just to cover expenses while we know those wey buy even at the ATH 2021 and HODL don even gain m this year while if they continue to buy the dip join watin they get before them go for gain m well well.
Omor the thing they clear, if we no get any source of income make we no think of to invest for Bitcoin and no be just source of income o, e suppose be sustainable source of income so that e no go worry us. No be say small problem come out we done run go touch our investment because no money they to use solve am. The pattern wey ah done keep na him still de make me fit invest inside Bitcoin small small.

For inside that year 2021 some wey invest no still touch their investment too. While some fear con sell. And na only those people wey sell that time na him come later regret. The people wey keep their own by now they rejoice say they no sell. My own be say no be to invest o, we get patience?

Kelward (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 302

View Profile
July 06, 2024, 08:23:55 AM
 #27

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.
No be only newbies dey invest in bitcoin for short term, plenty experienced people na trader when dey buy bitcoin to sell and make fast profit. Although e good to advise newbies to put attention for long term hodl rather than looking for quick profit because na this one go help them more. The experience people don already learn trading and plenty other ways of earning profit from bitcoin wey the newbies them never learn so them fit dey make mistake untop am come lose their money.

Many of us wey don trade before know as we lose that time and if to say person give us the orientation of holding from that time till now, we for get better bag of bitcoin now. Even if person wan trade or buy for short time, e good make the person make another arrangement to take hodl. The two fit dey go on at the same time.
E no de advisable for newbies to seek for fast profit inside Bitcoin investment, make dem just de hodl am and then begin to de learn about trading if na quick profit dem need. E de better to comot mind for quick profit inside Bitcoin investment because e de volatile and price fit to pump and dump at anytime wey fit no favor di holder. Di answer to quick profit na for inside trading but e carry im own bag of risks, as you de find quick profit quick lose fit to happen. Crypto trading na for experienced traders wey don get practical experience over a long period of time, if newbies rush enter am based on the shill for social media say na fast way to make money, most likely dem go lose all dem money inside.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Juicyhome
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 25

View Profile
July 07, 2024, 11:54:24 AM
 #28

some newbies on the Forum know about trading and bitcoin and other cryptocurrencies,  been a newbies of bitcointalk no mean say they be newbies for bitcoin,  some just learn about the forum new. Some are good traders wey just wan add to their knowledge about Bitcoin. So when we dey talk about hodling na for everyone here be you newbies or legend.we all need to hold some bitcoin even if you be Dailly trader. If you wan really wan get plenty profit na through holding so this thread no be for only newbies but for everyone interested in bitcoin Investment.
Derek jnr2001
Newbie
*
Online Online

Activity: 29
Merit: 3

View Profile
July 08, 2024, 08:16:52 AM
 #29

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.

Waiting you talk na true op as a newbie that I'm I don come to notice that this bitcoin investment no be waiting fit profit person for Short term rather na waiting go profit us in the future, most of my follow newbies they always mistake bitcoin for altcoin and memecoin way fit profit you within a short term.however  most newbie self dey see bitcoin investment as get rich quick scheme, reason is because dey no wan settle down to learn how bitcoin investment works before Dem go think of making investment.  you know if you go involve yourself in waiting you know nothing about definitely you go dey see am in different ways that is why I wan just settle down to learn how bitcoin investment works before I go start to they think of making any investment plan, As long as say money dey involved person no need to Rush make we no go experience lose in the market.
Salahmu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 301

View Profile WWW
July 08, 2024, 09:53:00 AM
 #30

No be only newbies dey invest in bitcoin for short term, plenty experienced people na trader when dey buy bitcoin to sell and make fast profit. Although e good to advise newbies to put attention for long term hodl rather than looking for quick profit because na this one go help them more.

Na true you they talk because people they always think say na newbies way they always go for Short term holding forgetting say majority of people way they into short term na people way done tay well well for Bitcoin investment, so make we no they always think say na newbies be the only people way they always venture that kind of investment, so true true I like waiting you they yan because the only thing way we supposed to they do, na to they advise people way no sabi the risk way they for short term or rather trading so that them go no how them go fit make better decision for there investment because plenty people done come for Bitcoin thinking say them fit make am overnight if them enter the investment

██████████ BitcoinCleanUp.comDebunking Bitcoin's Energy Use ██████████
██████████                Twitter#EndTheFUD                 ██████████
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 268

Let love lead

View Profile WWW
July 08, 2024, 10:30:29 AM
 #31

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.
For this recent dip, my niggas laugh me wetin no good as them see the way the price dey go down with full speed, them even dey pressure me make I sell  because according to them, say I don enter one chance, but me I no reason am as I know before say na so em dey be. I even try explain give them say all these things suppose come before bull run go start, but the more I dey straighten them, the more them dey reason am say my head no correct, so I just comot mind for them as I dey sure say them go praise me in the nearest future when the bull run start.

Quote
But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.
Na very bad orientation be that, them no suppose buy bitcoin with money wey them go need anytime soon as no one know exactly when bullrun go come, so them fit even sell in loss when needs hook them for neck.

Quote
Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.
Na this advice legit pass. DCA method go save you pressure as you dey buy am for slow and steady means. You just need get your target, so you go dey purchase small small until you reach am.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 714
Merit: 434

View Profile WWW
July 09, 2024, 09:22:57 PM
 #32

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.
If anybody get money wey him go use within a short period of time, then e better make d person no even put am for bitcoin because e fit no end well. E just better make we leave money wey we wan use for naira inside our bank, or make we leave am for stable coin, but no put am for bitcoin. E fit be say na when you go wan commot d money na him bitcoin go dump, the price wey you go sell d bitcoin go don dump by then, so you will be selling at loss. If you are not investing for long term, then you have to be very careful when investing.

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable.
Na orientation most newbies Dey lack, most of them Dey reason say bitcoin na get rich quick scheme, dem believe say if dem put money, within a short period of time, their money go don grow well and things don’t really work like that, and na y e Dey easy to scam newbies.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Dzwaafu11
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 602
Merit: 343

View Profile WWW
July 09, 2024, 10:18:16 PM
 #33

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.

Normally, bitcoin is not for a short period of time if anybody has money that can be used in a short period of time. They shouldn’t invest in bitcoin; if not, there is a high possibility that they will lose that money. So for the newcomers who invest and expect a return in a short period of time, I think it is knowledge that they don’t have. They don’t have the knowledge of how the how the bitcoin market works. They thought because they heard people saying bitcoin is a profitable investment and they can invest and cash out at anytime, which is not true. 

Quote
Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.

DCA is the best method for bitcoin investment, especially for people earning monthly or daily or people who invest often in bitcoin. It makes the calculation of how much you have invested very simple to do, and you won’t get confused. Also, while investing, you will quickly know how much you have in bitcoin, but regardless, invest the amount you can afford to lose.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Kelward (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 302

View Profile
July 10, 2024, 07:21:44 AM
 #34

No be only newbies dey invest in bitcoin for short term, plenty experienced people na trader when dey buy bitcoin to sell and make fast profit. Although e good to advise newbies to put attention for long term hodl rather than looking for quick profit because na this one go help them more.

Na true you they talk because people they always think say na newbies way they always go for Short term holding forgetting say majority of people way they into short term na people way done tay well well for Bitcoin investment, so make we no they always think say na newbies be the only people way they always venture that kind of investment, so true true I like waiting you they yan because the only thing way we supposed to they do, na to they advise people way no sabi the risk way they for short term or rather trading so that them go no how them go fit make better decision for there investment because plenty people done come for Bitcoin thinking say them fit make am overnight if them enter the investment
Di majority of people wey de invest in Bitcoin on di short term na newbies, unto say dem think say na only pump price de go, dem no know say we de experience massive dump for Bitcoin. Experienced person for Bitcoin wey de invest for short term na wen di price de continuously pump and during bull run, dem fit to try am because probability dey say di price go still de increase. Bitcoin de volatile and di price movement fit to change at anytime from pump to dump so di investment on the short term wey plenty profit never enter de risky.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 298

View Profile
July 10, 2024, 10:31:45 AM
 #35

No be only newbies dey invest in bitcoin for short term, plenty experienced people na trader when dey buy bitcoin to sell and make fast profit. Although e good to advise newbies to put attention for long term hodl rather than looking for quick profit because na this one go help them more. The experience people don already learn trading and plenty other ways of earning profit from bitcoin wey the newbies them never learn so them fit dey make mistake untop am come lose their money.

Many of us wey don trade before know as we lose that time and if to say person give us the orientation of holding from that time till now, we for get better bag of bitcoin now. Even if person wan trade or buy for short time, e good make the person make another arrangement to take hodl. The two fit dey go on at the same time.

Na better thing you talk so, e good as the Op they advise the newbies so they cannot experience waiting some us pass through trading for here. Any newbie who want to invest in Bitcoin should do it for a long time and this advise is for the newbies wey get patient to hold because as Bitcoin they no be everybody get mind to dey hodl for the future. My advise for newbies that wish to invest in Bitcoin for a long term, is that If they hold Bitcoin and watch the price continuing to fall, they must not panic since the price will still increase, however, make them no afraid and sell the coin they are holding, at the proper time they will make a huge profit.

If some of us begin they tell the amount wey we don lose for short time trading, some of us for don become rich but based on say we no get anybody to guide us from the beginning that we should not invest for the short it is quite risk. But them no dey teach person twice, we have learned our lessons, we hold for the future.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|||
▄▄████▄▄
▀█▀
▄▀▀▄▀█▀
▄░░▄█░██░█▄░░▄
█░▄█░▀█▄▄█▀░█▄░█
▀▄░███▄▄▄▄███░▄▀
▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀
░░██████░░█
█░░░░▀▀░░░░█
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▄░█████▀▀█████░▄
▄███████░██░███████▄
▀▀██████▄▄██████▀▀
▀▀████████▀▀
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄
███░████░░░░░▀██░████░███
███░████░█▄░░░░▀░████░███
███░████░███▄░░░░████░███
▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
SOUTHAMPTON FC
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
Odogwu-Blockchain
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 29
Merit: 16

View Profile
July 10, 2024, 11:19:34 AM
 #36

Wetin dey necessary for both newbies and experts na to take profits when you dey in gain, every profit matters a lot even if e small or big depending on your capital cos no body know wetin fit happen for the market tomorrow. If the price of Bitcoin go dip and you dey in loss, na there newbies dey fear go sell in loss but expert go either accumulate more or wait patiently to rise back.

Wetin people especially newbies no know be say, Bitcoin dey take time to give you wetin you want, the ecosystem no be where you come wan collect profit sharp sharp, if you asap gain then you learn technical analysis to be a daily trader or you go into forex, crypto na game of patience if you no know.
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1274
Merit: 175

Catalog Websites

View Profile
July 10, 2024, 03:53:21 PM
 #37

Na good advise be this op, because there is no way u can put money in BTC business, and u will not like to invest again in BTC wen d price fall down in d market because d profit will punish u to invest in BTC and hope for another profit in d future.

BTC is unpredictable till now, because nobody will give d newbie accurate time d price of BTC will hit d market running, which is d major thing that is making people to like BTC business because is not control by d government, and it will never going to be control by d government which is d sacrifice d founder of BTC made for d users in d world. Going for long hodling with BTC, it will help newbies to no why old BTC users prefer to hodl their BTC for long before dey can sell to accumulate profit, because d more dey hodl BTC for long d more it give them d opportunity to accumulate profit.

████████████████████     BitList     ████████████████████
Real-Time Data Tracking Curated by The Community
│     List #kycfree Websites     │
EarnOnVictor
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 627

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
July 10, 2024, 04:23:23 PM
 #38

I buy your idea real good and I've learned my lesson in this regard with the market reality. It is better for investors to know the kind of investment plan they are going for and the actual investment goal they are trying to achieve with it. Many would say they want to HODL but in reality, it's the short-term investment they have nerve/mind for. This is when you see them panic when Bitcoin moves extremely lower, while some will even divest their asset at a disadvantaged price just because they fear it might go down further.

This is the price they will always pay for lack of preparation, which is why I have come across my 3 styles of investing in Bitcoin as shown below, even as I earmark different investment funds for each of them;

1. I have a portion to HODLing and come what may, I will not divest for at least 2 bullish cycles (8 years). After that, I will know my fate and further decide whether to continue HODLing or divest.

2. I have a portion for a long-term investment plan that will not be as long as HODLing. In this, I may divest when this present bull run is over, or when I see an undeniable bearish reversal that may take several months or a year(s).

3. I have a portion in which I will continue to outsmart Bitcoin. In this portion, I continue to invest, divest and reinvest depending on the market condition on the chart. And so far, this approach is earning more for me than the first two.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 324

View Profile
July 10, 2024, 08:02:51 PM
 #39

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.

Any newbie wey go invest for bitcoin and he or she no understand am before investing na their problem because everything needs to be known and understand before taking any decision to invest, make any newbie no go think say because bitcoin they bring profit go invest money wey him go use chop invest in bitcoin because in the end you fit surprise with the result wey you no go like, bitcoin na better invest but e get as e be and everyone need to study am very well before investing in it.

I no mean say make anybody no invest in bitcoin oh, what I’m trying to say is that make sure say you don understand waiting you wan go chook hand for make you no go Dey spoil bitcoin name for outside because say e no favor you, make sure say you Dey capable of investing and as a newbie to start investing I will advise you to invest any amount wey you fit hold for a long time to avoid things wey no go good for you, just make sure say you know much about bitcoin before you carry your two hands go invest.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 380

BA_LA_FA_MA

View Profile WWW
July 10, 2024, 08:21:31 PM
Merited by Mate2237 (3), Odohu (2)
 #40

Bitcoin na one of di best investments wey anybody fit to enter but many newbies no know say e de better to hodl am for long term. Unto say Bitcoin de volatile dat na why e de advisable to hodl am for long term because na store of value wey de take long term to reach new ATH price and give better ROI.

But I don notice say many newbies wey I know for Bitcoin matter no get knowledge about how e de work, dem de buy Bitcoin with money wey dem wan use on the short term because dem hear say e de profitable. I believe say na only wen we enter bull run proper wey Bitcoin price go de surge steadily na im investors fit to take chances to invest money for short term profits.

Nobody know exactly wetin Bitcoin price go be in di next 24 hours, weda e go pump or dump, na only speculations and predictions we fit to do. Dat na why newbies need to understand say e no de advisable to invest in Bitcoin on a short timeframe because di price fit to dip wen dem wan use di money. Invest di amount wey you fit to put aside, preferably do DCA method and no plan to sale am on the short term. Na my advice to newbie investors.
We need understand say the reason why dey they answer crypto Newbie nah because say them no know anything about Bitcoin, even if say them know maybe nah just few and out of misconceptions them no know the kind of money wey them supposed to use but Bitcoin because them no get better OT.
Many of these crypto newbie nah from social media them they get their Intel  from, and me and you know say many pipo for social media just need crowd for their social media pages, so many of them no really care if the informations them dey share good or not.
E dey important to invest with the money wey we no need use for over 12 months because if we talk about only 6 months holding e fit not yield any good profits by then.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!